ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 119 pages)
tanimz:na ur new slang for the year be dat abi? ![]() |
and so? dem go fear face na? but mind u, i dont own them because in dis world dat we live, there is enough puss y to go round for all men no matter how many u need ![]() |
abeg decide jor and dont be stubborn like 'pharoah' ![]() |
see ur mouth, i pity u, sooner or later all these chicks will gang up against u ![]() |
hey JM, how far now ![]() |
sooner or later, dem go start to dey place them on auction ![]() |
Taz am glad u like d joke ![]() |
@efe and also thanks for d food jor ![]() |
Efe, d joke wasnt really meant for ya, it was for Taz, anyway how body na ![]() |
and also help me manage dis one too A fellow, who had spent his whole life in the desert, comes to visit a friend. He'd never seen a train or the tracks they run on. While standing in the middle of the railroad tracks one day, he hears this whistle -- Whooee da Whoee! -- but doesn't know what it is. Predictably, he's hit and is thrown to the side of the tracks. It was only a glancing blow, so he was fortunate to receive some minor internal injuries, a few broken bones, and some bruises. After weeks in the hospital recovering, he's at his friend's house attending a party one evening. While in the kitchen, he suddenly hears the tea kettle whistling. He grabs a baseball bat from the nearby closet and proceeds to batter and bash the tea kettle into an unrecognizable lump of metal. His friend, hearing the ruckus, rushes into the kitchen, sees what's happened and asks the desert man,' Why'd you ruin my good tea kettle?' The desert man replies,' Man, you gotta kill these bastar ds when they're small.' |
oya abeg help me manage dis one A Chinese guy met a gorgeous beautiful woman in a bar. After a few drinks, she took him home and had a one night stand. The next morning, the guy found a picture of a handsome man on the night table. "Is this your husband?" the guy asked of the woman. "No." she answered. "Is this your boy-friend?" "No." "Is this your brother?" "No" "Who is he?" "That’s me before my sex change operation." |
oya no vex, abeg i no wan av bad day today, eh biko ![]() |
wat na , no start dis ur boring character, cheer up jor , or should i knack u with a joke ![]() |
ur not gonna believe dat, are u? abeg last year don go, anything wey wan show strong head go come meet me gidigbangba for dis new year ![]() |
nothing sweerie, just complementing you ![]() |
see her mouth, shey u no be yoruba girl ![]() |
meaning wat, dat i was a pain in the neck to u, taz last year never go finish, i still fit run go pack wetin i drop come use am define wetin i dey call pain in the bom bom ![]() |
well ya, but wats d use, wat ignites it in u in others have been dumped by dem, so wats d use still aving it |
eeyaa, why na? do u still want to live dat life of having a sharp huh u know, razor like mouth no offence ![]() |
man dis ur bad yarns, it be like say e don tey since u don master how to yawa person, free d chick small na ![]() |
u can say dat again, by d way, wetin be ur own u know, new year resolution ![]() |
i no dey vex, dat one don leave with last year, element na new guy now ![]() |
u don start again , abeg give me my keys jor ![]() |
ok no probs, *gives her the car key to his jaguar* oya go im house go beat am up, but hey one thing, dont crash d car ![]() |
u dey mind d guy, he's just being naughty ![]() |
nope, am just helping my man out ![]() |
ur welcome, and by d way *clears throat*, y u asking? ![]() |
u dey laugh , don worry, person wey go treat ur f uck up go soon arrive ![]() |
STUD!!!, u wan go pack disease abi? ![]() girls please no offence, am just helping my bro out ![]() |
ronke means huh, something to cherish, something to care for ![]() |
by the way, long time no eye vision, wetin happen na? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 119 pages)