ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 119 pages)
ok if na me, no vex cos wat ur doing can really make one to commit suicide cos its highly annoying |
stud, i reserve my comment *stud is beginning to annoy element* ![]() |
abeg stud, i av 3 options for u 1. shift go one side 2. go jump enter canal 3. if u like enter lagoon, ABEG FREE ME CHAI, DEM SEND U TO ME DIS MORNING |
Vic2k3:which one be ur own again, d one wey u do yesterday no do u, if efe catch u again i doubt if she will hear any explanation Idowuogbo:no worry i dey ur back like hunchback, infact our own go travel far and wide, make i no lie for u, i dey regret say i rush commot for house ooo, i never chop and stomach don dey nab me, but remembering dat yesterday's akpu and banga is still filling me up ![]() Idowuogbo:chai stud, u don suffer, na u be dis ![]() |
oh sorry stud, we will reduce d gidigbamgbam, idowu my sweety ![]() |
WHY ON EARTH DO U WANT ME TO FEEL GUILTY GOSH STUD DONT MAKE ME MAD!!! ![]() |
Vic2k3:well not really does it mean indecency, indecency itself means a lot of things, bad manner when speaking, dressing, in general indecency, means defect in good manners |
Idowuogbo: ![]() |
*element leaves d road, hoping dat at least if he does, stud would stop pestering him* |
stud as u can see, we are busy here so pls do no interfere ![]() |
na she sabi if she no knw if i exist, na she talk say make i give am joke and na wetin i do be dat, CASE CLOSED!!!!! ![]() |
abeg stud shift go one side, i no knw wetin u chop wey dey make ur head do girigbam like goat wey dem give chloroquine |
Idowuogbo:for sure now, u suppose knw say na my own specialty be dat one, anyway wat of efe, av u heard from her, i found out dat she had a quarrel with vicks last nite |
stud, no start dis morning oooo, or else i go handle u d way i handle vicks yesterday ![]() |
vicks u don get am finish, av u heard about d power of flexibility, i no wan knw how dat window go small reach, i go scale through ![]() |
Studio CFR:well thanks, but if u want me to just be happy i'll say thanks to dat but if its about being happy on d fact dat maybe tanimz would love me after seeing d thread, then maybe its too late cos av got ido already but anyway tnx man ![]() |
nope who tell u say i dey work for bakery, abeg no pull my legs jor ![]() |
ido, abeg e don do, never kill me u hia, dis one wey u don dey charge me like bull already ![]() |
thanks jare, me self dey wonder say she never see am |
and me self, stud e be like say u go high ur budget small oooo , anyway pack my own too join but please be careful, i no wan see those peeps stuffs for my own load oooo (knw wat i mean)?? ![]() |
@vicks, dats true i saw it yesterday on my phone, happy bday bro ![]() @ido, no wahala infact u fit carry bulldozer enter today, my own be say i wan enjoy myself past last nite own oo, anyway gud morning my love |
xammy:heard dat one before, but anyway its cool to hear it again, nice one man ![]() |
so which one u come worse pass, rebellious husbands huh? ![]() |
hmm, efe all wat vicks said is true, we were actually playing with d girl, he was only faking to be a stalker so he acted like one to see wat would happen, honestly vicks speaks d truth ![]() @idowu, u come let me sleep for room finish before u knw say u go enter, if i catch u 2nite infact na double portion u go chop ![]() |
efe, u no go ever change, anyway sha i wont be staying 4 long cos am on mobile and d internet isnt strong enough to hold me 4 long. Anyway IDOWU!!! i dey wait na, and by d way, av had my bath already. @vicks, ur right am desperate |
my idowu, where u dey nw? i don dey ready dey wait 4 u for room, abeg do quick ooo, bye baby mi *kisses* |
vicks no let make i start wit u today oooo |
oya my idowu no vex, i go last for as long as u go live for bed ![]() |
@stud lai lai, i strong down here, if idowu see am, she go faint, if i come chook her she go decay ![]() |
@efe evening mimiz, too bad u came at d time i was about to leave |
vicks it be like like say u don chop padlock abi, dis one wey u no wan hia word, i no dey do 4some oooo ![]() |
Studio CFR:no pity me jor, anyway i go don chop strong akpu with banga, so forget energy go dey kampe ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 94 95 96 (of 119 pages)