ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 119 pages)
*looks around, when he sees no one is watching, he quickly gives his darling a quick squeeze on d bosoms* |
kisses and kisses her till he cant kiss no more, whispers *did i just hear u say return? lai lai na me and u go jump enter love water today today!!!! |
let me guess u cooked it right? ![]() |
hmm wats cooking guys? |
oh puhleeze, ID understand wetin i dey talk na? no worry ok ![]() |
nice joke Stud, i love it ![]() |
abeg free me oo, man no dey shame for true love ooo and am proud to say it |
*sighs* OK ID am really sorry dis time, things aint soo sweet when u expect them to be , i guess everyone just seem to have bad times when they least expect*kneels* Am really sorry ![]() |
ok fine am sorry ooooooooooo |
*sighs* see ID, its not too late to break up ok? just tell me ur sick and tired of me and i'll find my way ok? at least i wont av an excuse for being insulted from u |
anyway vicks bro, just think about d whole thing, i gotta go now, when i meet again, we will decide more on them ok? ![]() |
k fine!! u dont wanna talk to efe, am ok with dat but wat are u gonna do if ID insists dat she wants Efe to be there ![]() |
huh d problem is dat even if u decide to come, efe might not want to be in an occasion dat u are cos i guess she's pretty mad with ya, and still she wont want to miss her friend's wedding, so i guess we are in deep problem now |
ya so how do u think d day should be? ![]() |
OK ya ya, well it all depends on ID at d moment ![]() |
who tell u say we dey fight, anyway na just small misunderstanding but forget ID still na my girl anyday, and hey am even thinking of stamping d e-wedding to d ground, wat do u think vicks, help me out |
abi, ID be my one and only *whispers* i cant do without her honestly* |
anyway my darling how is everything |
man ID i still dont knw wats ur damn probs anyway i know say na jealousy of wetin no dey there dey kill man wey im dey use style ta si wetin no affect am ![]() |
abeg vicks no whyne me jor ![]() |
Idowuogbo:huh and i hope dat isnt referring to me ![]() |
na u knw wetin jam u wey u do dat kind thing, anyway as a bro i'll tell u d plain and square truth but as a younger one for dat matter, i cant force but beg ya ![]() |
crucify u ke , i dont need to okay? cos u will suffer it URSELF!!!! ![]() |
Oh GOSH!!! VICKS talk to me NOW!!! |
huh vicks, is it true u actually broke up wit efe, cos if u did dont bother coming home for christmas dis year cos i will soo burn u alive ![]() |
Vic2k3:chei vicks, u didnt just say dat jor , u cant be serious right? ![]() |
@Taz, i dey jor @vicks, ok bro wats up |
vicks hope say u never start to dey cheat on efe, as u said u knw she has efemented anger and i dont want to see when u get to be buried under her hailstones just dont urs end like mine ok? ![]() |
@tanimz wats up girl? ![]() |
ID ke, d chick dey vex for me seriously ooo, anyway make we put dat side apart, (at least life moves on) so huh bro give me like 1hr i will be back, i need to attend to some stuffs now ![]() |
so wats up house, *strectches his bones* man its really been a long time ![]() |
Yeah i guess so, too bad i missed id's bday |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 119 pages)