DonMIG's Posts
Nairaland Forum › DonMIG's Profile › DonMIG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 65 pages)
Y b say nigerian army mumu! Y u go dei showcase ur weapons wen d war on terrorism neva finish Now bokoharam go buy d once wei go counter una own best dem....weitin i fit talk pass dis one....oya na Gudluck |
A pity...all dis innocent pple wei com for dia market ...wasted wtf....shity economy shity president shity heartless barstards !!! |
My own state now dei make me fear....kai...d state is stagering ...wtf |
nNEOo:Llz...we better Mehn...i wldnt dare to share my bed wit a relative I'd rada sleep on my couch |
nNEOo:Ok....hehehe ansa d oda question i asked na....oga |
My fada house dei dia....chilling with bottle of coke n rice Probably shoot down to benue state for soom groove n back b4 7th jan |
Where exactly she put her mouth na guy....details in full. Y she no sleep for anoda rum? Must it b ur bed? Guy....u know how d weda dei b na |
Conjia na basrtard...thats all i can say |
U r probably not wat she xpected BORING NIGGA Lol Free her....let her chase u.thats if u get d balls U don too worship her so wat do u xpect? Show her u've gat selfworth |
Been down dat road b4 But guy....just get u a+ game n dey come chasing u MONEY!!!! |
My guy...u neva knw where dei pain u....na naija u dei at all? Send ha d moni na... If u wise send dat bar for ur mama make she bless u |
Everybody has an addiction...since she aint fvckin around...its all gud |
Apkmania.com Thank me lera nigga |
So? Is dis ur 1st tym? Guy no tym jor....give or no give e no mean say u don get d girl still gon waste airtym n call some hoe n end up getin friend zoned...hahahaha Nowadays ....i just dont stress myself.... I ask once n if u dont wana give i just bid u farewell like it wasnt a tin at all.... |
Ur mata sef tore me Shey u fine na? How u expect say person keep delicious fud for ur face dei look u n u no go make move at some point wen u have been inundated by temptation ![]() |
So for that reason u need help ...ur mata sef tire me...na who toast her for u?? She no usN probably u'd call us to help u drill her too |
Sleeping n eating....probably stroling if i land myself in mkd 2 c my boo |
How on earth u take ansa d wuestion now |
Do u screw him? If yes u r safe....give a nigga break na hard tym b dis oo |
Konji na bastard I remember wen i climb one bike wit my newly acquired chick Omo....my dick no even gree hear word I tot about screwing a guy to calm it down for wia ![]() I tot about screwing a dirty girl for wia I tot about a guy sucking on my dick for wia I had a boner until we reach wia we go Omo Dat girl soft die Back to ur mata....guy...how do u sleep at night wit d fact dat u banged ur sister Mehn....i rada self-service myself to death jor |
No b u b d 1st odoyor Guy u don monkey already na So weitin u do her no go justify ur dulling Not man enof to share efritin den dont boda comin hear wit all d crap.... I dull like dis one time but sha...na my own falt |
That boi they call boifriend Or that boi dey call mugu Or d mumu sugar daddy If its a guy Den him go save all him moni for baffs Or enta west coast buy fairly used one dei flash am like say him get moni for new one |
naijamakossa:Its mutual |
naijamakossa:Its kinda strange receiving such a response for a serious nigga...dont u tink so...if u no fit type no dei make all dis nonesens faces |
Wat if he takes u out n doesnt call feequently? Una go say him no care Girls n dia wahala FOR HEAVENS SAKE WIC COUNTRY U DEI ![]() DO U KNOW WAT TYM ITS IS? ITS SPEND WISELY TYM JOR... him try sef...... Mehn girls sef...SMH DUMP D NIGGA N REPLACE HIM WIT ME |
Guy dat ur friend cld b d best u probably had I know why he asked dat question...his been tru alot n has been labelled mugu alot so now to him its really important to drill b4 dem chop u run I just hope ur guy no go laff u later b like GUY I NO TELL U ?i got friends like dat but dey cant change me....i'd drill only wen i want 2 |
One min guy....hahaha....guy use ur fore play take upgrade na....dont b in a rush to score I havent had sex in 7years plus n d last tym i did....i wasnt a 1min man D kind plans wei i get for Ada ehn....yish....if only my next gf knows what i'll do to her ehn...smh |
Hahaha....smelly hair? Jezzzz....i have neva noticed dat Mehn all d hairs i have played wit smells gud Mayb u have been wit d dirty stinkin women....watch d ppl u role wit |
Notin really....i just love to c my nails long...just 2 most...thumb n my pinky....lolx |
Haba na....dat guy is not a friend he should have suggested a 3some I cldnt even sleep wit d tots of love making...let alone my homie burying his shaft in his gf Omfw! I cant even stay in d next room |
A girl can do all dis n still have u friend zoned....wait until u meet dis girl i am friends wit Keeps sending me back to d hell hole lolz |
Rests her boobs on ur back...n b like nigga i need a favour Rubs ur head like a shy puppy n drops d bomb |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 65 pages)

