Politics › Re: ‘Adamawa REC Allegedly Collected N2 Billion To Rig Gov Election For Binani’-DSS by eliyke(m): 1:07pm On Apr 17, 2023 |
Same thing every election period,I still dey talk am,d dept wey dis country dey owe 2 politicians fit pay am finish, change sef go remain,after Dem go say d country is broke...mk Dem mk law lyk china nw una go c say no body go gree come out 4 any post..other countries just dey laugh us,even small kenya |
Food › Re: Starting A Bakery by eliyke(m): 10:46am On Apr 17, 2023 |
Check our catalog on Whatsapp 08069155903,we sell baking gadget |
Politics › Re: Dino Melaye Meets PDP Delegates From Kogi Central, East And West (Photos) by eliyke(m): 11:51am On Apr 15, 2023 |
press9jatv: Dino Melaye the People’s choice, you are only making him popular and getting more sympathy votes with your mocking here. Dino Melaye is the people’s choice in Kogi State. I would HV love him to win,bt you nd I know inec nd apc |
Politics › Re: Dino Melaye Meets PDP Delegates From Kogi Central, East And West (Photos) by eliyke(m): 10:18am On Apr 15, 2023 |
|
Christianity Etc › Re: Anybody With N1million When Rapture Occurs Won’t Make Heaven – Evangelist by eliyke(m): 10:14am On Apr 15, 2023 |
|
Politics › Re: Dino Melaye Meets PDP Delegates From Kogi Central, East And West (Photos) by eliyke(m): 10:12am On Apr 15, 2023 |
Time to cash out 4 Dem delegates again
|
Sports › Re: Hakimi Celebrate With His Mother After Divorce Saga With His Wife by eliyke(m): 8:40am On Apr 15, 2023 |
Old pic, bloggers don c wrk |
Business › Re: CBN Increases MPR To 18% As Inflation Accelerates To 21.91% by eliyke(m): 4:03pm On Apr 14, 2023 |
|
Crime › Re: Court Remands Man For Groping Woman’s Breast In Lagos by eliyke(m): 4:00pm On Apr 14, 2023 |
E won use am break fasting
|
Health › Re: Slept With Her And Discovered Bruises On My Pen:s by eliyke(m): 2:23pm On Apr 14, 2023 |
Discover,discover, discover ontop toto matter
|
Celebrities › Re: I No Longer Have Manhood – Bobrisky Reveals (Picture) by eliyke(m): 6:00pm On Apr 13, 2023 |
|
Crime › Re: 28-year-old Man Charged To Court For Chasing Neighbour With Stone by eliyke(m): 4:18pm On Apr 13, 2023 |
;DDis one won use stone pluck skull
|
|
Business › Re: Properties Worth Millions Of Naira Destroyed As Fire Guts Warehouse In Lagos by eliyke(m): 4:37pm On Apr 12, 2023 |
 nawa ooo |
Health › Re: Man Slumps And Dies By Roadside In Port Harcourt (Photos) by eliyke(m): 8:07am On Apr 12, 2023 |
 [quote author= post=122459294]See Death News, Coming From Port Harcourt Proudly Brought To You By[/quote]so u dey proud of dis news
|
Politics › Re: All The Negative Things About Tinubu Was First Spread By APC Chieftains by eliyke(m): 6:31pm On Apr 11, 2023 |
|
Politics › Re: Nigerian Government Repays China, IMF, Islamic Bank And Others 3.63trn Debt by eliyke(m): 8:47pm On Apr 10, 2023 |
|
Politics › Re: Osun State's Glory Days Are Coming Back Gradually by eliyke(m): 6:45am On Apr 08, 2023 |
helinues: See, stop the trolling. It's for your own goodness. I bad gan u bad 4 ur house |
Politics › Re: Osun State's Glory Days Are Coming Back Gradually by eliyke(m): 6:43am On Apr 08, 2023 |
helinues: I care less about party but much concerned about development hypocrite |
Politics › Re: Five-star Retirement: Matawalle, Wike, Okowa, Umahi, Ganduje To Get Mansions by eliyke(m): 6:42am On Apr 08, 2023 |
helinues: Is making tantrum comments making some of you intelligent? always defending them even if dey later come out to confirm it's true |
Politics › Re: Five-star Retirement: Matawalle, Wike, Okowa, Umahi, Ganduje To Get Mansions by eliyke(m): 6:38am On Apr 08, 2023 |
helinues: Who concorted this bunkum?
Some of the Nigeria media are just useless continue defending nonsense,is like you are benefiting 4rm there loot,later u go go mosque go slam head for ground
|
Crime › Re: Man Tortured To Death For Allegedly Stealing N2,000 Watermelons In Bauchi by eliyke(m): 9:43pm On Apr 07, 2023 |
[quote author= post=122365568]See More Bad News Via www.. com[/quote] 
|
Crime › Re: Man Tortured To Death For Allegedly Stealing N2,000 Watermelons In Bauchi by eliyke(m): 9:38pm On Apr 07, 2023 |
Bros long time,u don c say bad news don dey resume u sef run resume...
|
Politics › Re: If Buhari's Supporters In 2011 Were Not Fascists, Obidients' Aren't - Shehu Sani by eliyke(m): 9:33pm On Apr 07, 2023 |
Confirm,Apc na do as I say bt not as I do
|
Politics › Re: Photo: Osinbajo Condole With Diya Family On The Loss Of Gen Diya by eliyke(m): 8:03pm On Apr 07, 2023 |
Na so so condolence dis man do till Dere 8 years finish
|
Politics › Re: Bandits Kidnap 80 Children In Zamfara by eliyke(m): 6:31pm On Apr 07, 2023 |
Again  ?
|
Politics › Re: Governor-Elect, Fr. Alia, Condemns Killings In Umogidi, Benue Community by eliyke(m): 4:33pm On Apr 07, 2023 |
Oga abeg wen e reach ur turn act fast,no join dose conderm conderm gang
|
Crime › Re: Drama As Gambia Pastor Allegedly Absconds With 52 Phones, Money After Crusade by eliyke(m): 1:57pm On Apr 07, 2023 |
Agba yahoo
|
Crime › Re: 19-Year-Old Girl Arrested For Having Sex With Her Dog In America by eliyke(m): 12:49pm On Apr 07, 2023 |
Yeye people,bt una dey support same sex marriage
|
Politics › Re: Soyinka Challenges Labour Party's Datti To Live Debate On TV by eliyke(m): 12:45pm On Apr 07, 2023*. Modified: 4:39pm On Apr 07, 2023 |
Mk e go challenge apc wey put us were we dey so...over sabi dey worry am.why e no go 4 president.the Nobel laureate sef wey e win which way e don use am impact better thing 4 dis country,abi na to dey speak grammar?
|
Politics › Re: Gunmen Kidnap Nasarawa Ex-deputy Governor, Gye-wado by eliyke(m): 11:59am On Apr 07, 2023 |
|
|