Career › Re: Artisans And Craftsmanship In Nigeria: A Looming Crisis. by eliyke(m): 4:32pm On Mar 11, 2022 |
|
Celebrities › Re: Check Out Beautiful Photos Of President Buhari Granddaughter by eliyke(m): 10:13am On Mar 07, 2022 |
|
Business › Re: Young Nigerian Engineer Bags Africa Distinguished Personality Award On Marine by eliyke(m): 6:12pm On Mar 05, 2022 |
Efrebor,efrebor u go wound ooo
|
Politics › Re: Many Injured As They Fight Over Tinubu’s Cash Gift In Ekiti by eliyke(m): 2:18pm On Mar 04, 2022*. Modified: 7:04am On Mar 05, 2022 |
 hunger na bad tin Sha,na wetin Dem dey take deceive us b dat
|
Foreign Affairs › Re: Man Blows Up His Butt By Strapping Dynamite To His Backside And Detonating It by eliyke(m): 11:13am On Mar 04, 2022 |
 d guy needs love
|
Sports › Re: Victor Osimhen To Replace Cristiano Ronaldo At Manchester United by eliyke(m): 10:03pm On Mar 03, 2022 |
 unsettled abi out of form?
|
Crime › Re: Man, 50, Docked For Stripping Self & Discharging Sperm On Girl's Lap by eliyke(m): 8:26am On Feb 28, 2022 |
|
Politics › Re: FG To Partner South Korea In Tackling Unemployment In Nigeria by eliyke(m): 12:03am On Feb 23, 2022 |
No country wey we Neva partner with,next thing nw na mk our ajala travel go there
|
Crime › Re: 2 Dismissed Policemen Sentenced To Death For Armed Robbery by eliyke(m): 4:38pm On Feb 17, 2022 |
 before nko,Dem no b aboki na,if na aboki Dem go hide am,una knw hw many people kyari go don murder? stupid country with stupid leaders and supporters |
Politics › Re: BREAKING IgbereTV To Withdraw Kyari's 2020 'Leadership Excellence' Award(Pics) by eliyke(m): 5:13pm On Feb 15, 2022 |
;Dbut y na,Mr Alex,u won collect wetin u don gv since 2020
|
Family › Re: Man Asks Wife To Pay Back His Money, Holds Her, Children Hostage At Lekki by eliyke(m): 4:11pm On Feb 14, 2022 |
;Dwonders of dna test
|
Romance › Re: See The Man Kim Kardashian Left Kanye For by eliyke(m): 3:15pm On Feb 14, 2022 |
:odis one don turn body to biology note
|
|
Politics › Re: Breaking: Northern Youths Political Awareness For OUK, Endorse Sen. Orji Uzor Ka by eliyke(m): 8:04am On Feb 14, 2022 |
Dis northerners just take politics like full-time work,no be there fault Sha, money dey am
|
|
Politics › Re: Zulum: Boko Haram Will Vanish Before Buhari Hands Over In 2023 by eliyke(m): 8:36pm On Feb 10, 2022 |
Xscape1993: I would not be surprised because APC and terrorists are......
|
Politics › Re: NNPC Accuses Oando, MRS, Others Of Importing Adulterated Fuel by eliyke(m): 10:43am On Feb 10, 2022 |
 Dis government,dey will blame everything,even the air they breath,no b Dere fault election don near we still dey c same rubbish people way suppose don retire dey bid 4 president nd some useless youths still dey support dem
|
Politics › Re: Amaechi Receives Daura Traditional Title, Turbaned By Emir Umar Faruk In Katsina by eliyke(m): 8:23am On Feb 06, 2022 |
ManirBK: Amaechi our super minister you deserve a medal even in America. God bless Buhari god bless our incoming president Tinubu God bless Nigeria. 
|
Sports › Re: Chelsea To Become First EPL Club To Play With ‘robot-refs’ At Club World Cup by eliyke(m): 2:31pm On Feb 02, 2022 |
 dis people are jst trying to kill d fun in football, knowing fully well dat most of d controversy in football officiating makes it more interesting |
Travel › Re: Long Queues At The UK Embassy Processing Center In Lagos (disturbing Photos) by eliyke(m): 2:25pm On Feb 02, 2022 |
 normal thing, even if Manna nd our oda zon-b c chance Dem go japka
|
Politics › Re: Boko Haram Fighters Return To Borno Highways, Search Vehicles For Security Opera by eliyke(m): 5:18pm On Feb 01, 2022 |
 hw dat one take consign us?bia op I think is high time u guys stop disturbing us with dis buhari's family,or are dey complaining?
|
Politics › Re: Photo Of Vendor Supplying Water To Bayelsa State Water Board Goes Viral by eliyke(m): 10:35pm On Jan 30, 2022 |
 just lyk dis
|
Agriculture › Re: African Monkey Caught By Grandpa Today (graphic) by eliyke(m): 11:27am On Jan 29, 2022 |
 tinubu
|
Crime › Re: Man Who Spent 20 Years In Prison Released After Twin Confesses To Crime by eliyke(m): 9:07pm On Jan 28, 2022 |
 suya man,na u create topic, allow us comment na
|
Politics › Re: Tunde Rahman: Tinubu Holding Meetings Abroad, To Return To Nigeria Next Week by eliyke(m): 9:00pm On Jan 28, 2022 |
|
Politics › Re: Egypt To Assist Nigeria In Preserving Looted Benin Artefacts by eliyke(m): 11:33am On Jan 27, 2022*. Modified: 11:55am On Jan 27, 2022 |
 notting fit surprise me 4 dis country again,after 100years dem go go collect am give ghana or Chad say Egypt loot am b4
|
Politics › Re: Pictures From President Buhari's Launch Of 5G Technology To Fight Insecurity by eliyke(m): 3:14pm On Jan 25, 2022 |
 dem dis aboki jst dey use us dey play anyhow 4 dis country
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Francisco Gento Dies, Aged 88 by eliyke(m): 6:52pm On Jan 18, 2022 |
|
Health › Re: Just Been Told I Have Giardiasis, What’s That?? by eliyke(m): 2:00pm On Jan 18, 2022 |
:ojesus,only you?
|
Health › Re: Taking A Bold Step To Know If I Have Kidney Disease Or Something Else by eliyke(m): 1:15pm On Jan 14, 2022 |
Most of us dat are living fine don't know wot God is doing in our lives,we are only after money,money and money forgetting dat they are some sickness money can't cure |
Investment › Re: I Opened My Piggy Bank by eliyke(m): 9:10pm On Jan 13, 2022 |
:oop e b lyk say we no dey share d same president
|
Romance › Re: Igbo Man Insists "You Are IGBO Only If Your Father Is IGBO", Others Agree by eliyke(m): 3:25pm On Jan 08, 2022 |
 Iyaebe: Yes,you are what your father is.It applies to all tribes.Women should also know that kids are for men and they should stop taking kids with them when they divorce, if you are divorcing your man please leave the kids for him and go in peace,let him bear the burden of taking care of them while you check on them,the kids belongs to the men and also kids belongs to whatever tribe their father is. first time u talking sense
|