Politics › Re: Surge In Voters' Registration: INEC Should Be Up And Doing (Photos) by DSC7: 10:03pm On Jun 09, 2022 |
Where can one register in Lekki?...
Let's say Lekki Ajah.... |
Health › Re: A Strange Growth On My Mom's Face by DSC7: 9:59pm On Jun 09, 2022 |
Chopcy29: Na third breast. Maybe you scattered the main one when you were still a child Wetin the swell look like?? |
Politics › Re: I Will Support You - Governor Umahi Congratulates Tinubu by DSC7: 12:04pm On Jun 09, 2022 |
Smithkafors: Lol, you are in trouble in Ebonyi. Let's see how you will campaign for Tinubu in Ebonyi. [b]You told us you were going to get ticket for Igbos and left for APC. Oga were is our ticket?]/b]. For those that will reply, no Igbo man will vote a corrupt man like tinubu. The same way we don't support Rochas against PO or ogbonnaya onu. How can sane person choose tinubu against osibanjo if not for cash and carry politics. No mind am.. He thought we have forgotten... |
Romance › Re: Lady Hospitalized After The Vibrat0r She Was Using Catches Fire Buring Her... by DSC7: 11:51am On Jun 09, 2022 |
MadamVanessa:

This cannot scares me to stop using vibrator, it cannot. It's the best for. You dey Whine your ancestors?.. Vibrator ko, Accelerator ni.... #Iranu |
Romance › Re: My Mother And Her Sister Are After My Life. by DSC7: 11:43am On Jun 09, 2022 |
Nothing worst than Household Enemies...
@op Fast and Pray believe me you wil see Changes... |
Romance › Re: Nairaland Old Commentary Are Gold (diff. Btw Good Comments & Toxic Comments) by DSC7: 11:29am On Jun 09, 2022 |
It all started after Goodluck's lose to Buharia.....
Everything Changed.... |
Politics › Re: Daddy Showkey Reacts As LP Factional Presidential Candidate Emerges by DSC7: 10:29am On Jun 09, 2022 |
The man just dey create awareness... |
Politics › Re: Ahmad Lawan Writes Tinubu, Explains Why He Ran Against Him by DSC7: 7:13pm On Jun 08, 2022 |
Person wey don go still do Jonathan  ... |
Celebrities › Re: Timaya Buys Ferrari 458 Iconic (Photos) by DSC7: 11:17am On Jun 08, 2022 |
When you are Big, you are Big Abegggggg...
Congratulations Papi Chulo. ...
My turn sef go reach by God's Grace Amen!!! |
Politics › Re: Peter Obi And Atiku Abubakar React To APC Presidential Primary by DSC7: 11:50pm On Jun 07, 2022 |
Obi all the way....
|
Politics › Re: Senate Majority Leader, Yahaya Abdullahi Dumps APC, Joins PDP by DSC7: 7:03pm On Jun 07, 2022 |
He no even wait make primary finish. 
|
Politics › Re: APC Primary: Osinbajo Declared Winner (Pictures) by DSC7: 7:00pm On Jun 07, 2022 |
osinbanjoisaliar: Convention wen never start. I jus dey laff
Gaya: Baba give us another $70k, make we run this thing sharp sharp
Tinubu: But I think sey the $1m don cover everything na
Gaya: No oga, this one na for chairman and some of the boys from Mali. Baba no worry, na you dey lead now. Once you credit our account, you go gap Amaechi far far
Tinubu: How about Lawan. I think sey chairman dey support am
Lalong: That one na jus to whine you. Him no dey race. But if you wan dey sure, add $60k to the $70k and jus cool yar mind
Tinubu: OK, I go credit yar account
Later
Gaya: Lalong that man na confirm otondo.
Lalong: I tell you sey, him no soji, but you dey jonz before. Him don credit our account. Make we jeunsoke jor We go empty Bullion Van today as City Boy no wan give up go rest..
