Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 247 pages)
OBI/DATTI NA THE BEST MATERIALS. NA FOLLOW COME. VOTE OBI VOTE LABOUR PARTY APC STILL DEY CAMPAIGN WITH SH!TS WEY DEM DON RUB EVERYBODY. RUN FOR SH!T SH!T DEY SMELL OFFENSIVE |
Make Tinubu come kidnap Nigeria as he kidnap Lagos....God forbid BATHING. |
Wetin APC wan take campaign? |
Guys make una wise up o! Women dey ask questions before dem help man. But most guys nor dey ask questions before dem help girl from poverty stricken background. |
Dididrumz:You are right. It is okay with sweet cassava. The bitter cassava should be carefully prepared or resultant poisoning from hydrogen cyanide. |
Bontafa:Some governors have more than that. |
karzyharsky:Bishop T Agbadoria Cassavani usual lines ![]() |
PandoraObi:Why worry? When you know they are wasting their time. |
sofiscatedmoron:There are some drugs that weaken the most powerful. |
nigeriancritic1:Who dash APC votes? Wetin APC wan take campaign say dem go continue where Buhari stop? Continue with insecurity Continue with killers herdsmen Continue with inflation Continue with bandits and terrorists Continue with corruption Continue with thiefing circle of vampires APC nor get anything to offer to Nigeria. But they fit offer stomach infrastructure to their kind. |
PDP dey purge because of.,. APC dey purge because of.... Reno Omofool dey purge because of.. Agbadorians dey purge because of . Who else remain wey never purge because of Obi? |
They are innocent until proven guilty by a competent court of jurisdiction. |
Don't judge a book by its cover. Agbadorians will never learn |
100% FAKE NEWS WE "OBIDIENTS" ARE NOT AGBADORIANS, THAT LIVE MOST OF THEIR LIVES WITH WAYO WAYO WAYS! |
Danger is magnified when it is dark. Run most matters for day light. |
Anigreat:What? You forget Ogunlere ![]() |
Majority of Nigeria masses say they like Peter Obi,why jobless pastor belle dey always purge am? Reno! Why belle dey purge you regularly for Obi matter? |
PDP AND APC VISIONS HAVE BEEN FOR THE BENEFIT OF THEIR FAMILIES, MEMBERS AND FRIENDS ALONE. VOTE PETER OBI VOTE LABOUR PARTY. ****GET RID OF APC AND PDP AT PRESIDENTIAL LEVEL, OTHERS WILL FOLLOW WITH TIME. THEY HAVE THE SAME STORY BUT NO CHANGE ONLY BENEFIT FOR THEMSELVES AND BE INDIFFERENT TO THE MASSES. THEIR CHILDREN SCHOOL IN EUROPE AND AMERICA. YOURS ARE AT HOME FOR MORE THAN 7 MONTHS YOU PLY BAD AND DANGEROUS ROADS. THEY TAKE FLIGHT WITHOUT STRESS. APC AND PDP ARE CARCINOGENS TO NIGERIANS. RUN FROM THEM! NOR LOOK BACK! |
So,PDP never enter dem don dey share the millions while minimum wage na only N30K. If PDP enter again....nai be say APC and PDP na to finish the country kpatakpata |
E don tey, since this season, Arsenal dey arrange my account! |
Many dey use religion cover.... Politics don expose Reno Omokri true self. I be pastor.. I be pastor na ya mate. Peter Obi na the symbol of larger percentage of the suffering masses, subjugated by the corrupt and egocentric elites. Vote Peter Obi for President! Vote Labour Party! Reno dey hussle for him belle. |
Very scanty.. as far na Okowa place. |
If ya money don get tap root marry as many wives as you can. One wife na headache and shortage for any well arranged guy. Single wife yanga too much these days. Get ya finances right. Nigeria hard...nor be where woman dey. Dem boku... Wetin be that that Shaba Ranks song again? Trailer load... Trailer load... ![]() |
Na two kinds of person dey difficult to live with.... (1)The one wey dey always complain come dey rude on top....nor be nagging onyinbo dey call am. (2)The one wey dey always suspect.... lack of trust na onyinbo dey call am O girl you lucky o Na later you go happy say e happen, for you to meet the one wey better pass. |
Arsenal haters from births go hide ![]() |
Country wey hard working youths wey get sense full ground.....nai two grand pa say na dem get sense pass most Nigeria youths.. If you.. Vote PDP.....one old man wey dey invest for Dubai go decide ya future. If you vote APC...one old man wey capture Lagos like him slave for him family go decide ya future. If you vote Labour Party..one young man go let you decide ya future. Nigeria youths smart die! |
WAYO wayo is personified in Tinubu and his urchins. |
Magority of Peter Obi supporters get high I.Q. For example; ***Stop eating sugar of any form and reduce chances of having cancer of any form by more than 50%. Modified; You may ask what sugar? Example; All soft drinks especially the one with initial "C" or "P" All malt drinks even with deception, "low sugar". All processed food with added sugar. Vote Peter Obi for President! Vote Labour Party. We go update you for many things. |
Nigeria mess everything up... |
If this APC women leader is not updated then, ..... Nigeria will be in deep sh!t if such ignorant person is in government,so others like her will be too. Birds of the same feather.... Tinubu spent more than two weeks outside Nigeria on a personal matter in the past. A primary 5 pupil, who is knowledgeable and has access to internet, will get it right, that Tinubu has spent more than a month on medical treatments in the past outside Nigeria. |
Say NO to PDP and APC! They are treasury looters! Vote Obi! Vote Labour Party! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 124 125 126 127 128 129 130 131 132 (of 247 pages)

