Food › Re: Shaki: What I Saw On The meat(towel) In The Market This Morning(picture) by favour32(m): 8:39pm On Jul 18, 2022 |
If you dey stable financially avoid meat but if you dey manage meat good for you. If you know you know. |
Family › Re: Five Places To Meet "Husband Materials" In Nigeria by favour32(m): 8:10am On Jul 18, 2022 |
If you say you dey go any specific place because na one social gathering or the other, say you go meet ya partner, na unnecessary risk and stress you dey pass through.
***No specific rule or place to meet ya partner but astrological theory get effect wether you believe or not.
***Dey alert you can meet ya potential partner anywhere and anytime.
Even time sef na illusion and some analysts say e nor dey exist def.
The only way wey you go find am difficult to meet a partner na when nor dey ever miss up. Human beings dem by na nature, dey thrive through social gathering.
If you like stay alone but nor complain say partner dey hard you to get especially females dem, wey say make husbands dem come carry dem dey go. |
Science/Technology › Re: See The HUGE BAT I Killed This Morning by favour32(m): 5:01pm On Jul 17, 2022 |
Ordinary bat wey dem bench recently, nai you dey happily dey display as if na lion. |
Romance › Re: My Soon To Be Wife by favour32(m): 5:16am On Jul 17, 2022 |
Run! Run from her! Run from that relationship! Run nor look back! |
Crime › Re: Inside Bauchi’s Underage Prostitution Ring (pics) by favour32(m): 3:30am On Jul 17, 2022 |
Who nor know, nai go underestimate the power of extreme hunger. Hunger dey Nigeria,the headquarters of poverty in the world.
Rest in peace hungerbad. |
Politics › Re: How Kabiru Sokoto Plotted To Kidnap Shettima’s Children At Borno Lodge by favour32(m): 6:35am On Jul 16, 2022 |
After a decade nai dey break?
Shettima! Shetimma! Shetima!
hmmm.... I nor talk anything...only the variants of e name, go give you the answer. |
Politics › Re: ASUU Strike: Money Spent On Politics Can Meet Lecturers’ Demands – Shehu Sani by favour32(m): 6:30pm On Jul 13, 2022 |
festacman: If you can calculate what is spent on Senators, of which Shehu Sani was a member, as allowance for 4 years you will realise that this country can easily afford to meet the financial demands of ASUU with regards to our public university system.
You see, this country won't move forward until we accept we are part of the problem and resolve to sincerely be part of the solution.
I bet, if Shehu Sani sees another opportunity, he will go to the Senate primarily to make money full time and make laws part time. Notice, that since he is unable to go back to the Senate, he like Dino Melaya, has been managing portfolio of investments made from humongous allowances earned. In his spare time, he will tweet to maintain intellectual relevance. Outside, he has done absolutely nothing to contribute socially to the society. Most Nigeria politicians know only their belle. |
Politics › Re: Ebun-Olu Adegboruwa: The Futility Of Obi/Baba-Ahmed Ticket by favour32(m): 6:57am On Jul 13, 2022 |
I don see... Tinubu/Shettima picture for APC. Atiku/Okowa picture for PDP Obi/Datti picture for Labour Party.
Na the third one combination nai get genuine interest of the masses to better their lives because all their CV complete.
The first combination CV nor complete. The second combination CV nor complete.
Wetin that one mean? |
Sports › Re: Dis ASUU Strike No Dey Touch Una?: Ahmed Musa asks politicians with kids abroad by favour32(m): 7:59pm On Jul 12, 2022 |
PDP made Nigeria suffer during her despite human and natural resources.
APC magnified the suffering.
Some of the slaves, who are not yet tired are still campaigning for either PDP OR APC. Many of them are students suffering.
It is only a foolish person that does the same thing over and over again and expect a different result. |
Politics › Re: Peter Obi Gofundme Of 100 Billion Naira Is Trending On Twitter by favour32(m): 6:19am On Jul 12, 2022 |
VoteTinubu2023: Some group of people about to cash out and hit it big. Some ignorant persons are about to be conned.
Vote Tinubu 2023. Vote APC. Chief beneficiary! |
Politics › Re: Daniel Bwala Resigns From The APC by favour32(m): 5:38am On Jul 11, 2022 |
Buhari brain will be like a genius compared to Tinubu if Tinubu mistakenly enter Aso rock. |
Politics › Re: Adamu Garba: Tinubu Made The Best Choice In Kashim Shettima by favour32(m): 8:19pm On Jul 10, 2022 |
I nor sure say Tinubu wife matter...she dey irrelevant as Tinubu reason alone. Most stable couples dey have tete_a_tete discussion. |
Politics › Re: Reno Omokri Reports Obi And Baba-Ahmed To UK, US And EU On LGBTQ Statement by favour32(m): 5:11pm On Jul 10, 2022 |
Reno dey hussle for e belle....na Atiku boy boy. |
Politics › Re: Seyi Tinubu Reading Surrounded By Idiots In Dads $38 Million VP-CBT Private Jet by favour32(m): 7:08am On Jul 10, 2022 |
The only people supporting APC or PDP are beneficiaries. |
Politics › Re: Rashidi Ladoja: There Is Nothing Wrong With A Muslim-muslim Ticket by favour32(m): 1:56am On Jul 10, 2022 |
Only the egocentric nai the matter good fo e eye. |
Politics › Re: Reno Omokri: Hold Peter Obi Responsible If Anything Happens To Me by favour32(m): 6:50am On Jul 09, 2022 |
Reno! Hussle for Atiku ya man neat! If you think say na to dey form other level say you dey work for Atiku... hand go meet you o!
