₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,054 members, 8,515,276 topics. Date: Sunday, 08 November 2026 at 02:24 PM

Toggle theme

Erico2k2's Posts

Nairaland Forum › Erico2k2's Profile › Erico2k2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 459 460 461 462 463 464 465 466 467 (of 990 pages)

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 12:28am On Mar 21, 2018
Megatone:
Abi i go NYSC 2010... Meaning say i b graduate....

U don write jamb sote u don turn jamb ambassador representing jambites for libya....

Shame no dey catch u, u dey use £4 toothpaste come dey brag....

Pic of ur multi coloured teeth or i dont blieve
This is waht happens when you try to do masters in GHANA grin grin grin grin grin
FYI I did my Masters i n the UK unlike U wey Ghana reject sef grin grin
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 12:24am On Mar 21, 2018
Megatone:
Make i carry my motor give who....

From frying pan to fire
Oga u nor get spare tyre sef talk less of motor, or u think say we nor know those wey dey give U motor to sellhuh??
your type full everywhere, I have used middle men like yourself to sell cars back in the days, so nor come here to rake!
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 12:22am On Mar 21, 2018
Megatone:
Ur missing d point here...

U get factory fitted mouth odour...

If u like mix izol and sniper e no fit help ur matter...

Na TB Joshua u need...

Girls dey try sha... Broke ass plus MO na death sentence
U are missing the point, the £4 tooth paste does a better job than N800,
I can smell your mouth frm here,nah gutter full of dead fish.just as your biz module stinks,I know say no work for 9ja so all men mst wack, nor be me send u go school @ 2010 no job.just imagine NYSC 2010, u still dey hock for Percentage grin grin grin
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 12:16am On Mar 21, 2018
Megatone:
Ndi range rover...

I can imagine d kind range rover wey im dey fix...

Na im type dey give range rover bad name...

BTW... as d pic clearly states...
ahah at least people like U dey make him market dey move, cos U dey sell dead cars.
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 12:14am On Mar 21, 2018
Megatone:
I can imagine as ur mouth go dey smell like fufu wey dem don abandon for days....
my toothpaste nah only £4, do the maths,your own nah N600, so which mouth go smell like latrin ? ahahahah
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 12:10am On Mar 21, 2018
Megatone:
Olori buruku....

No worry u don buy market...

Try post anytin for any thread make i send u back to oblivion dats if u know wat dat means
Oga the man dey fix range Rover, which is my brand thats why me and him dey relate, At least i dey see his hand wrk, oh lest i 4get i see your hand work too, selling dead cars packaged as accident free grin grin

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 12:08am On Mar 21, 2018
Megatone:
No for cattle ranch wer ur siblings and ur likes dey breed
we nor get like dat here, but I can imagine how your bacyard be, nah toilet

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 12:02am On Mar 21, 2018
Megatone:
Bro so sorry i went hard on u... Am really sorry u got in between d cross fire.....

No hard feelings bro. 1 love....

But i want to teach dis low lifes dat dey cant come bully people any how. I don dey follow dem tey tey...

And 1 by 1 dey shall flee like roaches dat dey are
sharaaaaap the guy nor need apology frm confirmed THIEF

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 11:57pm On Mar 20, 2018
LeJeun3:



Simple be honest, you no gree.....

Making noise up and down.

Yes, we mechanics take the hit when people buy these "clean rides" you are selling. Because a car comes and you are left wondering what haven't I don right, when actually someone has done so many wrong things...

This Dunce will neve learn,he should come to the property section, we shot down people wey worth N500m there nah him crayfish money Him dey big up o n,one full car him nor get sef, nah sell and earn comission him dey.he dey shout million as if say E mean anything!
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 11:54pm On Mar 20, 2018
Megatone:
Was attending to more important issues.. "Money talk"

No time for bull shit talk
Money talk for 9ja ahahahahahah

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 11:53pm On Mar 20, 2018
Megatone:
Which trade u don learn?....

