₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,248 members, 8,510,841 topics. Date: Saturday, 31 October 2026 at 08:54 AM

Toggle theme

ElementG's Posts

Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 119 pages)

Jokes Etc › Re: Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 - A Big Thank You! by ElementG(m): 8:14pm On Jan 03, 2011
thanks sweetie, ur d best cool cool cool
Jokes Etc › Re: The Taste Test by ElementG(op): 8:12pm On Jan 03, 2011
things dey run wella for my side cool cool cool, how business na?
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 8:10pm On Jan 03, 2011
chei!!! i swear u get mouth pass shark cheesy grin grin grin
Jokes Etc › Re: Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 - A Big Thank You! by ElementG(m): 8:07pm On Jan 03, 2011
hey hey,everyone listen up, by the special grace of God, i'll be celebrating my birthday on dis coming sunday, and dat reminds me, who here be January pikin cheesy cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: The Taste Test by ElementG(op): 7:55pm On Jan 03, 2011
eldav, u better no mind stud, the guy just dey intimidated by ur star grin grin grin
Jokes Etc › Re: The Taste Test by ElementG(op): 5:48am On Jan 03, 2011
simple thing man, go knack head 4 nepa pole grin
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 5:36am On Jan 03, 2011
STUD!!! e be like say u wan chop new year slap grin
Jokes Etc › Re: The Taste Test by ElementG(op): 11:43pm On Jan 02, 2011
ur welcome sweety cool cool cool
Jokes Etc › Re: Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 - A Big Thank You! by ElementG(m): 10:46am On Jan 02, 2011
efe dont 4get to deliver my food to my doorstep oo
Jokes Etc › Re: The Taste Test by ElementG(op): 8:50am On Jan 02, 2011
hey taz, happy new year smiley
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 8:31am On Jan 02, 2011
chei!! See bad girls grin
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 9:25pm On Jan 01, 2011
efe please stop pulling my legs cheesy grin
Jokes Etc › Re: Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 - A Big Thank You! by ElementG(m): 9:20pm On Jan 01, 2011
by d way, where are my drinks
Jokes Etc › Re: Jokes Section Best Poster Of The Year 2010 - A Big Thank You! by ElementG(m): 9:17pm On Jan 01, 2011
swaggers in cool
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 9:14pm On Jan 01, 2011
happy new year efe
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 9:12pm On Jan 01, 2011
sweerie, lets just say everything goes hand in hand cheesy
Jokes Etc › Re: The Taste Test by ElementG(op): 9:10pm On Jan 01, 2011
naughty girl smiley cheesy
Jokes Etc › Re: Shockin' News. Tis' Could Throw You Off Your Seat. by ElementG(m): 7:45pm On Dec 31, 2010
man dont say crap, i wont believe dat if u dont back it up with a web link undecided undecided undecided
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 7:33pm On Dec 31, 2010
ok ok, i wont call u mummy again am sorry, so tell me any partying tonight? grin grin
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 7:25pm On Dec 31, 2010
so efe, any popping of champagne after church today? cheesy cheesy cheesy wink wink
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 7:24pm On Dec 31, 2010
man dat was just baby play
*mutters to himself* it be as it get for dis mummy self cry cry cry cry
Jokes Etc › Re: Jokes Collection by ElementG(op): 7:22pm On Dec 31, 2010
at least i sha got u laughing grin grin grin
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 7:17pm On Dec 31, 2010
so am not d only one, awww mummy please now *draws her skirt* i want suckey suckey smiley smiley smiley smiley
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 7:12pm On Dec 31, 2010
HMM, Efe the mummy of nland, see as she quickly dash me moral for d last day of 2010 cheesy cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 7:08pm On Dec 31, 2010
y i no go go? when i no be devil pikin, i go dey run go in d next 30 mins grin grin grin
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 6:49pm On Dec 31, 2010
see ya cutie kiss kiss, av a lovely nite wink wink cheesy cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by ElementG(op): 6:49pm On Dec 31, 2010
lol, naughty girl, anyway thanks for d advice sis cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 6:27pm On Dec 31, 2010
ask ke, i can feel the influence already, grin grin grin
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 6:04pm On Dec 31, 2010
lysaaa chei cheesy cheesy cheesy cheesy *sings: see dis lepa lepa to bad ooo, lepa to bad ooo, u bad, u want it, u bad, u want it,
Jokes Etc › Re: Jokes Collection by ElementG(op): 6:01pm On Dec 31, 2010
then y u still calling me friend, man u bad ooo grin grin grin
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 5:59pm On Dec 31, 2010
chei so na only oyinbo u like, u be thief oooo

well who no like better thing cheesy cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: Girls Abeg No Vex by ElementG(op): 5:52pm On Dec 31, 2010
ok ooo, i sure say d guy go don dey blush already cheesy cheesy cheesy smiley smiley

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 119 pages)