Emmanuelbrown26's Posts
Nairaland Forum › Emmanuelbrown26's Profile › Emmanuelbrown26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 241 pages)
Nyascobar1414:Sorry comr sir, Jah no dey hear prayer of evening newspaper bcs dey hv useless their youthful and fruitful age coupled with her stature as midget |
Nyascobar1414:Comr sir, u fit marry midget? If NO, that means u dun see where wahala dey |
Nyascobar1414:Comr sir, na here we go scatter d place, no space for d gender that Jah regretted creating. |
Maverick777:How could u tell a 35year old lady to grow up? She no gree grow up wen in her 20s,na now wey menopause dey knock for door she go grow? |
Zonefree:Help me ask that evening newspaper, that's just to tell u d type of daughters of eve we hv dis day |
UyaiIncomparabl:Aunty rest, una go dey put mouth for waiting no concern una. Don't worry in few years time, when menopause go show, na that time una no go allow us see road for shiloh As for your age, I know u na |
Nazgul:Nothing like cruise, na frustration dey worry am. Don't u know that once a woman dun clock 35years, she start agitating, coupled with ops midget stature |
From ops statement, 1. U are from Northern part of d country that brought this calamity and also planning to bring another ancestor bcs of small token they promised u which u didn't get (Karma is doing its job on u all that brought d calamity) 2. Your mother used u against your father 3. U followed your father's footstep by bringing children that u can't Carter for 4. At age 20, u were already a father of kids (that's how raising boko Haram, UGM, Omo mi da started) 5. U supported Tinubu hoping to get ROI which u didn't get, be ready to be eating Agbado as Tinubu promised his youths. Finally, op I think I know your other account, u hv 3 Nairaland accounts but I hv dis feelings that I know 2 accounts. Mak una enjoy d change mantra u guys brought upon yourselves. |
UyaiIncomparabl:Lolsssss, waiting person no go see for Nairaland, so midget like u fit do smackdown? |
Karleb:Na una get time to dey reply that evening newspaper. Frustration dun finish aunty, na vexation aunty carry dey enter Nairaland, with her small body like 18year old while aunty dun clock 35 or so |
Wherever papa Chinedu is, he will always be proud and happy for giving birth to confirm dimkpa and true son of d soil. Dimkpa is an igbo name being giving to guys that does big things. Atleast simp dun dey reduce small small bcs I know some useless guys wey no fit get mind to put an end to d rubbish relationship all in d name of love. |
Shapeaso:Guy remember garden of Eden or garden of eve. Garden of eve is still existing till morrow. Eve is still in naija women skin ohhhh. D raw truth is that d girl dun dey chop en papa prick, but flee from that daughter of eve |
annycase5:It's all good. Well I hv business for u, if u fit do am mention me. Strictly for Ladies btw 25-30 If u are interested, just mention me and I will tell u more details. |
doggedfighter:Yes wowwww!!!!! |
KemeticPrince:U gat no problem, d mistakes u made were 1. Bowing to family pressure to get married 2. Not telling your wife your nature 3. Not differentiating btw keeping d family lineage going and companionship, bcs I think what u needed was keeping d lineage going not marriage and some people are like that including me. I don't fancy marriage at all, I prefer contract, just born and I settle u. As it is now, u don't hv any issue at all, don't mind those telling u to seek for help. Human beings are different |
Op u are a confused fellow, all these while u never knew what u wanted. From hookup to getting unwanted pregnant, down to taken drugs. |
helinues:30k no dey drop again, be ready to carry arms bcs bandits are closer than we imagine. |
Man of God, pls save your strength. Nigerians are not ready to liberate themselves. Let d killings continue Let d suffer continue Let d hardship continue We go see who go suffer, after Mr. Peter Obi is Pandora. I stopped discussing next year's election when Osibanjo lost d ticket. I had wanted to see debate btw Peter Obi and Osibanjo but as it is right now, na to dey gather enough money to leave dis country for una. |
WHEN U MARRY DAUGHTERS OF EVE, ALWAYS EXPECT SoMEThING LIKE DIS |
Op enjoy your marriage, when I tell u guys that manageable marriage ended in early 2000, una no go believe me. See forget about seen it in another angle, either u forced yourself on her or u wanted to compete with somebody who would marry first. All in all, if u don't stand your ground as a man, she would definitely stand for u. Back in d days when men were men, what we hv dis day are just boys in men skin, |
treesun:Baba just dey add figure dey go. Go to Alimosho as a whole and see d rate of poverty and hunger. Is it badagry, or Ikorodu, abi mak we add ijora. Infact, aside Island, some part of surulere, some part of ikeja, yaba. Occupants of other places are hungry and poor. |
Shayetet13:People wey never chop food since morning u dey argue with. |
iCauseTrouble:Alimosho LGA as a whole, boys dey break restaurant na dey carry food, dem go first eat cooked ones. Dem dey carry raw food and anything that fit lay hands on. Na people wey dey shout my turn my turn |
KiNg0G:Even buhari better pass d friend self. Something wey some smart and intelligent SSCE holder go grab and deliver na en waiting your dullard friend dey mis-yan |
Well, daughter save your strength, I'm enjoying d show. We never tire to suffer, Dr. Leave us alone, we go see who go tire. |
omenka:Ahhhhhh, guy u still dey alive so? I think say since 30k no dey drop again, u dun go under d bed. U no get shame at all, after 30k no drop again u still get strength dey talk got here. |
JONNYSPUTE:Na so ohhhhhhh, daughters of eve dun do more harm to mankind |
How dare her, how a woman go block man Road not to go out na madness na. Na see finish dey cause all these things. |
That's what u see when power is being given to daughters of eve, they so heartless and wicked. Just give Dem small power and see dem misbehave, d only creature Jah regretted creating. And as for u op, u are a bastard |
JovialJune:D last time I checked something, it was written that Jah regretted creating eve and daughters of eve. Adam was cool with d earth and everything until eve came. |
DropsMic:Nothing is wrong with them, u only blame d useless electorates/voters/supporters. |
If una like,mak una vote another ancestor, na una sabi. Mine own bi say, no matter how rough and tough d jungle bi, LION NO FIT CHOP GRASS. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 241 pages)


