₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,089 members, 8,448,601 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 03:07 PM

Toggle theme

Eliyke's Posts

Nairaland ForumEliyke's ProfileEliyke's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 31 pages)

PoliticsRe: FG Speaks On Banning Twitter Again After Elon Musk’s Takeover by eliyke(m): 12:36pm On Nov 10, 2022
Mad people ruling us,so all d kidnapping going successfully in this country no concern dem

PoliticsRe: My Drug Allegations Dead As Dodo – Tinubu Reacts by eliyke(m): 11:28am On Nov 09, 2022
cry

PoliticsRe: Fani Kayode: If Tinubu Was A Drug Baron, US Ambassador Will Not Pay Him A Visit by eliyke(m): 11:23am On Nov 09, 2022
Na wetin I dey take nw b dis as prescribed by d Nigeria present situation, bcoz nobody knw hw next year go b after election... cry

Foreign AffairsRe: We're on a 'highway to climate hell', UN chief warns world leaders (Pics, Video) by eliyke(m): 7:09pm On Nov 07, 2022
The Only people on the HIGHWAY to Hell are those who Reject the Free Gift of Salvation available through JESUS CHRIST.

Wherever you are,if you are Born again and Have a Genuie relationship with JESUS Christ, It does not Matter what is Happening in the world, FEAR NOT!

If You are not Born-again , you need to be Afraid.
Hope all is well?

CrimeRe: Man Beheads His 16yr Old Sister For Dating A Non-muslim by eliyke(m): 3:30pm On Nov 04, 2022
grin
TravelRe: Japa: The Rate At Which Nigerians Are Leaving Is Worrisome - Immigration by eliyke(m): 9:58am On Nov 04, 2022
grin
PoliticsRe: Over 5000 APC Members Defect To PDP In Gombe by eliyke(m): 7:29pm On Nov 03, 2022
Guy whyyyy,u jst wan kill some people,1 don already dey yarn rubbish 4 up�

FoodRe: See The Plate Of Rice I Bought For #400 by eliyke(m): 5:08pm On Nov 03, 2022
Rice,fish nd pepper

CelebritiesRe: I Have A Calling To Be A Minister Of God - Yul Edochie (video) by eliyke(m): 3:45pm On Nov 03, 2022
No b president again?nd I been dey think say dis guy smart,op sef no go mk heaven,y u come dey remember us say na 2 wives e get

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Manchester City Vs Sevilla: UCL (3 - 1) On 2nd November 2022 by eliyke(m): 7:10pm On Nov 02, 2022
Mancity abeg,e get why

PoliticsRe: Amaechi, Anyim, Nwajiuba, Politicians Who Have Gone ‘Silent’ After Primaries by eliyke(m): 1:18pm On Nov 01, 2022
Silent to eat there stolen billions cry

CelebritiesRe: Football Fans Wed During Napoli Game Against Sassuolo At Diego Maradona Stadium by eliyke(m):
But dis place looks like training ground naaa op

FoodRe: The Okra Soup I Cooked by eliyke(m): 9:14pm On Oct 31, 2022
grin
CrimeRe: Police Arrest Housewife For Killing Husband With Poison by eliyke(m): 1:33pm On Oct 30, 2022
cry

CrimeRe: 11yr Old Girl Is Suspected Of Killing Her Own Mother With The Help Of Her BF by eliyke(m): 12:50pm On Oct 29, 2022
cry11years old ooo, wetin she know say b love?

PoliticsRe: Dan Shere, Others Kidnapped In Enugu by eliyke(m): 5:22pm On Oct 27, 2022
Kidnapped by our business men,dangote sef no mk money reach dis buhari bois

PoliticsRe: Tinubu's Wife Using Nigeria Airforce Jet For Husband's Campaigns by eliyke(m): 3:46pm On Oct 27, 2022
After if we dey blame tinubu 4 d present state of d country urchins go say e no dey power,c person wey no dey power bt him nd e family dey fluent nigeria money nd property

PoliticsRe: Women Now Give Their Daughters To Bandits For Money - Kaduna Commissioner Hafsat by eliyke(m): 2:58pm On Oct 27, 2022
Say buhari no go go borrow 4rm dis bandit so,Dem really mk money 4 dis e misrule ooo,I won b president l won b president,oya take d president confusion start,nd one oda old man wey no one respect himself dey shout emilokan

FamilyRe: I Saw A Dead Family Friend Two Years Later by eliyke(m): 11:48am On Oct 27, 2022
shocked

PoliticsRe: Tinubu’s Renewed Hope Buries Opponents’ Hope – Ademuyiwa Adebola Taofeek by eliyke(m): 11:40am On Oct 27, 2022
Senior urchin,wetin ur oga dey promise wey e never promise some years back during campaign?

PoliticsRe: 63,000 APC Members Defect To PDP In Katsina (Pictures + Video) by eliyke(m): 8:50am On Oct 23, 2022
Dis aboki get population oooo,na only 4 terrorism nd election Dere strength dey,e come b lyk say buhari get secret agreement with atiku

CultureRe: Oluwo Of Iwo Bonds And Plays Draught With His People by eliyke(m): 3:40pm On Oct 20, 2022
Till nw I no knw d usefulness of dis modern traditional rulers wey we get.snap pictures,invite celebrity,host politicians during election nd marry plenty wives

CelebritiesRe: "The Older Generation Caused Of Our Problem, Yet Want Respect" -singer, Dandizzy by eliyke(m): 8:56am On Oct 20, 2022
;Dmost of Dem don dey rule dis country 4rm Dere 20s or 30s still yet dem no want comot 4 dis generation
PoliticsRe: APC Has Not Done Well. APC Lawmaker Musa Sarkin Admit To APC Failure by eliyke(m): 3:43pm On Oct 19, 2022
People wey dey even dey benefit 4rm d party dey confess,bt u c our nairaland urchins ehhh Dem don swear 4 dose ones,even if buhari kill Dere mama sef Dem no care

PoliticsRe: Nigeria Has Improved 4G Coverage From 23% To 77.52% — Osinbajo by eliyke(m): 3:36pm On Oct 19, 2022
Dis man work 4 aso rock na jst to dey gv statistics nd condolence visit, while d cabal dey take decisions

PoliticsRe: Full Text of the Appeal Court Judgement on Nnamdi Kanu by eliyke(m): 3:31pm On Oct 19, 2022
Which kind long note b dis,una go release am abi una no go release am?

PoliticsRe: Hajiya Rikiya Jimeta, Kaduna Strong Woman Defects To Labour Party by eliyke(m):
;De don dey set, urchins right nw

CrimeRe: They Cut His Hand And Put In Washing Hand Basin Blackaxe Vs Eiye Ogun PHOTOS by eliyke(m): 12:13pm On Oct 15, 2022
cry
EducationRe: ASUU Strike: UNIPORT Announces Resumption, Marathon Exams by eliyke(m): 12:11pm On Oct 15, 2022
;DWickedness

BusinessRe: Pictures Of Kaduna Galaxy Mall by eliyke(m): 8:52am On Oct 15, 2022
;Dd way our politicians dey call money sometimes dey mk fear dey catch me.na hisba go b d security,no beer or any alcoholic drink

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 31 pages)