Eeithis's Posts
Nairaland Forum › Eeithis's Profile › Eeithis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 14 pages)
Hey Nairalanders, Okay, so it's confession time – I've got these 'smile lines' on my face that seem to think they're the life of the party. Now, don't get me wrong, I love a good celebration, but my face shouldn't be the dance floor for these lines, right? I'm in search of some superhero-level advice here. Any of you fellow warriors know of a treatment or cream that can show these lines the exit door? I'm all ears (and slightly less wrinkles, hopefully). Help me keep my smile without these 'uninvited guests.' Let's turn this laugh into a victory, shall we? our wisdom would be my saving grace! Thanks a bunch! |
Taylor90:My brother How some Nigerians still get mind believe say this guy fit turn Naija to paradise after all the yawa wey e don cause, na serious wahala be that. As dem yan say na the "corn master" wey dem select as president, I just sidon look Naija matter like film wey dem no give me role. I swear, plenty people go dey do "corn dey hungry me" as this regime scatter ground like scatter scatter. No be small gbege we go see! |
Try HIV test and avoid nairalander babes their kro kro na over 0.5.... e mean say 99% say e go enter your body if you sleep with them..... |
Thank God say adelekun dey there if not head miners for done carry the whole crime put for dot nation head^ bamba klack |
Tinubu think say president na like governor he go wonder wetin carry am to become president of Nigeria by force |
Obierika:subsidy without alternative to reduce hunger and suffering nawa you....you bamba klack? |
So skull minners done dey relocate to southeast |
We are in a long thing ^ bamba klack |
Puss360: wait until you reach 50 years |
Obierika:Uncle go and watch peter obi interview on subsidy then watch your corn master interview then come back and rewrite what you wrote...you bamba klack!! |
anyways I no be doctor, but you fit try use warm cloth wey dem soak for water or put natural things like aloe vera or coconut oil wey go soothe the place wey tear. But e still dey important make you see doctor make dem check am well....but aunty wetin really tear your yansh ![]() |
darthv:Na you come dey respond to children of corn...na today you know say dem no get sense? |
I am proudly rocking my labour party shirt to remind them what we've been trying to avoid...and letting everyone know that am one of those that fought for better Nigeria |
How una take know say bola and ebola go ryme....una done dey steal my naming work |
Them see the phone because na obidient gathering if na agbado gathering phone otilo....those agbados are smart when it comes to theifing ![]() |
"teardrop by massive attack" |
This one won make tinubu give am commissioner atleast
|
How una want person wey slow to perform fast like kilode? |
Op what of lala favorite which is snake pepper soup 🍲 ![]() |
It works depending on your age... now I done sawa finish ![]() |
AmadeGTG:how bro |
A |
Which 36 political age rest in peace to him though |
Hausa people and dagger na like portable and zazu pronunciation The mumu aboki no even look around to confirm weda people dey the area! ¡ |
Bros truth is no matter how you try to forget about this you wouldn't..... And the greatest mistake you will make is to go ahead and marry her.. My advice is let her go.... E no go easy but once you stop seeing her your feelings for her will wash... Be strong bro |
Dindondin:oga truth be told na english confuse you like this.... He said "igbos and yorubas are not fighting war.... They are just political rascals.... haha na so English hard to understand how can onesay Igbo no get problem with Yorubas and still call them rascals.. Haaa oluwa oo sense is definitely not common sorry to say this!!! To clarify everything he wasn't referring to yorubas he was referring to political thugs... U get it? |
No need let us clarify his statement here.... For some illiterate that doesn't understand what he meant by that.... At the beginning of his speech he said "igbos and yorubas ain't at war we don't hate each other", which means so many yorubas doesn't support the violent that happened in lagos against igbos and some Yorubas too.... Now who carried the attack some of them are yorubas some of them are also igbos wey need money.... A Godfearing yoruba man or Igbo man can't attack an innocent citizen of country just because they came out to vote.... What are those yorubas and igbos that attack innocent citizen called they are touts but because they are doing that because of one particular political party they should be referred to as political rascals and political rascals can be referred as apc touts, pdp touts or even labor party touts.... So he wasn't referring to Yoruba people he was referring to some party that has sworn to use their touts to snatch ballot boxes and cause mayhem!! |
1Alex:. My brother na so e be e never happen to him.... Imagine say my shop got burnt I came to akure with small change wey I get.... With the money I use am buy bike use am like one month use the money to rent house na mek I get money buy curtain and carpet... Those God forsaken people thief my bike overnight... I no get work right now... where I go look for work sef? I was so disvasted.... I think jungle justice na good one for any thief!! |
You never use chatgpt 4 if u do u wouldn't post this |
Truth |
7 news about this can never be fake.... This was why tinubu was over confident of winning |
Tinubu think say president na like governor he go wonder wetin carry am to become president of Nigeria by force