Travel › Re: Max Air Suspended By NCAA Over Safety Infractions by eliyke(m): 12:55pm On Jul 13, 2023 |
Dere color sef dey somehow 4 eye |
Nairaland General › Re: BREAKING: Federal Government Repays $500m Eurobond Borrowed In 2013 by eliyke(m): 9:06pm On Jul 12, 2023 |
|
Crime › Re: Second Niger Bridge Vandalized by eliyke(m): 3:48pm On Jul 12, 2023 |
Nigeria which way?d small one wey government do we go vandalize... Though hunger nd unemployment also dey cause some of dis nonsense |
Nairaland General › Re: I Finally Got My Apartment ! Here Is My Story. by eliyke(m): 3:46pm On Jul 12, 2023 |
Congrat bro,I also pray 4 my own too |
Crime › Re: Gunmen Shoot 8-month Old Christian Girl, 8 Others by eliyke(m): 3:41pm On Jul 12, 2023 |
|
Crime › Re: Gunmen Shoot 8-month Old Christian Girl, 8 Others by eliyke(m): 3:40pm On Jul 12, 2023 |
|
Family › Re: My Wife Poisoned My Food But Thank God I Survived - Nigerian Man Reveals by eliyke(m): 7:04am On Jul 11, 2023 |
haslaw: Someone got married in May 2023 and you people decided he wanted to take another wife a month after? which one is YOU PEOPLE,na me b d husband?abi you don high |
Crime › Re: Deadly Virus Reportedly Sweeping Through Europe, Africa And Middle East by eliyke(m): 7:59pm On Jul 10, 2023 |
E b like all dis diseases dey wait 4 every Nigeria president
|
Family › Re: My Wife Poisoned My Food But Thank God I Survived - Nigerian Man Reveals by eliyke(m): 7:53pm On Jul 10, 2023 |
E b like say d wife hear say e won get junior colleague (second wife)
|
Politics › Re: Remi Tinubu Accused Of Locking Aso Rock Chapel Because They Didn't Support BAT by eliyke(m): 11:00am On Jul 10, 2023 |
seunmsg: And a bigoted social media account operated by an hate filled Obidient is the source. Sadly, Nairaland moderators won’t close down this thread. because no b bad news 4rm east ba?
|
Politics › Re: Remi Tinubu Accused Of Locking Aso Rock Chapel Because They Didn't Support BAT by eliyke(m): 10:56am On Jul 10, 2023 |
Hw true is dis news?even though some of d masses don't support or like apc, spreading fake news is bad..we await d accused to come clear herself |
Politics › Re: FG Moves To Repair Federal Roads Nationwide Within 6 Weeks by eliyke(m): 7:37am On Jul 10, 2023 |
Dis regime na hyping we go dey hear |
Politics › Re: Celebration In Apc’s Camp As Tinubu Becomes Chairman Of ECOWAS by eliyke(m): 7:33am On Jul 10, 2023 |
People dey sell there property to Japa on a daily basis,dem dis one dey celebrate nonsense |
Politics › Re: Tinubu Lauds Senegal President, Sall Over 3rd Term Decision by eliyke(m): 3:46pm On Jul 07, 2023 |
Africans nd power |
Politics › Re: Heavy Security As Pro-Tinubu Protesters Storm EU Secretariat by eliyke(m): 8:20pm On Jul 06, 2023 |
Dem no dey feel wetin ordinary man 4 naija here dey feel,come home nd feel d heat,una don Japa finish leave us.....
