Politics › Re: Future Generations Will Be Proud If Tinubu Becomes President – APC Chieftain by eliyke(m): 5:29pm On Oct 11, 2022 |
See talk,but hw dis people dey take reason na,we Neva comot 4 d one wey d same tinubu gv us Dem won force am rule
|
Education › Re: What Animal Is This? by eliyke(m): 11:56am On Oct 08, 2022 |
;Du go Dere live u no knw d name,na we wey c pic go come knw
|
Celebrities › Re: Lasisi Elenu Shows Off Pregnant Fiancee, Rants About Her Pregnancy Urges by eliyke(m): 9:34am On Oct 07, 2022 |
 Dis one resemble chioma
|
Politics › Re: Tinubu Hale, Hearty – APC Speaks On Presidential Candidate’s Health by eliyke(m): 4:23pm On Oct 06, 2022 |
 Dis country Neva dey serious to move forward,d same warning Abt buhari health nw tinubu,nd some people go think say Dem dey wicked anoda tribe, continue
|
Politics › Re: Oct. 1st: Nigerian Paratrooper Soldiers Crash Into Trees, Building, Car by eliyke(m): 7:31pm On Sep 30, 2022 |
|
Politics › Re: Military Officer Makes Offenders Recite “State & Capital”, Multiplication Table by eliyke(m): 12:14pm On Sep 29, 2022 |
|
Crime › Re: NDLEA Sets Ablaze Seized 1.8 Tons Of Cocaine As Marwa Promises Tough Time by eliyke(m): 2:58pm On Sep 27, 2022 |
;DE b lyk say Dem first do small party b4 Dem burn am,d owner of d drugs to Marwa right now
|
Politics › Re: NNPC Declares Zero FAAC Remittance For 8th Time As Subsidy Gulps ₦2.6 Trillion by eliyke(m): 6:01am On Sep 24, 2022 |
Bubu own na to dey go nonsense travel without impact since wey e enter aso-rock,very useless leaders
|
Crime › Re: Gunmen Kidnap Lagos Policemen In Ogun by eliyke(m): 9:33pm On Sep 23, 2022 |
Funny country,funny people
|
Celebrities › Re: Eedris Abdulkareem Leaves Hospital After Kidney Transplant by eliyke(m): 2:16pm On Sep 23, 2022 |
;Dmy garden at d bck of my house akwesenana: Where can I transplant my kidney(no offiensce).
|
Family › Re: Pretty Nigerian Lady Chased Out Of Shoprite For Wearing A Revealing Dress by eliyke(m): 2:06pm On Sep 23, 2022 |
 Nonsense,nd na person born dis one,any woman wey her husband dey play outside league wey catch dis kind pikin 4 dat place ehhh body go tell her
|
Foreign Affairs › Re: The World Is In 'great Peril,' U.N. Chief Warns Global Leaders (video) by eliyke(m): 8:28pm On Sep 21, 2022 |
Righteousness go jst dey find natural disaster up nd down,naso one chosen man wey I follow enter motor dey use hell fire threaten us
|
Education › Re: BREAKING: NANS Rejects Ruling Against ASUU, Says Lecturers Can’t Be Forced Back by eliyke(m): 3:22pm On Sep 21, 2022 |
|
Politics › Re: House Of Reps Lament As Nigeria’s Debt Reaches An All-time High Of 42.84trn by eliyke(m): 3:17pm On Sep 21, 2022 |
|
Politics › Re: 2023: Tinubu Unfit For Presidency - Chukwuemeka Ezeife by eliyke(m): 10:59am On Sep 21, 2022 |
|
Politics › Re: MC Oluomo Distances Self From N500 Tinubu Stickers Imposed On Tricycles by eliyke(m): 7:17am On Sep 21, 2022 |
 na olu-omo speak dis big big Grammer?
|
Politics › Re: Aisha Buhari Congratulates Daughter In-law(photos) by eliyke(m): 7:26pm On Sep 20, 2022 |
See wetin dis people jst dey put 4 our face,no b Dere fault,some people still dey support dem
|
Crime › Re: Woman Abandons Her One-Month-Old Baby Boy In A Bus In Anambra by eliyke(m): 7:16pm On Sep 20, 2022 |
Wetin we go call dis kind one now?
|
Foreign Affairs › Re: Typhoon Nanmadol Slams Japan ( Pics, Video) by eliyke(m): 3:09pm On Sep 20, 2022 |
Waiting 4 righteousness lyk
|
Politics › Re: FG Considers Pay Rise For Workers Over Inflation by eliyke(m): 3:01pm On Sep 20, 2022 |
|
Politics › Re: Ajuri Ngelale Berates PDP For Attempting To Come Back In 2023 by eliyke(m): 2:58pm On Sep 20, 2022 |
;Dna d same content wey dey pdp dey apc,anyone wey win we go witness massive decamping from d loser
|
Politics › Re: ASUU Strike Would Have Dragged For Two Years – Ngige by eliyke(m): 7:01am On Sep 20, 2022 |
:Done thing about dis apc government,dey will fail nd still be praising demselves,nd urchins go dey hail Dem
|
Foreign Affairs › Re: SA President Cuts US & Queen's Funeral To Attend To Power Crisis At Home by eliyke(m): 10:26am On Sep 19, 2022 |
;Dour own leaders go 4rm Dere go anoda event 4 anoda country,very useless set of people
|
Romance › Re: Wife Accidentally Killed Herself Trying To Catch Up The Husband With Side Chick by eliyke(m): 6:12pm On Sep 18, 2022 |
 too painful |
Politics › Re: Olumuyiwa Adejobi: You Have No Right To Respond If A Policeman Slaps You by eliyke(m): 6:04pm On Sep 18, 2022 |
|
Romance › Re: Girl Who Married Identical Twins Says She Is Expecting Their First Child - Photo by eliyke(m): 4:37pm On Sep 18, 2022 |
Righteousness2: No suprises! We are living in days of Noah and Lot. Days when all sorts of Iniquity, abominations and Wicked are invented, imagined, advanced , promoted and practiced with Joy.
Be it as it may, we will not cease from speaking boldly against the abominations and evils that is sweeping through the nations.
One sure thing! The Undiluted wrath is Coming on this world. Because Sodom and Gomorrah will cry out against this generation.
|
Politics › Re: Military Jets Bombard Bello Turji’s Residence At Zamfara Forest, Scores Killed by eliyke(m): 9:02pm On Sep 17, 2022*. Modified: 9:40pm On Sep 17, 2022 |
Dis guys no dey finish?
|
Politics › Re: Olofa Of Offa Met With Tinubu In Abuja (pic) by eliyke(m): 8:54pm On Sep 17, 2022 |
Sonyboom765: See reasoning from a foolish Igbo. A Tinubu that governed a single state is richer than Atiku that privatized all Nigeria national asset to himself n cronies, convert all SS seaport to his property, will oil blocks to himself n cronies. Even if Tinubu pocket the entire IGR of Lagos can it meet up with one of Atiku oil block or the money he generate from the seaport. This reasoning show many Igbos will perish of foolishness n bigotry, most especially Ipob PDP Igbos. If ur papa no dey craze,u go c say na all d politicians I put,u think say I b lyk una wey dey follow blindly,if u ever quote me na thunder go fire u |
Politics › Re: Olofa Of Offa Met With Tinubu In Abuja (pic) by eliyke(m): 1:25pm On Sep 17, 2022 |
;Dmoney were dis guys go waste dis election go reach us pay our debt and develop dis country to Dubai level |
TV/Movies › Re: ₦36M: 98inches QLED Samsung TV Spotted In A Store In Abuja (Photos) by eliyke(m): 1:12pm On Sep 17, 2022 |
;Dmoney wey person no wrk for dey go to use buy dis kind thing,like our thief,thief politicians |
Crime › Re: Number Of People I Killed Uncountable – Osun Suspect by eliyke(m): 10:18am On Sep 17, 2022 |
|
Politics › Re: Insecurity: After Mamu’s Arrest, DSS Targets Gumi, Others by eliyke(m): 10:16am On Sep 17, 2022*. Modified: 6:50pm On Sep 17, 2022 |
|