DonMIG's Posts
Nairaland Forum › DonMIG's Profile › DonMIG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 65 pages)
Oh yeah....i had to laff i swear! Dis days i dont even know d real men of God anymore Even d ppl wei go church pass me sin pass me...wth!!! |
Smallbaby:That fone is my gf o |
Guy u r mumu maga sef.... U neva jam Send n u no go c dat pant Wise up my brother.....give her stories jor |
Get a girl who knows crazy position... |
The fact that i am blunt n i dont pretend to b sum1 else I saved d best for last THE FACT THAT I DONT HATE ON PPL....I JUST DONT GIVE A FVCK! |
WHO ASKED U TO TRY THEM ALL ? |
Dont send that moni to dat ....... I dont know why But i just get d feeling u shouldnt |
Nah.... I could b filty rich n b a 1one minute man n still be hearimg all dis .... does that means moni makes dem cum ? |
Donald trump |
Maybe u should try checking the kinds u have gone after....heads up only hungry girls do such |
Mehn...thats is some really serious sh!t No more |
judeefcc:So u mad sense now pr any point ?I beg oooo my country pple Make una help ask dis prematured APE wei escape from where? Heaven knows all dis tin him type from d main topic to dis rubbish....i beg u fit find any iota of sense inside Ah! Guy ur condition critical Well dis is d end for me I CANT WRESTLE WITH A PIG....no d pig go take xperience wash me wit dirty Just like wen a mad man stealsur clothes n u run after him naked LOLX So guy c a doc soon Not just any doc but A VET DOC HAHAHAHAHAHAHAHAA |
ItsMePuffPuff:For naija u no get mouth e don bad na |
judeefcc:But atleast i never went for a girl so ugly u had to compose a song for or was it a love letter U R JUST A KID N SPENDING ANYMORE OF MY PRECIOUS TYM....WILL B DEEMD A WRONG MOVE SO GROW UP....ON A GUD DAY EVEN UR FADA WOULD BOW N GREET ME HAHAHAHA LITTLE PUNKS |
So ugly....he said she looks.... Hahaha I wonder how he looks....he most b like an ape...lol Gudlucking guys go for cuties Ape lookin guys go for so freaky ugly girls How old r u boi? How many gf u don get for ur life If u don get pass five i tell u say u no go come here dei ryt garbage BOI GO N STEP UP UR GAME WELCOME TO D REAL WORLD BIG DOGS DONT ?rarrrrrrrrrwoffffff! |
1st question....u dei collect ir share of d savings feom her? #2 U wan marry her? #3 i hope say u no dei folo ur heart leave ur brain for backyard Wen u finish asna ds qstns Den we jump into ESSAY PART ATTEMPT ALL...LOLX guy to me if d girl d give me my share of d savings ...aha!no wahala I remembered 1 tym my x logged into my fb on bb u know say dat fone na winch girls no dei sabi logout most tyms or maybe she forgot...but wen ur tym n cup full u go must fvckup niDays later i just sy make check c who post pix make yab ,press like or check notiifications Omo e go surprise u.....girls dei gada megs like mad notifications like mad.aha! I com like weitin b dis ??Later come c say na she ...1 mind say logout dis tin d oda say just look c.....i enter box....hehehehehe....my life never remaind dsame halleluya! Omo! Ha oda bf how dem meet,how him banana b,e dei satisfy ha?wen she go come again.....i just laff d tin disgust me sha...aldou i was d factor dat led to dat some how....because i no dei blame ppl ...probably coz i wasnt rich or cldnt get her d xpnsive stuffs Well like i gave a flyinsh!t I nevee told her until d day we broke up. My point b say always have it at d back of ir mind....dis b+++hes aint loyal She fit like u sha but guy no carry mata for head come dei shout for help hear...or are u a learn ?Face ur demons urself dats d only way to b a man! |
prinsam30:Na zaria sef...that place tire me jor.....no moni dia But sha...nxt year tins i hope say dem go keep on improving d tin so dat wen i return i go use dem shine |
prinsam30:Too bad for me den I have an airtel sim n it has neva hit 1mb/s Wic plan n how much |
Joshkid: So accurate but i suppose its not me I have a rooted infinix hot note android 5.1...rcvd d msg today |
No b only me dem send d msg abi...thank God My fone na android 5.1 na....wasnt mentioned....but yet i got d msg From mtn sef ooo....dia papa Whatsapp oo or no whatsapp we go still keep in touch....fucktards! |
My hote note still dei...a year n a month now Bot it 24600 from jumia Dont seem to b in need of any oda fone 6o,oook now for infinix again with d same 4ooomah ba3 n 2gb ram n 16gb rom Haba am i mad ??I beg oooo Make chop bellefull |
D same sh!t too....tot it was because i was usin bb imei I ve been lazy dont even feel like changing anythin any more |
U sef mad pass craze o...how we go take think wen u no put pix...u carry one mumu link put I beg i think d fone is full of crap like d post |
prinsam30:Oga....u can lie i beg oooo.....3g network airtil.14mb/17mb per second Even if u had a knife to my neck...i wld still tell u its a FVCKIN LIE |
BabaDjo:The game has blocked it severs ooo Till official release date....no body knows wen B back wit d updaye best blv dat |
Lets show dem WELCOME TO ANFIELD |
adeniyilamlek:Now i c... |
adeniyilamlek:How do u run on iso psp ...how can u perform skills? Wit d craxy controls D graphics could b beta but d controls nigga pls |
Mathkid007:I tink it should |
Famouson:Like in d fct D moni u'd spend comin to get dis game is enof to download it |
I could really use a gf ryt now |
If u know me very well then u'd know i dont post lies up in here...lets get down to biz Pro evo soccer 17 is out on apk Got mine yesterday...the game is cool Nice graphics It is an online game...as aatter of fact it happens to b the best online game i have played reason being It doesnt disconect n give u server error crap like fifa The control here is a bit hard cos there no d pad controls So u swipe to pass dribble n score Well the game has a lot packed in it n it promises lots of fun I am loving it right now I am really a soccer fan n this game is really like wow I love d animations ....messi moves like d real messi thumbs up konami Here are some shots to keep ur dreaming about it Now better download now before the links go bad again N Pls dont come here n argue...most guys this days r outdated The game is over 1.2gb Link https://cloud.mail.ru/public/GJga/d8M3XTWrX
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 65 pages)
?
you this personification of your moniker, asslicking a girl you will never see, a coward that runs to hide like a local dog, when she was using her sanitary pad covered mouth to be talking nonsense, where were you? taking care of yourself with her pictures, guy make i no change am for you, get lost dog
guy.
u know say dat fone na winch girls no dei sabi logout most tyms or maybe she forgot...but wen ur tym n cup full u go must fvckup ni