ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 119 pages)
Bashy, u be silly guy i swear, u don kolo finish ![]() |
@poster, joke was great but huh contruction was poor, anyway nice work ![]() |
see dis aboki wey dey form boti, El my wonderful brother, how things dey run for your side*puts hand round his neck and whispers* by d way tell me, where u go go for this last day of 2010 ![]() |
nice brain teaser, i love them ![]() |
then move to other sections |
na God fit save dat ur mouth ![]() |
nice one stud, i feel dat ur return swagga ![]() |
oh and my efe, gud evening ma ![]() |
eldav:woah!!!!, stud talk ur own na ![]() |
efe how body? |
man i chill no mean say i no fit vex so mind ur biswax. Id ok av heard u |
man i dont care |
id abeg no vex 4 me now |
rag ke, mary dat is rude of u ![]() |
Idowuogbo:wow id spoke to me |
hey guys ![]() |
everyone has their own method of doing things, the fact we have to realise is dat its one thing to be a remorseful person ready to be corrected and its another thing to be a proud person dat is ready to be corrected but not in d remorseful way ![]() |
mary and el, lets just leave it like dat. everyman always has a price to pay and i guess dats my price to pay |
Mary u be first class amebo ![]() ![]() |
*sighs* mary i guess ur right. Well i hope she does |
Oh shakara, u are looking 4 joke. Am gud giving dat but 1st let me set things straight wit my luved ones |
Hey everyone ![]() |
Tnx to those of u dat trully luv me ![]() |
Am saying a big sorry to all of you dat i may av offended, well i know who i av offended d most. Its all up to you guys to free me from carrying e-curses into a new year Even self d thing don dey manifest already, i cant even remember well how to shut down my laptop ![]() ABEG MAKE UNA SAVE ME |
Yeah man, i think i need a lot of dat, well av made my new year resolution, but not dat alone, its gonna be my evolution, am sorry everyone ![]() |
wait, everyone hang on!!!! First: am not reigning Two: i wasnt using her to shine Three: as for u amebos, its not ur biswax to put mouth in wetin no concern u Four: ID, fine i know am wrong. But anyhow am not telling u to forgive me or reconsider me as dat idiot is saying finally once and for all, before all my nairaland peeps i say [size=40pt]AM SORRY[/size] |
*sighs*huh efe, i gotta go, gudnite ![]() |
@efe, okies av heard u, we are all good |
stud, dont get on my nerves dis nite ![]() |
@efe never heard of u being lazy before ![]() |
*sighs*am partially cool , so u still at work? |
@pharoah, u just dey mess up man ![]() @efe, hey ur back, how u doing? *sighs* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 119 pages)

