Politics › Re: 2023: Osinbajo Storms Yobe (Photos) by eliyke(m): 2:12pm On May 24, 2022 |
;Ddem don dey add pastor for him tittle nw,all dis men jst dey after there nonsense ambition,Dem knw say APC don fail,so promise lyk I will turn $1 to #1 no dey,or pay youths monthly |
Health › Re: African Journalists Decry Racist Monkeypox Reporting by eliyke(m): 7:17pm On May 23, 2022 |
 no b there fault,na our greedy nd corrupt leaders dey sell us out,with all d natural resources we hv in Africa these white suppose dey bow 4 us,jst imagine say na Dem gt all dis resources without natural disasters like earthquake nd so,slave trade for still dey or we 4 b there animal
|
Crime › Re: Fresh From Prison, Brazilian Returnee Rumbled At P/H Airport For Importing Cocai by eliyke(m): 2:17pm On May 22, 2022 |
|
Politics › Re: Tinubu: If I Am Elected President, Edo Will Become As Beautiful As Lagos by eliyke(m): 2:12pm On May 22, 2022 |
;Dany small thing grand-pa go call Lagos,abi no b dis Lagos wey Dem born us
|
Politics › Re: Hon Chibuike Amaechi Arrives Maiduguri For His Presidential Consultation(photos) by eliyke(m): 2:00pm On May 22, 2022 |
 abokis jst dey use dis our presidential candidates dey catch fun,anyone wey come,drop money Dem go print banner 4 am
|
|
Sports › Re: Kevin De Bruyne Named Premier League Player Of The Season by eliyke(m): 3:39pm On May 21, 2022 |
|
Foreign Affairs › Re: Russian Platoon Commander, Senior Lieut. Mansurovich Killed By Ukrainian Forces by eliyke(m): 8:34pm On May 20, 2022 |
|
Politics › Re: I Eat Garri Three Times Daily, ‘poor’ Amaechi Begs Nigerians For Vote by eliyke(m): 8:28pm On May 20, 2022 |
|
Celebrities › Re: Aremu Afolayan Curses Government Officials Who Made Nigeria Uncomfortable by eliyke(m): 8:17pm On May 20, 2022 |
 wetin jst dey pain me b say all dis swear no dey wrk,most of all dis wicked nd corrupt politicians dey live long well well,na male actors 4 Nollywood come dey die anyhw |
Nairaland General › Re: Volleyball: KADSVA Rolls Out Southern Kaduna Talent Hunt by eliyke(m): 12:05pm On May 20, 2022 |
;Daboki Dem dey do sports? |
Politics › Re: Most Okada Riders In Lagos Are Criminals- Police Commissioner by eliyke(m): 12:10pm On May 19, 2022 |
 Dem plenty 4 igando here |
Politics › Re: Lagos:Heavy Clash Between Hausa Okada Riders And Policemen Ongoing At Ojo- Video by eliyke(m): 11:37am On May 19, 2022*. Modified: 12:01pm On May 19, 2022 |
 I no knw weda na igando own sef worst,every corner na aboki,funny enof dey no get house |
Romance › Re: I Am 35 Years And Wants To Settle Down But My Muslim Girl Had Refuse To Let Me by eliyke(m): 11:21am On May 19, 2022 |
:-Xu call urself 9jadonfinish,but nw e b like say 9ja better pass u oooo,u escape 9ja go enter Muslim hand 
|
Politics › Re: 2023: Nigeria's Next President Deserves Pity By Frederick Nwabufo by eliyke(m): 11:10am On May 19, 2022 |
 no b small, especially if na southern president 
|
Romance › Re: Man Slits Girlfriend’s Throat Over Slippers, Dumps Corpse by eliyke(m): 7:33am On May 19, 2022 |
 I no know why some girl like dating hard guys,as if there life get extra battery,well rip |
Politics › Re: Yahaya Bello: I'll Ensure Nigerians Have Access To Healthcare, Basic Education by eliyke(m): 7:31am On May 19, 2022 |
Dis one na one day one promise, political slangs(I will make,I will make) 
|
Crime › Re: Suspected Herdsmen Kidnap ABSU Students, Other Passengers. Driver Shot Dead by eliyke(m): 7:42pm On May 18, 2022 |
[quote author= post=112944949]See More Bad News Via www.. Com[/quote]u normal?
|
Crime › Re: Suspected Herdsmen Kidnap ABSU Students, Other Passengers. Driver Shot Dead by eliyke(m): 11:44am On May 18, 2022*. Modified: 8:11pm On May 18, 2022 |
 I just dey pity d next president of dis country,even people wey no even dey healthy dey fight dirty to enter  |
Celebrities › Re: Nollywood Actor, Leo Mezie Is Dead by eliyke(m): 5:24pm On May 16, 2022 |
|
Politics › Re: Sit-At-Home: Man Killed In Imo State (Photo) by eliyke(m): 5:18pm On May 16, 2022 |
|
Education › Re: ASUU Strike: Protest Rocks OAU, Students Shut Down Ife-ibadan Expressway by eliyke(m): 10:46am On May 13, 2022 |
|
Sports › Re: FIFA Gives NFF 45-Day Ultimatum To Pay Rohr $378,000 Over Sacking by eliyke(m): 8:13pm On May 09, 2022 |
 Mk Dem borrow 4rm apc,d 1 wey Dem fine Dem 4 misconduct Dem Neva pay.. |
|
Politics › Re: May Day: Let’s Dedicate Ourselves To Hopeful Future, Says Tinubu by eliyke(m): 10:31am On May 01, 2022 |
 e b lyk say tinubu go facilitate with me on my birthday ooo,election don turn am to baba Felicia |
|
Politics › Re: President Buhari, Minister Of Power, Imo State Governor Meets In Asorock by eliyke(m): 6:06pm On Mar 21, 2022 |
|
Politics › Re: VP Commissions Toyota Certified Service Centre In Lagos by eliyke(m): 6:05pm On Mar 21, 2022 |
|
|
|
|
|