Politics › Re: Lawyer Wears Pastoral Robe To Anambra Court by favour32(m): 7:05am On Jul 01, 2022 |
Dem go use dat supreme court ruling on hijab wella  ...native doctor pikin go wear e papa religion signature on top uniform...make we see who go cough. |
Politics › Re: "Sit Down And Shut Up" David Hundeyin To Pastor Poju Oyemade by favour32(m): 1:53am On Jul 01, 2022 |
ishit4bodyy: The new ibo leader representing his constituency very well  Throw that tribal sh!t away. |
|
Politics › Re: Promotion Of Osinbajo, Aisha Buhari’s ADC's Raises Dust by favour32(m): 11:32am On Jun 30, 2022 |
Graduates of the same cadet still dey lower rank while school cert. done move go up because of connect. Many Nigeria matters dey always bend bend...Na country wey God bless with human and natural resources...some politicians say many no go enjoy am because of selfish interest. Almost all of the ruling class children dey outside Nigeria dey school without strike but other Nigerians children dey house due to ASUU strike.
Wetin hold Nigeria government for préék wey dem nor want make youths progress by making peace with ASUU?
Wetin we do Nigeria politicians as na only their own dem know.
Dem nor get power over death if not dem for nor dey die.
Wait o... Na so Onyinbo politicians dey acquire wealth at the expense of the people like Nigeria politicians? |
Education › Re: No End In Sight To ASUU, Federal Government Face Off by favour32(m): 9:16am On Jun 30, 2022 |
Man wey nor go school nor worry if ASUU go strike till eternity.
+++Vote person wey educational background nor get discrepancy.**** |
Politics › Re: Obidient Northern Muslim Donate Mats To Muslims(photos) by favour32(m): 9:05am On Jun 30, 2022 |
Ruduce money spent on governance... Change so many things to improve... Production rather then consuming...
Na Peter Obi.
The other two idea nor reach Peter own.
You can lay claim to any of them but majority of Nigerians are tired of many of them.,. Check them....na only their interest dem know. |
Politics › Re: Military Burnt Nko, Yakurr, Cross River State After Youths Killed A Soldier by favour32(m): 3:28am On Jun 30, 2022 |
Penguin2: Am the Soldiers that Bandits have killed, I’ve not seen the military burning even a thatched house in the north.
Why are they always showing power in the south? It was Imo and Enugu the last time. Now it’s Cross River.
This is the kind of rubbish that won’t happen when Peter Obi becomes president.
Vote Peter Obi. APC OR PDP NA YA MAN! |
Politics › Re: Atiku Did Not Include Primary, Secondary And University Names On His INEC Form by favour32(m): 6:55am On Jun 29, 2022 |
[quote author=favour32 post=114251252][/quote]Tell us where you belong with my bat story. |
Politics › Re: Atiku Did Not Include Primary, Secondary And University Names On His INEC Form by favour32(m): 6:52am On Jun 29, 2022 |
Thinkam:
Nothing on earth can stop Atiku or Tinubu from being president in 2023.
Not even Allah or Mohammed Or Jesus or the Christian God.
If Buhari can be elected twice why not atiku or Tinubu.
Your story be like bat....
Dem call land animals for meeting,bat waka come.Dem ask why,e say e get hairs, so na mammal group for land animals nai e belong,na so bat defend e self. Later,dem call air animals,bat waka come,dem shout for am,you again! Wetin you come do here? Bat,say ha,make una take am easy, since I dey fly too,I dey for air animals. Everybody tire... Bat where you actually belong? You nor dey here or there.
Oga where you belong?
Get used to it, this is the Nigeria of our reality |
Politics › Re: Tinubu Is A Drug Lord - Reno Omokri by favour32(m): 5:38am On Jun 29, 2022 |
RedNeck1: Choosing between Tinubu and Atiku is like choosing between two terminal illnesses.
Pls vote wisely my brothers and sisters. I swear.... neither Tinubu nor Atiku is good to solve Nigeria problems. Buhari go better pass even both of them. |
Food › Re: The 200 Naira Suya Meat I Bought today In Birnin Kebbi (photos) by favour32(m): 8:20pm On Jun 28, 2022 |
Catalyst to cancer. |
Politics › Re: DSS Invites Nwoba Chika Nwoba Over Biafra Wedding Cake Design (Pictures) by favour32(m): 6:52am On Jun 28, 2022 |
How many times dem don invite herdsmen? |
Politics › Re: Stolen Artefacts: British Police Hold On To Ife Head Stolen From Nigeria (pic) by favour32(m): 4:00am On Jun 27, 2022 |
If dem bring the stolen artefact,then 1$ go be 1N. Government go arrange our hospitals like Oyinbo own. Dem no go fly go onyinbo land for medical treatments again.
