Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 262 pages)
We wey DEY sleep with one eye open for our ancestral land in SOUTHERN KADUNA go VOTE FOR PETER OBI AS.... PRESIDENT! |
ZINNYBANKS:Nor mind am. Nairaland na where you go see many wey dey bitter for life matters, especially in Nigeria. Their toxicity nor be here o Most na young persons, wey dey depressed and any small thing, dem don throw away curse. |
Recent marriages be like home videos. If them act finish, everybody enter e house. |
Although na creative writing. But I know say many had the same thoughts as I did. I think say the girl na staff for one of the banks. So, she dey look to add her boyfriend to increase customer base. This na unreal situation. I understand. |
[quote author=favour32 post=119980125][/quote]These na the answers. Nor ever put phone for pocket if you be man |
post=119980125][/quote] |
Moremi44: |
Okowa do lip surgery. If you check him pictures of many years ago. Him lip na kpomo. My friends wey dey Delta state dey complain. Say na only him local government area nai the man concentrate for development. Say e get ONE BIG GULLY for the other LGA, wey he turned a blind eye. |
I think say I don see everything finish as I say make I log out only for another weird news to appear. So,the man wan make sale by killing somebody. |
We in Southern Kaduna, will neither vote for TERRORISTS ENABLER APC nor foundation master of TERRORISTS PDP. We will vote Obi/DATTI. |
Cashing out females who are taking advantage of guys dazed with unrealistic emotional attachments; should face the music, when tryptophan hydroxylase (TPH), get hold of any of them when he discovers you have been deceptive. Eye go clear when e don normal. |
If Nigeria na better country, wetin for concern most people with road travels? As Indian big reach, both the poor and the rich can afford flight tickets. An hour or more distance na flight which the poor can afford in Indian. Nigeria case dey different. |
We,the people of Southern Kaduna, will not go near rhe people that are killing us. Muslim_Muslim ticket of El_Rufai is a confirmed matter in Kaduna state. |
Neither Atiku nor Tinubu is physically and mentally fit to be president of Nigeria. |
As male and adult,milk nor good for you o E go later help you enlarge your prostate. |
Amen! Voting for Obi is inevitable. |
Sex= Coitus without emotion attached Love making=Coitus with emotion attached. If you know you know. Na so ![]() |
Sex= Coitus without emotion attached Love making=Coitus with emotion attached. If you know you know |
Intermittent fasting is the way to a good health. Go on a low carb diet and have eating window of 6hours in 24 hours and have optimum health. Those updated know nothing of breakfast,lunch and dinner. |
Man with protuberance stomach.... accumulation of fat. Not a of sign of good health. |
cooljude:I tire o Obi na the main man to be president. |
Nai be say Nigeria good. Nor be person be bob risky? |
PETER DE ROCK! THE WEAPONIZATION OF POVERTY HAS MADE THE ELITES NOT DIVIDED BY TRIBE OR RELIGION STRONGER, WHILE MAJORITY OUTSIDE THAT CIRCLE, CONTINUE TO BE WEAKENED BY RELIGION AND TRIBE. DOES THE COMMON PEOPLE OF THE NORTH NOT SUFFER THE SAME FATE AS THE SOUTH? IF THE PEOPLE DO NOT WANT TO BREAK FREE FROM THIS NEST OF POLITICIANS, WHO HAVE WEAPONIZE POVERTY, THEN LET THEM CONTINUE TO BEAR THE CONSEQUENCES. THE ELITES ARE UNITED. TAKE NOTE! THEY TELL YOU ABOUT TRIBE.. THEY TELL YOU ABOUT NORTHERN REGION.. THEY TELL ABOUT SOUTHERN REGION.. THEY TELL YOU ABOUT RELIGION.. TO DIVIDE YOU. BUT THEY ARE UNITED. USE YOUR SENSE FUEL PRICE IS N300 PER LITER. THEY DONT CARE. PETER DE ROCK DATTI DE ROCK TWO YOUNG MEN WITH VISIONS. IF YOU KNOW YOU KNOW. |
Dat money nor go anywhere. You never talk of ticket o? Abi you nor wan enter better country? |
Kwankwaso wan roll with the big boys. E name nor dey among the three major presidential candidates. |
ARSENAL don do well so far. Oya Chelsea run am. |
Run! Nor ask further questions! Nor look back! |
If Obasanjo nor fit endorse Atiku.. ..E get why! |
Kenyamo! Obasanjo na ya mate? Obasanjo,one of the greatest Nigerians, say vote PETER OBI you dey make noise. Obasanjo nor see Tinubu? Obasanjo nor see Atiku? Obasanjo nor see Kwankwaso? Obasanjo nor see Sowore? E get why? Kenyamo! Obasanjo nor be ya mate. Go find ya mate to play with. |
Vote FOR the odd one among them. ONE nai him BROTHER OTHERS na him FRIENDS. If you know you know. |
Man dey love... Woman dey get self interest... |
Make ATIKU wey wan sell everything in Nigeria, give e family and friends STEP DOWN. MAKE ATIKU OF PDP STEP DOWN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 131 132 133 134 135 136 137 138 139 (of 262 pages)

