ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 119 pages)
k |
see ur mouth ![]() |
guy dont be retar.ded, enough peeps on nland got my yim id, if u want it, use style and copy it ![]() |
lol naughty boy |
its , |
hha!!!! abeg El, i be young guy ooo, i never even marry self, free me small na ![]() |
wetin u think say i be before, wait make i edit am before peeps begin to SPAM me ![]() |
ah i never hear dat one ooo, how u want make i insure am when even baba God no give me receipt for d wonderful brain im operate give me ![]() |
eeeyaahhh, she wan meet d real celeb, okay girl |
cheii!!!! my head wan burst ![]() |
she self know say El G na brainiac , no be easy thing my brotherwhispers gently to him *but abeg oo, no listen to dat advice ooo, i still wan live small* ![]() |
ha sorry na mistake yinkalink:i forget say na dash dem dash u ![]() well who knows? no be me holy pass na ![]() |
lol, El i think say u fit run things na ![]() |
@yinkus, lol i know you have been bought from d market already, but as for me and soph jeez!!! dont jinx it ooo, soph na good girl ![]() |
Doopey, when girls dont want you (as friends ooo ), they wont relate and give attention to you ![]() |
lol, tell me u like d way i do it ![]() |
yep sweetheart, really really ![]() |
El Guapo:eeyaa, i couldnt help it myself, oya girls pity El na ![]() |
una two don kolo finish, @yinka, u self no fit near me now, d line just too long, gotta wait for ur turn ![]() |
@El, lol u don kolo finish ![]() |
too late, d one i just changed into is soaked again ![]() |
ok lol i go try ![]() |
*snugs* lol okay ooo, i don hear u ![]() |
o ga oo, El so u don finally arrive ![]() @Sophy, tnx darling ![]() |
what else do u need after a tiring day in work, next is hanging out with ur peeps ![]() |
hey sophy babes, how body ![]() |
gosh, am already urinating chei yinka, u no go kill me for here ![]() |
*packs his jaguar and walks into d house* how far my peeps, who dey house ![]() |
u self know say u be criminal ![]() |
nice i like it ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 119 pages)
jeez!!! dont jinx it ooo, soph na good girl