A bag of rice go be N5K. A bag of beans go be N4.5K. |
Romance › Re: Alleged Video Of Madman Sleeping With A Food Seller For Money Goes Viral [watch] by favour32(m): 9:17pm On Jun 26, 2022 |
Old video wey doin pass many years. |
Politics › Re: Ekweremadu Saga: Nwamini David Is 22 Years-old – Immigration Boss by favour32(m): 8:58pm On Jun 26, 2022 |
Why all these Nigeria politicians no go fix Nigeria hospitals to receive medical treatments as others but only to fly go Oyinbo land fast fast? If onyinbo be like them,where dem go go? Nor pity any Nigeria politician wey enter problem because dem sef nor dey pity the common man. Wetin dey if they to do our hospitals as onyinbo own be? |
Politics › Re: Is Peter Obi The Face Of Take Back Nigeria Movement? by favour32(m): 7:36am On Jun 26, 2022 |
Obi na ya mate? Youths wey get sense make una come out. As una get Nigeria. Those old men over many decades nor wan shift... |
Family › Re: What I Saw This Morning Made Me Believe The Popular Saying"life GOES ON" by favour32(m): 4:33am On Jun 26, 2022 |
Mindlog: Na dat resources, overwhelming majority just don't have as majority are even struggling to cater for a wife and the children between them. I nor blame most of dem....na condition make crayfish bend. Check woman life, especially Nigeria own,dem nor dey love but only SELF INTEREST. Na only man,dog and perhaps children may love unconditionally. |
Family › Re: What I Saw This Morning Made Me Believe The Popular Saying"life GOES ON" by favour32(m): 4:02am On Jun 26, 2022 |
Zonefree: Just 14 months of his demise, the Love of his life is heavily pregnant for another man 
Dear married men, live your life to the fullest. This gender you're harbouring as your wife will not hesitate to move on when you kick bucket. Don't regret your SIMPathetic life in the grave. Dem dey tell man....if you get the resources, get as many wives as you can. |
Health › Re: Sebastine Oiwoh: Bleaching Creams Can Cause Cancer, Kidney Disease, Cataracts by favour32(m): 7:42am On Jun 25, 2022 |
I see one,..R-O-Y-G-B-I-V nai she get. |
|
|
Christianity Etc › Re: The Earliest Images Of Jesus Show Him To Be A Black Man - Pics by favour32(m): 7:34am On Jun 24, 2022 |
It is not new that history was altered to appeal to what they what. For example, Jesus being white and Satan depicted as black. Is there anywhere Satan defined as black? |
Education › Re: Taraba Secondary School Students Expelled For Protesting Over Lack Of Amenities by favour32(m): 12:22am On Jun 24, 2022 |
NLPoliceWoman: Seun Mynd44 Dominique justwise. Rule 2 What is stated above is a joke and not an insult. |
Education › Re: Taraba Secondary School Students Expelled For Protesting Over Lack Of Amenities by favour32(m): 12:20am On Jun 24, 2022 |
post=114096403: Reading So,if I joke with you,you will call for my ban? So,you can't remember your friend again? |
Politics › Re: Peter Obi Sent Me On Drug Mission - "Chinenye Ezewuzie Confessed" by favour32(m): 9:43pm On Jun 23, 2022 |
Peter Obi na their problem but dem nor dey creative enough to arrange better lie! |
Food › Re: Nothing Is Cheap Again. The Corned Beef Noodles I Prepared With 1500. Hmmm... by favour32(m): 9:38pm On Jun 23, 2022 |
As Nigeria politicians say we no go drink water keep cup. Wetin even cheap for Nigeria sef? |
Crime › Re: Anti-crime Patrol Team Recovers Hundred Rounds Of AK-47 Ammunition In Delta by favour32(m): 9:36pm On Jun 23, 2022 |
Kai! Dem don restructure that one with yellow face. If e easy to restructure so many things including that one face, why not Nigeria? |
|
Politics › Re: Ekweremadu’s Daughter Needed A Kidney, He Brought In A 15-year-old Boy Illegally by favour32(m): 8:53pm On Jun 23, 2022 |
JaySterling: Peter Obi is the next president of Nigeria
Wike attacked Peter Obi and lost PDP Primaries, also lost out the VP slot
Fr. Mbaka attacked Peter Obi and lost his adoration ground and also got banned by the Catholic Church.
Ike Ekweremadu attacked Peter Obi and got arrested in the UK.
Hmm. This is not coincidence at all! Yes o! Any youth especially online goats, wey talk against Peter Obi, na so misfortune dey wait for am. |
Food › Re: Pepper Kpomo And Shaki With Vegetables by favour32(m): 8:06pm On Jun 23, 2022 |
How safe be preserved kpomo for Nigeria? Different kinds of kpomo dey market. Some nor be from live cow or bull. Many dem preserved with wetin call.... If dem dey discharge am,e be like rug. When dem soak am and dey bring am out,the resultant solution from the soaked knomo water na die! E smell pass shit and e dey kill grass. That same kpomo some people dey eat
Get your kpomo direct from cow or bull wey dem slaughter for your korokoro eyes or else na something poisonous you fit dey eat. No wonder organ failure full everywhere. |
Travel › Re: Couple Die In Car Accident While Returning From Their Traditional Wedding (Pics) by favour32(m): 8:02pm On Jun 23, 2022 |
Several accidents of newly married couples. Why? Safety protocols dey very low for Nigeria. Time dey come, na online marriage dem go dey arrange since one can tithe online. You go dey one place marry online. |
Politics › Re: Tinubu's UK Campaign Posters: Is He Running For The Mayor Of London? Rufai Oseni by favour32(m): 11:57am On Jun 23, 2022 |
Splendid! Perfect politicians APC and PDP brought out as their presidential candidates. I can bet my balls,both will perfectly safe guard our treasury. Not even one Kobo will miss. |