Dukia's Posts
Nairaland Forum › Dukia's Profile › Dukia's Posts
1 (of 1 pages)
Come to the mainland abeg . We wey dey badagry no try us oo.. island is over rated joor .. here in badagry house is cheaper and the roads are getting better and flexing spot just too much I tell you they might look substandard to what you see in lekki .but I can tell you that .. I can drive from badagry to Benin republic in 30 mins to go have fun in clubs or beach and I am back in badagry for work that same day .. if I won go vac no to go Togo or Ghana easily .. na fuel bill go chop |
Iffa hear |
I camped in Lagos last year may . It was fun everything was available from water to light .. we no Dey pay to charge for maami .Na where we Dey drink beer we Dey charge and besides there were sockets in the rooms if you know your way sojo go get you extensions.. Lagos camp is the best |
GraphicsD:We are lasu we are very proud ..� |
BKayy:I swear bro you lack sense .. |
GHOSTTALK:My bro I no need ask .. na Zoo |
I just hope this reach front page Nigeria a land of many opportunities A land of vast mineral resources A land of various ethnic groups A land filled with the flow of milk and honey But so sad now it’s the opposite A land filled with with sorrow and pains A land filled with insecurities A land filled with greediness and wickedness A land filled with corruption A land filled with economical instabilities And no be anybody fault na we cause am, no ask me how me and you Dey guilty shey you get your pvc ? It’s time to let the youths take over but it’s so sad again the peer pressure among the youths is to do dorime. I no understand if I think am go front think am go front the matter dey tire me I know no Wetin to conclude . This just a writing from a pain struggling graduate abeg I Dey find work I no won follow do dorime oo .. thank you all
|
Me ooo as I Dey like this I am ever focused and determined say no pussy this year cuz I won point and count my achievement . Day 51 of no fucking pussy 300 plus days to go may the lord help Me …..Amen |
Funflipper:The guy in the middle |
See them no be Jan create the bandit .. now una come Dey run for people wet una train .. yeye |
… |
…. |
….. |
Make Dey enjoy jare |
Na English be the hardest course for university cuz your exams will be scored by the use of your English , punctuation marks , past tense and etc where necessary no be to Dey speak or write English you got study am as course . Thank God say na pol science we study .. we are lasu we ar proud� |
Nice one |
Op post picture finish na |
Nice |
Then they called me Manchester.. If you know you know.... Lasmock 2001/2002 set can relate |
Nice innovation..Nigeria will acquire the same for $77 million x 3 = $231 million...when our leaders cannot think and develop the educational system so we can have like mind coming up with this kind of inventions too..but iro ni... Smh.. |
............. |
I pray oh |
God help nigeria |
1 (of 1 pages)