Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,801 members, 7,956,050 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 10:37 PM |
Nairaland Forum / Eyinola's Profile / Eyinola's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 80 pages)
Celebrities / Re: Artistes Whose Careers Flourished With Olamide’s Support by eyinola: 1:20pm On Aug 27, 2022 |
Abiodunspectre: Pheels Young john Tg omori 16 Likes |
Family / Re: How I Spend My 63k Monthly Salary Yet I Am Tagged A Bad Boyfriend by eyinola: 8:24pm On Aug 26, 2022 |
djkirkoo2:how do u manage 2K light in a month? |
Food / Re: My Experience Eating Amala At A Popular Eatery In Ibadan by eyinola: 6:59pm On Aug 24, 2022 |
That's how I ate fried rice and chicken in lekki yesterday when time reach to pay dem say na 4500 , I still dey think am since yesterday and worst part is ino belleful . Thank God say i gold my card 47 Likes 2 Shares |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 4:26pm On Aug 22, 2022 |
pope191:abeg dash me 1 Like |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 7:25am On Aug 19, 2022 |
What's wrong with indriver woke up to see negative balance of 1300 when i was having 600+ as at closing of work yesterday..ok make i go top up e dey talk another English
|
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 7:42pm On Aug 16, 2022 |
Some of this girls are very useless ;Dpicked u ard 9pm na then u now say u wan buy food ;Di am inconsiderate because i6said i can't stop for her to buy food and also at her destination she dey give me 2K instead of 2200 say she try na,lol I kala collect my 200 1 Like
|
Celebrities / Re: What Is Going On With Kizz Daniel? I Am Really Worried (Pix) by eyinola: 9:57pm On Aug 08, 2022 |
After he was paid 60K dollars 2 Likes |
Travel / Re: Canadian Student Visa Thread Part 22 by eyinola: 7:48pm On Aug 08, 2022 |
Wegoinghigher: |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 4:57pm On Aug 08, 2022 |
deedee44:I am motivated ,na strength to fire on ino get ..I did 30 something yesterday, today ino fit stand from bed 5 Likes |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 8:27am On Aug 08, 2022 |
My own august 6 1 Like
|
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 8:23am On Aug 08, 2022 |
CheerfulGiver:bros, I dont khow whr u for get strength anyday i gross reach 30K i must break down haa God help me u know am ur son and i need money but my body no dey carry am 11 Likes |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 8:21am On Aug 08, 2022 |
Indriver riders funny die 1 Like
|
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by eyinola: 4:13pm On Aug 03, 2022 |
EXLOVER:schools no longer use this type of foam to clean board again sef that bros mind strong 4 Likes |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 3:51pm On Aug 03, 2022 |
Pearl1910:can one actually gross 150K on indriver? |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 3:49pm On Aug 03, 2022 |
Who remember this guy.. BritishNaija 2 Likes 2 Shares
|
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by eyinola: 11:39pm On Aug 01, 2022 |
vikaosi:ur contact |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by eyinola: 9:19pm On Aug 01, 2022 |
vikaosi:how much? Is it ensuite |
Food / Re: What Food Taste Better The Next Day -. Photo by eyinola: 6:58pm On Jul 25, 2022 |
Beans and corn Vegetable soup Fufu... |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 1:05pm On Jul 19, 2022 |
Pearl1910:dem bounce since last week bro, and i never go back, dem say make i go paying my bumper,is that crazy meh..passenger go dey order dey cancel bcosbof surge and no be say they didnt see the estate price before they order ooooo piam bolt don send warning, ur driver score is falling |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 8:23am On Jul 19, 2022 |
pope191:many many drivers dey dat app now,its crazy 1 Like |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 8:21am On Jul 19, 2022 |
Abeg shey bolt don crash their price ni, because ino under this mail i got from them on my riders app
|
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 3:59pm On Jul 17, 2022 |
Hoodlums driver don full this indriver ooo, ino even dey see trip pick again like before chaiii,those driver no dey try study the trip at all,before I say make I look well pick fiam e don go 4 Likes |
Politics / Re: Osun 2022: Adeleke's Campaign Team Says Sanwo-Olu Will End Up Like Oyetola by eyinola: 3:47pm On Jul 17, 2022 |
MikoB:are u kidding me,do u live in Lagos? We dont like Apc but saying no infrastructure going on in Lagos is false sir |
Politics / Re: Tinubu/Shettima: Nigeria Struggling To Be A Country – Ezekwesili by eyinola: 7:16pm On Jul 11, 2022 |
Why are we so bordered abt a muslim muslim ticket? Tought we hv all agreed not voting Tinibu? His mistake now should be a plus na 1 Like 1 Share |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 11:14am On Jul 11, 2022 |
Bolt drivers ,see una life outside 3 Likes 1 Share
|
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by eyinola: 11:03am On Jul 11, 2022 |
iamkingdaniel:which area are u looking at? Let me know maybe we can work out something but u need to up ur budget to 200/250 |
Travel / Re: Where The Original Indigenes Of Abuja Now Live (pics, Video) by eyinola: 11:04pm On Jul 09, 2022 |
Hisxellency:yes oooo, checking property on jiji,imagine seen mini flat in lekki phase 1 for 2.5M , how person no go rent house for ikorodu or igando |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 10:58pm On Jul 09, 2022 |
ReadaDream:I later go the ikorodu shaaa,thwye were goin to the street beside zenith bank at haruna I run check my map sharpaly, the ikorodu kon dey closer than the Ejigbo and as I don accept sweet deal before 6K , picked them from ikosi ketu 3 Likes 1 Share |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 10:54pm On Jul 09, 2022 |
iCloud007:for the first time I dumped bolt for indrive completely today ;Didn't even bother to open uber at all, I know say those one go fit give me Ibadan as PU 1 Like |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 9:13pm On Jul 09, 2022 |
ReadaDream:like this evening now I saw fayemi street Ejigbo as i wan enter Express ,one mind just say make i ask to reconfirm again, omo na so rider tell me say fayemi street for ikorodu 6 Likes |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 11:21am On Jul 09, 2022 |
iCloud007:but u dey get trip, an so so 33 mins to pick up dem dey sama me here |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by eyinola: 11:20am On Jul 09, 2022 |
Lionsempire:lol, who is ur daddy abeg drop contact and location |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 80 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |