Donspicey's Posts
Nairaland Forum › Donspicey's Profile › Donspicey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 93 pages)
fati2001:Hmmmm....... upon say i dey support ladies on dis one ?You re free to live ur life d way dat pleases u till we get married.... But during d relationship i must not CATCH you cheating..... |
fati2001:Hmmmm....... upon say i dey support ladies on dis one ?You re free to live ur life d way dat pleases u till we get married.... But during d relationship i must not CATCH you cheating..... |
Samfloxin:Lolsss...Na u talk am ooooo |
As long as I am NOT yet married to you,You are free to live your life the way you want... Dats my principle...... If you chose to cheat,I must not know(be smart)..... The moment i get to know that you are cheating on me,,Its Totally over Between Us..... #Anoda principle....... You can loot but dont be caught....... |
Nawa oooooo...... Everybody wit wetin he/she like jareh...... Active & retired olosho sef dey marry u dey talk tattoo...... If she like mk she tattoo inside d kitten who go wife her go still wife her..... |
Oya oya continue am following....... na dis kind post Zzor nd fati2001 dey like......
|
Oya oya continue am following....... na dis kind post Zzor nd fati2001 dey like...... I neva see Tekno..........
|
Wanlai dis one weak me....... D little Angel jst waka like dat...... Very pathetic nd dishearthening..... Rip dear......
|
Naija undercover police dey always look like......
|
ismoney:Your darling daddy is really working..... Where are his recent pics in his daura home ![]() |
Op show us his picture in daura....... Or i wont believe his existence....
|
Wahala for yahoo boys.......
|
Sultty:But u were among dos criticizing goodluck back den and chanting sai Barber...... Enjoy ur Next level calamity..........
|
we dont need all dis old cargos with corruption infested brain..... We need fresh blood.....
|
Thattallgirl:Seme boarder ??
|
OBTMOS:Boy or girl ![]()
|
Beckysexy:Asking fr a friend indeed....... Well i can link u up so u ask him personally...... |
congrats bro....... Everyday for d hustle one day for the Hustler..... |
What a Tragedy..... Dis mata touch me....... The earlier the better..... Time no dey again....... Who Die na im lose....... The Govt no send u........ Rip to d dead......
|
donbachi:Instead naija girls go get mind dey ask u for her gift on ur birthday.....
|
Frustrated007:Mk i see u cross dat boarder...... we die here....... Nobody go run leave anybody.....
|
Shey dis retired ashi no dey tire to carry NL men matter for head ??get a life nah...... Nightstalker bang brain enter dis bae wey dey crush on you nah.... #Baddiefreak
|
MrStylish:Abbobi eeeeeeeeeeeee........ The matter come mk everybody knw TEMS and Omah lay for my area ooooo Jst dey blast dia jamz anyhow...... |
chiago95:And we will still place him where we placed AKA and Shatter wale..... No promo for bebecool and cindy here...... |
Snaagg:Wise man spotted...... Jubril don go daura,,, frm daura to Niger..... Frm Niger to sudan...... E no pass like dat....... |
hisexcellency34:Frm daura to Niger....... Frm Niger to Sudan......... Las Las we no go see bubu again....... Naija no get president na Presidency we get........
|
Stacyo......i can relate to all you said cos am also a bar owner..... The only tin dia be say mk u no date any of ur customer and mk any of ur customer no nack u else u become a topic of public discussion..... Your manners too matters alot....... Gv me ur number,am sorry sir i dont ve phone..... Sit down mk we talk nah,Am sorry sir my boss will sanction me..... What would u like to take ,thank you sir but am ok wit a fake smile(asin u ve to be xtra smart).....Read d customers mind bfr dey even start dia bla bla bla...... You need to know why u re there(highly focused) if not men go share u like biscuit....... To work in a bar,my dear u need tolerance bt always use ur head...... But if ur boss na wats up niggar he go gv u OT nah cos bar na anoda world on its own..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 93 pages)
?