Nigeria youths dey vex and you nor fit tell them who to like. |
|
Politics › Re: Why I Accepted To Be Peter Obi’s Running Mate –datti by favour32(m): 6:46pm On Jul 08, 2022 |
These na young technocrats wey Nigeria needs ASAP! Nor be tuwo and gbegiri eating old men who have nothing to offer! |
Politics › Re: Calistus Okafor Still In Court Over LP, Case Threatens Peter Obi's Candidacy by favour32(m): 8:20am On Jul 07, 2022 |
Will you keep "kwayet"? Who know say Okafor dey exist for Nigeria political scene or know say labour party go fit flex muscle with APC and PDP as Peter Obi came to the party?
Some people for this life na wet blanket. |
Politics › Re: Wike’s Camp Gives ‘Ayu Must Go’ Condition To Back Atiku by favour32(m): 6:47am On Jul 05, 2022 |
jrusky: Vote Peter in your dream. The peace of Nigeria is not in the hand of Obi. Na man wey e background na wayo wayo na peace of Nigeria dey e hand? |
Politics › Re: Wike’s Camp Gives ‘Ayu Must Go’ Condition To Back Atiku by favour32(m): 6:46am On Jul 05, 2022 |
aylagos: BAT will win 2023 general election with ease……watch out Dem don give you ya token? |
Romance › Re: My Sister Is Been Religiously Brainwashed by favour32(m): 5:04am On Jul 05, 2022 |
Wetin religion don turn most females....nor be here o! Nai make most of them nor get husband. Na when menopause near their eyes dey open. |
Food › Re: Follow Me In My Garri Soaking Journey by favour32(m): 11:05pm On Jul 04, 2022 |
Garri go turn to fried rice when Tinubu or Atiku enter. Both nor get plan for Nigeria. |
Crime › Re: Dancer Solo Jackson Shot Dead By Bandits Along Okigwe Road In Imo (Graphic) by favour32(m): 11:51am On Jul 02, 2022 |
APC=PDP=OLD PAPAS WAN DECIDE FOR GREAT NIGERIAN YOUTHS! |
Politics › Re: Dino Melaye: Atiku Married Igbo, Hausa, Yoruba, Vote For Him by favour32(m): 10:21am On Jul 02, 2022*. Modified: 11:47am On Jul 02, 2022 |
Dino Melaye dey look for the interest of E belle
For now,na E oga nai come out last for presidential aspirants wey get plan for Nigeria better. When E lose,E go run go Dubai, go hide and come show after 2 years to come dey ready for another round of presidential election. Atiku,you na guy man! |
Family › Re: How Do You Handle This Type Of Situation? by favour32(m): 8:17am On Jul 02, 2022 |
Na only me think differently.... Only to say cum to your house... Nai make me nor believe the text. Why cum? Why not come wey primary two know. If you know you know... |
Politics › Re: Wike Shuns Atiku’s Emissary In Turkey by favour32(m): 5:48am On Jul 02, 2022 |
LeoDeKing: The only little threat to Tinubu is athifku.
Once Athifku's train derail, Tinubu should prepare his speech for taking over the mantle of leadership on 29 May 2023.
Obi can never be the president of the zoo. You dey worry for Obi matter pass Atiku. Why are you unnaturally obsessed with Obi? |
Politics › Re: Court Jails Senator Peter Nwaoboshi For 7 Years For Money Laundering by favour32(m): 5:21am On Jul 02, 2022 |
donaldking10: this isn't good-news. this is marginalization because he's not from the north. Thief nor get ethnicity... thief na thief...I nor wan know where thief come from... Who send where thief come from? Na one of them, wey make hand dey meet Nigeria youths so.... |
Politics › Re: Court Stops Ganduje From Borrowing ₦10 Billion For CCTV by favour32(m): 5:16am On Jul 02, 2022 |
Smithkafors: Now is not late..... Vote someone who can manage our resources well. Only corrupt youths or affiliated youths to APC/PDP over the past years go talk good OF these parties but the world knows the truth. Nigeria don cast... Use cutlass remove all these old men hands from our food.... Na only death dey retire all these old men if you think say dem go change from being corrupt. Great Nigeria YOUTHS! You get power to remove all these old men! Your vote dey important. PDP AND APC NA THE SAME WICKED OLD MEN DEY RUN AM.... |
Romance › Re: What Physical Features In Ladies Turn You Off? by favour32(m): 4:55am On Jul 02, 2022 |
blinking001: Igbo accent Efik/ebibio accent Body odour Mouth odour Hair odour Vagina odour Big yansh (girls with this feature the smell yansh) Bald head/ receding hairline Broad face Broad shoulder Big head Big stomach Fallen breast Scanty hair Shot legs Ugly/long foot Bad finger/toe nails Dark vagina Hairy armpits Hairy chest Hairy chin Hairy legs Overweight Bleached skin. I know say you correct with fat account balance. |
Politics › Re: Lawyer Wears Pastoral Robe To Anambra Court by favour32(m): 12:23pm On Jul 01, 2022 |
HilcomTech: Nobody stoped you from wearing your babalawo attire Na so na |
Politics › Re: Lawyer Wears Pastoral Robe To Anambra Court by favour32(m): 7:05am On Jul 01, 2022 |
Dem go use dat supreme court ruling on hijab wella  ...native doctor pikin go wear e papa religion signature on top uniform...make we see who go cough. |