ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 119 pages)
see ur mouth like upgrade, abeg i no fit pack Shi t ooo ![]() |
so wats up guys ![]() |
So i guess u are back with efe |
So i guess u are back with efe |
U wey u no fit cook dey talk abi |
So wats up guys, wats cooking? |
yep u got it man , well see ya later |
*yawns* well guys av done it, well element gotta go now @ID i hope food never cold cos i dey run come house now hunger don dey wire my head ![]() |
Okay so its your guy again Element (the acting Mod for now) and i wanna thank all of ya for making d last thread a success Praises to my royal and wonderful sister Tanimz, my brain retarded ex-wife Idowuogbo, the one and only daughter of eve Efemena_xy, my brother from another mother Vic2k3, my main man Studio CFR, even Ben 10 himself is invited, my buddy Pharoah (king buddy actually), Blacksta, my lovely chi-baby and all my peeps in da Jokes SectionLets make dis new one a success guys As i usually say, mix d joke chemicals small small or else u will go kaboom!!!!! ![]() I love y'all |
o ga ooo, anyway should i open a new one then ben should stick it later? ![]() was only asking ooo |
oh boys dis one na love war oooo ![]() |
ok ya dats true, do it and then ben will stick it later ![]() |
yep pharoah, open a new one, but can u really do dat since u aint mod |
ok taz, i guess ur right since d malu we are siding is even proving strong head, abeg sweetheart off bra make i suck jor (huh was kinda talking to ID ok? ) |
are u crazy vicks anyway its ur life ooo ![]() |
vicks bro, i'd advice u to beg ooo ![]() |
Idowuogbo:ID no start jor , no be last sunday i dey beg u for am wey u carry strong head talk say u no dey give meabeg free me jor *playfully turns his back at her* |
well not dat, but girl am a guy for crying out loud!!! seems u dont knw how it feels to be dumped ![]() |
well i aint drinking ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=512551.msg7006025#msg7006025 date=1287947169] what??!! whispers: Vicks, I wan dump u[/quote] *looks around to check if he is in d right nland* ![]() |
Vic2k3:let me finish it after all these years of trying ![]() |
@vicks jealousy no go kill u @efe am all hears ooo jor |
Vic2k3:na thunder go burn dat ur ugly throat ![]() |
ok ok, i hear u efe ![]() *grumbles to himself* dis vicks of a bro self |
WAT!!!! VICKS FINALLY TAMED I CANT BELIEVE DIS |
@efe i know say im no go pass d undies righti? |
na your wife go do fish biz u no dey ever want better thing for ur bro ![]() |
so efe i hear say u go e-shopping, wetin una buy come for me na ![]() |
@my ndidiamaka chill na, u want make my office trousers wet before i reach house? ![]() @my bro abeg go fry sand chop jor, who dey accuse u ![]() |
which one be nightmares na? dat one na just small pickin play jor ![]() |
infact i be virgin join self ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 119 pages)