Ashawo work abi na human trafficking?...
go fru my thread u go see my trade,which i can say same for you, ,nor B car U dey huck upandown, chey U don load credit , each pic I post nah N200, kontinue, i get ur time, experience thief

Autos › Re: SOLD....Tin-can Cleared 2011 Lexus RX 350 Silver Color by erico2k2(m): 11:23pm On Mar 20, 2018
calculusx:
* Help us revive the thread so we can learn from it. With the present exchange rate, it's very hard to break even while been honest. There are some cars given to me by friends to help them sell, once it doesn't meet up with my standard, i don't advertise them here. I don't want story that touch
U telling me, I dont even know how you guys m anage,This was why I stopped, but I have options, some of you guysDealing in 9ja do not.But like I advocate honesty is the best option, who go buy go still buy.This way you get to sleep well at night.The Xchange rate no funny at all, one £ today is N500.
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 11:07pm On Mar 20, 2018
where U at, ur MB don finish abi NEPA don take light?or your Gen don kpai huh huh
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 11:02pm On Mar 20, 2018
Megatone:
No leave dem. Dem wan start cliq stuff for auto section but dem don jam der match....

MEGATONE AKA 1 Man mopol
One Man thief

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 11:01pm On Mar 20, 2018
Megatone:
Oh so u know say light no dey off for libya na im u come dey claim london....

High chief Otondo of NL.... i hail u pass

U never start to dey cry.... Wen am done wit u na stroke go hammer u
At the Bolded, U dey troway Stroke threath ahaha, U full village nor reach sef Unto say we xpose your thievery,
see wetin go meet U for road bellow

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 11:00pm On Mar 20, 2018
Megatone:
Oh so u know say light no dey off for libya na im u come dey claim london....

High chief Otondo of NL.... i hail u pass
clean your eye well and read again Light dey off for Libya!
Libya refugee full here, mayB you wan follow dat route too as CAR mkt don dey kill you, THIEF.Nor go learn trade!

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 10:56pm On Mar 20, 2018
Megatone:
Libya don turn london for ur eye....

Dey der dey deceive ur already complicated life
FYI, Libya light dey off grin grin grin grin,
Oh U dey plan to go there? since car mkt don fail U?

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 10:54pm On Mar 20, 2018
Megatone:
If u cant stand den sit untop broken bottles.... Dey wait for me while i count my millions....

If e pain u, go impregnate ur mama make im born ur specie....
Kia dis thing pain like dis U even insult my mama join,sorry, I nor know say E reach your bone, so no maga again

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 10:52pm On Mar 20, 2018
Thegamingorca:
This imbecíle think say everybody dey naija with am grin grin
Nah mosquito bite dey make am reason backward. leave am,we go wash am here, our internet nah unlimited him own go soon finish
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 10:48pm On Mar 20, 2018
gateleo:
Megatone, Cosplay, Timifakay, lejeun3 and others let us all allow peace to reign. Megatone will realise his mistakes and do the needful next time.

Please let stop these abuses and embrace peace.

One love......
nah nah this guy wont, FRAUD is in his BLOOD, I have watched him countless time on NL, we wont stand here and watch him sell Death trap to NL members, we no gree,

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 10:46pm On Mar 20, 2018
Megatone:
LOL... ur light no dey off as in dangote abi otedola....

Ur mumu no get boundry its limitless
MUMU, light dey off for LONDON??
U nor see where your brain reach grin grin grin grin

Autos › Re: SOLD....Tin-can Cleared 2011 Lexus RX 350 Silver Color by erico2k2(m): 10:45pm On Mar 20, 2018
calculusx:
* To be candid with you, I frown when people show interest in Vin no than condition of the Vehicle itself due to my past ordeal. If I share my bitter experience you will understand better.
As a grand patron in auto biz , you know how exaggerated vin reports for some cars could be. Forgetting to display pre purchase pic of this CUV was an oversight. If you had called my attention to that I would have displayed it instantly but when people show soo much interest in Vin no than the Vehicle itself, it calls for concern. Don't be offended, you have no idea the kind of people we deal with almost everyday
I get you trust me, I realy do, I have done every aspect of car Biz,I came to the conclussion, that I aint importing no more, cos I do not know how you guys make ends meet as its a losing biz if you want to be genuine.I did a post about it on here somewhere.There is nothing wrong with Salvage cars, nothing at all.The problem we have on NL is unscrupulos Middle men who ask no question about the cars they are selling from the Owner, or They try and package Badly damaged cars as clean cars,.I have a friend who still buy cars from coopart, he tries to buy ones with no Airbag deployment and just body damage, he fixes them and sells them, whoever is buying knows what they are buying and no structural damage cos he knows the impact that has on a car,He is an Engineer too, we worked together for few years.
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 10:24pm On Mar 20, 2018
Megatone:
Dont worry i ve plans to run ur battery down....

