ElementG's Posts
Nairaland Forum › ElementG's Profile › ElementG's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 119 pages)
nice one i love it |
Idowuogbo:yeeeeeeeeeehhhhhhhhhh, my head don bommmmmmbbbbbbb karakatgbimgbimgbimgbimgbim *idowu, u too much i swear* |
@dyt are u surprised, u better dont be cos love is a natural thing ![]() |
Idowuogbo:as they say love has no bounds, neither distance nor position, i will surely knw |
so inked abeg post more jokes i wan laugh ooo |
dont mind him inked |
blackie, why be say ur own na always d odd one ![]() |
na lie she kept it in her hmmmm, |
dis 1 wey u quiet, u dey cook for me? ![]() |
dem plenty, but na ignore i dey ignore dem na *dis one wey u talk say u 4 don put sleeping tablet, if i go jump talk yes to dem now, maybe na death tablet go follow* ![]() |
my ido u still dey there ![]() |
u can bet u really do look bad in it ![]() |
u be real bad girl, chai no worry i no go soil myself, na only for ur body i go do dat kind thing |
no even bother, u don spark am already ![]() |
Idowuogbo: naughty, bad girl |
Idowuogbo:chai my head don dey spark, abed idowu no kill me oooo ![]() |
Idowuogbo:i soo much believe u now, i think say na whine u dey whine me dat time ooo Idowuogbo:why i no go remember wetin my baby girl talk |
Idowuogbo:oya no vex my darlingmoa, no vex u hia, biko no be my fault, u knw say i be busy guy, na d small time wey we get together we dey use do gidigbamgbam Idowuogbo:as they say seeing is believing ![]() |
so efe was surprised about u dating me right? ![]() |
anyway darling, office is gud ooo |
Idowuogbo:hehehe, ROTFLMAO, u shuld knw now |
i dont get d joke |
@efe, i think say na only me dey talk am ooo |
nope and i dont mind u telling me ![]() |
u knw, its kinda surprising at how u guys spend close to midnight on Nland after a hard day's work, as for element, im no fit try am ooo |
anyway b4 i go, idowu nland never do u. beta dey come home nw nw if u no want make i rough handle ur body;-);-) |
hey guys, just wanted to drop by to say a last hello b4 i finally go to bed, and also happy bday my brother |
idowu my luv, am leaving already, meet ya at home *element rushes out, finds out he forgets his briefcase , comes back to pick it and rushes to d car cos of who he wants to really meet at home* |
Studio CFR:ur matter no need reply, i don give u my advice, go see doctor ![]() |
@jokingmary, thanks jor, infact u too get mouth jor anyway stud, i dont av time for u, i'll soon be leaving and dat makes u very lucky @my sweetymoa, dont worry we go meet for house ok? abeg charge well well ooo because na bulldozer i dey bring today ooo |
Studio CFR:it be like say u just dey hear dat name abi @idowu, i would soon be leaving, as u knw dis is d time i leave office, sha prepare d usual for me ooo ![]() |
even self d guy don commot already ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 94 (of 119 pages)