|
Politics › Re: President Tinubu Meets With Japan Gas MD On New FLNG Gas Plant In Akwa Ibom by eliyke(m): 8:16pm On Jul 06, 2023 |
renderme: And what does dt have to do with this news? oga rest,see as u dey fight urself |
Politics › Re: President Bola Tinubu Signs Executive Orders To Ease Tax Burden On Businesses by eliyke(m): 2:27pm On Jul 06, 2023 |
Okealaaye: Why does anything YORUBA disagree with your little sense like this? Now, you've transferred that bad belle to anything Nigerian! see as u carry am enter yoruba,so tinubu na only Yoruba president? |
Politics › Re: President Bola Tinubu Signs Executive Orders To Ease Tax Burden On Businesses by eliyke(m): 1:10pm On Jul 06, 2023 |
Monzze: Another 1
BAT is the man Nigeria needs 🤠 No be him put d heavy tax b4?una go jst dey hail some kind things sometimes ehhhh |
Travel › Re: FG Issues Flood Alert, Says 14 States May Record Heavy Rainfall by eliyke(m): 7:47am On Jul 06, 2023 |
pendragonbladgo: Who say make u born 7picking, na your dick or my dick?
Abi me I no get family, how many we dey! Mmchewwwww oga I no dey those area,nd I Neva born,if u won quote use ur brain |
Travel › Re: FG Issues Flood Alert, Says 14 States May Record Heavy Rainfall by eliyke(m): 9:57pm On Jul 05, 2023 |
Instead of telling d state government to clear d gutters nd other water ways.as fg dey issue alert nw,say mk d people ready to leave house abi wetin?for dis kind shege economy naim people go carry family relocate..fg nd DSS na so so danger alert Dem dey gv....
|
Family › Re: My Wife Was Delivered Of A Healthy Baby Boy, But.... by eliyke(m): 7:02pm On Jul 05, 2023 |
manoflove22: .
una dey mad, when una dey on cloud 9 with her, shifting her delicate womb your sense didn't prick you that u are a still the poor guy that can't afford child bearing
and why must it be nairaland the first place to ask for money, ur family n friends nko why seun dey allow all dis small,small children 4 dis forum sef.. everything na play 4 una.... |
Crime › Re: Woman Burnt Policewoman & Her 2 Children To Death In Anambra by eliyke(m): 12:12pm On Jul 05, 2023 |
You dey accommodate person wey you no know her family background...e b like say d police woman sef na divorcee,birds of a feather
|
|
|
Politics › Re: Owners Of Notable Businesses In Nigeria by eliyke(m): 3:49pm On Jul 03, 2023 |
Flathead8: I no see even 1 nyaamiri! Are you sure na the same Lagos Ndi developers dominate? y u just dey mumu ursef dis first day of d week? |
Celebrities › Re: “Remind My Kids I Love Them If I Die Unexpectedly” – Tonto Dikeh by eliyke(m): 7:52am On Jul 03, 2023*. Modified: 4:57pm On Jul 03, 2023 |
When surgery nd hard drugs too much,I think say na only one pikin dis girl get,abi which one b kids
|
Crime › Re: Police Officers Who Ran Over Handcuffed Man In Ekpoma Arrested by eliyke(m): 9:27pm On Jun 30, 2023 |
|
Travel › Re: Outrage As Police Vehicle Runs Over Handcuffed Man In Edo (Pic) by eliyke(m): 9:24pm On Jun 30, 2023 |
Dem won kukuma kill am b4 Dem reach station
|
Properties › Re: Tenant Moved His Bike Up A Six Storey Building (pictures) by eliyke(m): 9:52pm On Jun 29, 2023 |
Na toy bike 4 children,Dis house b like all dose indian ghetto houses |
Investment › Re: World Bank Plans Additional Support Of $750m For Nigerian Electrification .. by eliyke(m): 6:12pm On Jun 28, 2023 |
|
Politics › Re: Why Cannabis Use In US, UK, Others Differs From Nigeria – NDLEA by eliyke(m): 5:55pm On Jun 28, 2023 |
Hw you take know,abi you sef dey take am? |
Family › Re: Describe Your Mum With One Of These by eliyke(m): 11:37am On Jun 28, 2023 |
My mama na immediately,no need for ur cup to full |