Mugu
Battery grin grin, guy your Mugu nah raise to power 5,how U wan take run my laptop power down wen my light nor dey ever off grin grin
GSm dey yeye U

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 10:16pm On Mar 20, 2018
Megatone:
BTW is dat u in d pic?... U look like my goat dat ran away last xmas
Dont worry, I have plans to run your MB down lol konitnue few pics to go

Autos › Re: SOLD....Tin-can Cleared 2011 Lexus RX 350 Silver Color by erico2k2(m): 10:14pm On Mar 20, 2018
Cosplay:
Bros... as you dey do am normal, na this fine motor you wan come make argument start for this late hour?
Me sef tire, wey we go use dis one show others the way it is done, Bross dey set blowv grin grin
Autos › Re: SOLD....Tin-can Cleared 2011 Lexus RX 350 Silver Color by erico2k2(m): 10:13pm On Mar 20, 2018
calculusx:
* I'm not surprise. You are probably New here grin grin There are people you are yet to call on, call on them ASAP to come and buy Vin grin grin as if na Vin dey wan drive
oga U are new here, I joined NL 2007.chck my mention properly, I ws selling cars on here b4 the days of inspire autos.
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 9:57pm On Mar 20, 2018
Megatone:
Ode... Ur just fraustrated because ur such a looser... Local mechanic we no sabi work... Dat wan na mechanic?
Ahahah You brain need restart, Stop that thing you are smoking its not good for you.Where did you get me being a Mechanic from?
nah so kolo dey take start

Autos › Re: SOLD....Tin-can Cleared 2011 Lexus RX 350 Silver Color by erico2k2(m): 9:37pm On Mar 20, 2018
calculusx:
• In as much as there is nothing to hide on this Vehicle, it's salvage with VERY minimal damage or no damage at all, I don't need you to help push the thread.
Interested buyers who have called from far & wide are impressed with Pre and after Purchase pictures they'v seen and are working assiduously to seal the deal. Thanks but No thanks
Im not interested o n people outside of NL ,Im only interested in people on NL, but as you say you do not need post the VIN no problem but!
Demeanors this OP needs attention/ medication...
Cc: Banky3w, chukel, computerglobal, Cosplay, Diportivo, erico2k2, Gazzuzz, honmusa, Ipfreely, Kingreign, LeJeun3, Mayor2013, nurey, Obekediamondfuto, Princetom1, thebigkendo, Timifakay
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 9:34pm On Mar 20, 2018
Megatone:
U dis compound phool d car has bin long sold u think my sales depend on NL
ahahahahaha, I said sold on nairaland, ofcos those unsuspecting people who are not in the know will fall victim but do not worry, this crusade will carry on outside NL, everyone will soon know how to do VIN checks on cars, we will see how low lives like you will practice your scamming mechanism

Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 9:14pm On Mar 20, 2018
Megatone:
Upgrade ur brain first den u can measure wit my high intellectual capacity...

Also try and use dudu osun to wash ur brain cus it seems ravished with type 2 eczema
make Una see THIEF
Autos › Re: 2013 Honda Accord. Tokunbo. The Power Of Dreams by erico2k2(m): 9:12pm On Mar 20, 2018
Megatone:
Lol... U again?... It seems u ve forgotten d last trashing i gave u.... You want some more?

Its obvious u lacked sucking ur mother's breast as a mal nutritioned baby...

Now i understand dat GSM is not for everybody...
U think Im ignorant and backward like you,Im not using GSM to access NL,these are the reason fraud like you could be exposed i n record times, you last thrashing ahahahaha, Im not selling anything on here but you know that car, you did not sell it, nah who dey hungry now ahah, I have told you time without numbers, no place for fraud on NL THIEF
Autos › Re: SOLD....Tin-can Cleared 2011 Lexus RX 350 Silver Color by erico2k2(m): 9:09pm On Mar 20, 2018
calculusx:
• Na Vin no una wan chop? I don't even get to check Vin Report before purchase anymore because majority of the reports are been exaggerated.
yes if you have seen the pictures pulled with VIN check Im sure you will rephrase your coment, now post VIN plz

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 459 460 461 462 463 464 465 466 467 (of 990 pages)