EMMYB0Y's Posts
Nairaland Forum › EMMYB0Y's Profile › EMMYB0Y's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 14 pages)
na everything dem dey name buhari now mtcheew.... street (buhari). ... restaurant (buhari)..public toilet (buhari)... even dog too (buhari)... I know fulanis go born first child (buhari) second child either male or female (buhari) third one still burahi.... the way they mumu reach ..... imagine u come go that kind of street come shout "BUHARI" the whole children there go rush come answer you cos they go don change all their name to buhari |
beautiful232:wow. ... I like the background pics. ... not the launcher |
abeg who is this Dr sadiq. ..... more like mosque lmam... or alufa...... he saw it in vision I guess. .. but news flash. . no ebola. .. lassa... again forever in Nigeria in JESUS NAME. ... abeg pack your bad news ............ and I forgot to mention zika. .. no Zika again in JESUS NAME |
haaaaa grandma. .. hustling don reach that level?. ... wetin grandpa go come dey do?..... hijack plane I guess |
nathandrake:.... yeah.... but u know with your high clueness u cannot even be his shoe shinner talkless of getting a clue of what he has achieved. .. keep hating and dont focus on your own |
nathandrake:y |
may God bless and continue to bless you my oga the boss...... continue to rep us well........ |
chaii....ogbomosho and ilorin ...... they fit curse even curse itself... so P.H too don join the boat...... but this one small now..... |
more like.... AWON OLOSHI and red BANDIT .... e be like say nobody don tell the guy say big head no mean say u get big brain. ..... with his big for nothing red capped head. ..
|
if they are fighting poverty. .. no be taxi dey suppose wash |
saipn:dont worry I understand u... many are given head .. but few contain brain... go search for brain. .. got the picture.... just mind your business |
abeg how u wan make person wey him eye close like nokia torch light defeat person wey naija sufferness don make his eye open like blackberry flashlight for table tennis. .... seriously chinko vs ajekpako. ...... well ride on we for naija dey ur side. ... even if na bronze. ... at all at all na im bad pass. u go fear name .... Chuang Chihyuan... the guy get relatives for calabar and akwa ibom. |
the guy stole Nigeria? |
buhari for dey smoke weed like hell |
Tytylion:we get it...... opposite of you |
come try am for unilorin now. . .. all this outside the country scholars. . come go the school wey we go here. . the book we read... the night class. .. the computer based fvcked up test.... lecturer frustration. .. female frustration. .... fuel scarcity. .. .. ASUU... annoying project supervisor... annoying exams... annoying tests .... annoying calender. .. even you self go dey annoying to yourself. ..... ..wih all these if I hear say you get 4.0... u be witch?.... abeg all these outside schools no dey count. ... I fit bet say unilorin 3rd class go get 4.5 out of the 4.20.... well congrats bros |
see face like vulture having a bad dream of being used for suya.... I know wetin u dey think. .. dont even think of third term cos even second term no sure. .... |
Lahotte:on top wetin .. super chickens... if na for naija.. na only 2 civil defence man. . with only one holding stick go dey their hotel |
well all I see is immigrants ship wey dalung and picnnick follow enter Brazil |
no be new thing now. .... even the whole country dey under fake president. . fake vice president. . fake senate president. . all under fake party. .. so what do u expect |
d
|
God bless u my Nigerian brother. ... rep us well bro. .. at least u really want to work for your country despite every odds. . unlike some morons that will still post comment to stain our only country .. ... |
handsome fool |
if militants hit una once una beg for more naval officers |
you've never tried any business before. . pls u cant get any advice. . contact an expert or ask for an expert to contact or call you from here. .. pls be expecting more calls from agberos and 419. .. but you will know an expert once they call you. .. just my own advice anyway |
his head burst out Like tinubu eye |
his head Like tinubu eye |
tears.... I must join the military. .. By the grace of God |
in aregbeshola voice. ....MAKE SURE UNA WEAR HIJAB OH. .. TO ENTER THE TRAIN. . |
