ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 119 pages)
ME? i be good boy oooo ![]() |
nah she's just scared of losing her front bazukas cos of ur constant shooting on them ![]() corrupt boy ![]() |
look at him, ashawo ![]() |
tanimz:oro e o lesi ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=512551.msg7005633#msg7005633 date=1287943774]^^Baby I'm fine o! u nko?? - how was the match?? [/quote]they had a lucky and very narrow win ![]() |
chei ID no go kill me for nland oooo ![]() |
na God go rescue me for ur hand ooo ID ![]() |
ok so gist me about it na ![]() |
now we are talking, dont worry i will start packing up in d office, [size=17pt]AM RUNNING HOME[/size] |
hello baybeee |
so Taz, how was ur e-shopping with efe |
na notice me i just notice am ooo ![]() |
dis one wey u come dey online 24/7, i guess u aint busy like before again right? |
so taz how ur life na? |
yep |
nah my bro just go chop ![]() |
it get as it be for u ooo later if i no answer u, u go dey swear for my computer gadgets as if say na dem do u ![]() |
@taz, what do i know common tell me jor |
and wat will dat be? ![]() |
Vic2k3:see ur mouth like fu ck up (well dats wat makes u and i different) tanimz:hey dont misquote me ok? i only apologized cos i hate it when i quarrel with my peeps, so dont think me apologizing to u has changed anything ![]() |
*sighs* ok taz, am sorry ok? u knw i was really tired d other day*tries to hug Taz hoping she will forgive him* |
*shrugs and says to himself* anyway dis is not d first time Taz is going gaga ![]() |
tanimz:duh , dat was soo lame ok?@Vicks better person how far ![]() |
Taz, wats ur probs self, dem dey beg u, ur head dey swell, abeg go fry sand chop jor mtseeeewww ![]() |
Vic2k3:jealousy, jealousy go sleep jor , anyway how body? ![]() @Taz wetin i do na, u still dey vex say i run away dat day? na tire do my body na? oya no vex jor*oya come for a hug* |
Hey Taz wats up ![]() |
ok darling |
wassup bro, how u doing? [quote author=Efemena_xy link=topic=512551.msg7003962#msg7003962 date=1287920336]and the wanderer returneth!! Oga Element, how market for your side?? ![]() ID de[b]y cook grass and vulture meat for you[/b] [/quote]vulture meat ke no be me go chop dat one , things gud jor, anyway how body na ![]() @my ID, where u dey na, i don miss u no be small oooo |
So wats cooking guys? |
ID no mind dem jor, dem wan just give u bad night |
make una leave ID na, make una face una business jor |
*sniggers* who even wan near am before |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 119 pages)

common tell me jor
