Doyin13's Posts
Nairaland Forum › Doyin13's Profile › Doyin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 211 212 213 214 215 216 217 218 219 (of 254 pages)
@funkybaby come on sharrap there see as spit dey comot from your mouth u know say u like the boy com dey pretend for here nonsense @poster go on forward jo u be fine boy atutupuyoyo |
@debosky i am getting feelers you're trying to sign me can't blame you its all within me peeps know me all the way to Cincinatti Oya start to dey call Jazzy o |
@muki your man says he is a gunner but if i see that brother he might best do a runner i too much abeg |
@acidrop I was just about to correct somze u know ![]() |
snazzydawn:me too |
somze:Yes reel her in like a fish And let us admire with relish boy can i rhyme |
If that bad 'cat' somze can't have any success with the ladies, what chances do we minnows have? ![]() |
@ptb no she didn't and i ain't got to google nothing girl |
PTBNaija:Ptb. You be real olodo o Na when Mariah Carey sing that song.? |
@Babeelove Well perhaps the punishment should be left as an option for the victims family to excercise. Not everybody has the same forgiving spirit as yourself. if my child was killed, nothing would give me more satisfaction than to have the criminal's life taken as well. It would be a cathartic experince for me. |
@poster no mind them jare U be the man. Confidence is everything/ I sure say if you smile all the girls go mara. |
Why you dey shout my name like so. ![]() Just whisper ![]() |
No mind me jare. I took a wild guess. It is the main college in the area of the bus routes wey you mention. No fear o |
nana:See o. I tell you say I know you . U think say na lie? |
Yeah Hotlanta peeps Holla How y'all think the Falcons gonna do this year.? |
Men Jackal no diss Ben Iroha o Irona na Igwe back in the days You remember that goal wey he score against Ivory Coast for Tunisia 94. Men na bad guy. |
I won't lie. There are some times when I hear of crimes in the UK that I wished we had the death penalty; |
lalaboi no mind me jare oya Soldier Attention How Nana now? ![]() |
@Gamine You missed a trick i would have suggested Bastard Bastard Bastard ![]() |
@mishoo may you watch out for Gamine o she don put many a friendly nairaland members to the sword. So my advice is: she loves rude bastards ![]() |
All this making up and good spirit. Makes me sick ![]() |
Gamine:Does that say more about you than him or vice versa ![]() |
guess i have to wish eh Wish the staff canteen was closer so I could get some hobnobs |
@uloh just leave your hi5 address here now he hard pass that one. |
Ol bob no dey start that kain rumour o When ur third born dey born triplets my third born dey collect im pension ![]() |
nana no lie na so una dey talk fot Lambeth college for ther. abi I lie. |
nana see as all the mans yeah are after you yeah what are you going to give them your number yeah cos they about to mash up each other you know yeah |
Uloh:Uloh na wetin u for talk since wey you dey pass long route ![]() Oya Mishoo stop being a geek and take charge of the lady ![]() |
@uloh i suggest you go marry your dad then ![]() |
@uloh don't be fooled its a virus ![]() |
rasulua:Come Come guys. Too much love dey pass btw una o |
lalaboi u be yeye boy o u dey here dey salute wey all manner of boys wan take ur chick better buckle up bruv |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 211 212 213 214 215 216 217 218 219 (of 254 pages)