|
Christianity Etc › Re: JESUS Made 100s Of Millions Profile Pix And Status Today. by DSC7: 5:44pm On Jun 07, 2022 |
Kobojunkie: Not using the name of Jesus Christ. Basically, no man has permission from Him to do so using His name so doing so is AntiChrist.  So Proclaiming the Name of Jesus Christ makes one an Antichrist?  ... It's seems you are part of the Antichrists.. |
Christianity Etc › Re: Jesus Is Trending Today by DSC7: 5:40pm On Jun 07, 2022 |
JESUS is the only Name ABOVE every other names.... |
Politics › Re: 2023: Ṣeun Oṣewa Gets Savage Reply From a Twitter User by DSC7: 1:21pm On Jun 07, 2022 |
bjtinz: Abeg where is the savage in the reply E dey Tiwa side  |
Politics › Re: APC Presidential Primary: Voting Begins 6pm, Winner To Be Announced By 10pm by DSC7: 12:55pm On Jun 07, 2022 |
splendid2: I'll be awake till the result is announced We die here....  |
Politics › Re: APC Presidential Primary: You All Should Calm Down - Tinubu by DSC7: 6:06am On Jun 07, 2022 |
wallarwallar: If u guys don't like tinubu you can please stay away from any topic abt tinubu. Ur attack on his personality won't stop him from shining.. Awon were instead to start promoting Peter Obi with all dere energy they channel it attacking tinubu. After election they will start complaining na rigging bt now wey den suppose do proper thing na here den dey dey waste away Wailing wailer 
|
Family › Re: Case Of A Minor, Drugged And Raped By A Married Man. by DSC7: 6:00am On Jun 07, 2022 |
post=113548643: Are some police in this part of the world crazy or something?! What is the meaning of this? Money for what exactly?! Zonebeee oooo zonebeeeee..... You are no different from those ekelebe... |
Family › Re: Case Of A Minor, Drugged And Raped By A Married Man. by DSC7: 5:53am On Jun 07, 2022 |
Nawaooo...
Konji na Bastard.....
Wish her speedy recovery... |
Politics › Re: Owo Church Attack: Rotimi Amaechi Asks Security Agencies To Step Up Intelligence by DSC7: 8:07am On Jun 06, 2022 |
Election don dey near everybody don dey form I care for the Masses  ... Yeye politicians... |
Politics › Re: APC Governors Clash With National Chairman Over Convention’s Election Management by DSC7: 7:52am On Jun 06, 2022 |
Party of Thugs...
Always Clashing. . .
|
Politics › Re: Nigerians Make Fun Of Atiku After Tweeting Condolences On Owo Massacre by DSC7: 8:38pm On Jun 05, 2022 |
securitywatch50: Affiliation will not happen again. We are now wiser Mr deleter.
Better do the needful because southerners will not vote for you. Affliction sir |
Politics › Re: Owo Killings:Reno Omokri Promises To Give 5000 Naira To Blood Donors At FMC Owo by DSC7: 8:15pm On Jun 05, 2022 |
So na everything this one dey use chase clout?  Reno Nugget Sense walai... |
Politics › Re: Peter Obi Reacts To Owo Bandit Attack by DSC7: 7:54pm On Jun 05, 2022 |
Frigga13: Why wait till evening
And Na Catholic Church.. you wey suppose be first
Better late than never
My prayers are with Yoruba Nation
Rip to the dead Omo e come be like say you dey ment ooo... |
Crime › Re: Man Beaten To Pulp, Stripped Naked For Allegedly Stealing Generators In Bayelsa by DSC7: 3:55pm On Jun 04, 2022 |
This one no see where to thief na for Niger Delta wey everybody eyes dey red....
This abokki still dey learn work,,,,
E don be for him sha... |
Politics › Re: LIVE: NBM Of Africa 43rd National Convention & 16th Annual Lecture by DSC7: 3:46pm On Jun 04, 2022 |
Fight against oppression...
Say No To Cultism.... |
Politics › Re: See The 10 Largest Tribes In Nigeria!!! by DSC7: 9:40am On Jun 04, 2022 |
It is Hausa, Igbo, Yoruba......
Argue with your ancestors... |
Politics › Re: BONDING: Caption This Picture Of The Vice President, Yemi Osinbajo by DSC7: 9:35am On Jun 04, 2022 |
Peter Obi: I want to be President because I want to move Nigeria from a consuming nation to a productive nation
Osinbajo: I want to be President to consolidate on the good things this administration has started.
Tinubu: I want to be President because it’s my turn.
2023 is around the corner. The choice is yours to make |
Politics › Re: Conspiracies Around Tinubu As D-day Nears, Supporters Fear Attack On Lagos by DSC7: 9:23am On Jun 04, 2022 |
No cause for Alarm, we stand gidigba full ground,,, If Tinubu urchins do anyhow dem go collect wotowoto.....
Red alert activated with full force.....
It's time to Take Nigeria back from all those old political elites.... |
Politics › Re: Why Buhari Travelled To Spain With Tinubu’s Political Foot Soldiers by DSC7: 5:55am On Jun 04, 2022 |
Jagabanned sorry ooooo... 
|
Politics › Re: Tinubu To Ayade: I’m Your Senior Brother, Respect My Presidential Ambition by DSC7: 12:21pm On Jun 03, 2022 |
It is finished  |
|