Politics › Re: PDP 90-Man National Campaign Council For Edo 2020 Election by favour32(m): 5:33pm On Jul 04, 2020 |
|
Politics › Re: PDP 90-Man National Campaign Council For Edo 2020 Election by favour32(m): 5:27pm On Jul 04, 2020 |
bolaayenimo: 90 is too small nah. Why can't they use all PDP members both in Nigeria and abroad as part of the campaign committee ? APC make una dey look with una so-called federal might....na una for get the whole 36 states if e easy. |
Politics › Re: PDP Announces 77-Man National Campaign Council For Edo Election by favour32(m): 3:41pm On Jul 04, 2020 |
helinues: 77 man
Na presidential election wan happen for Edo state?
@ 200k each per person.... Edo's purse is seriously bleeding Na you get ya mouth.... Obaseki go sit down for that governor seat again. |
Crime › Re: Woman Uses Hot Iron On 10-Year-Old Maid, Drills Nails On Her Head (Disturbing Pi by favour32(m): 5:43am On Jul 04, 2020 |
Which kai blogger be this? Wey the evil woman picture? Na the victim nai we wan see? |
Health › Re: 454 New COVID-19 Cases, 268 Discharged And 12 Deaths On July 3 -(3355 Tested) by favour32(m): 5:39am On Jul 04, 2020 |
Joshkouture: Indeed a confirmed zombie He is dependent, jobless or a scammer. |
Crime › Re: Woman Uses Hot Iron On 10-Year-Old Maid, Drills Nails On Her Head (Disturbing Pi by favour32(m): 3:44am On Jul 04, 2020 |
Administration1: Fear women. I blame the weakling husband that will stay and watch his wife do something like this to another person's kid. Nor transfer this matter give man wey dey e lane. Woman wey don bad don bad even angel nor fit change am. Naturally,the average black woman hate another woman pikin wey dem give am to look after and you go tell me say woman na weaker sex? Na lie! Woman to take çare of another unavailable woman pikin, na you go know say wickedness dey with woman. |
Agriculture › Re: Deadly Pig Disease Hits Abia, Farmer Loses Millions In 4 Days (photos, Video) by favour32(m): 8:25pm On Jul 03, 2020 |
Wey that dead meat seller weda na mannabbqgrill dem dey call am....wey you? Dead pigs don set.. |
Agriculture › Re: Deadly Pig Disease Hits Abia, Farmer Loses Millions In 4 Days (photos, Video) by favour32(m): 8:22pm On Jul 03, 2020 |
Pig wey strong die anyhow? This one strong pass covid19 o Avoid the meats o or the disease fit enter humans through consumption of contaminated meats. Na so China use start o. |
Politics › Re: PDP Appoints Wike, Chairman Edo National Campaign Council by favour32(m): 8:12pm On Jul 03, 2020 |
kappGODSWILL: u b benin guy abi,me too,so mke wey mature talk truth last election, between obaseki and iyamu for edo state,who get supporters pass? Talk true mke God no shame u. I nor be Benin guy....so I nor fit answer ya question. |
Politics › Re: Obaseki Obtains New NYSC Certificate by favour32(m): 8:05pm On Jul 03, 2020 |
Thothafx: You are incoherent. E dey complex for u to decode...waka pass sharply make those wey understand smile. |
Politics › Re: Obaseki Obtains New NYSC Certificate by favour32(m): 7:58pm On Jul 03, 2020 |
Godwin Obaseki! Ride on! No godfatherism! No irritating midget! No double tongued man! Say a man is criminal today Tomorrow say that same man is good. They think Edo people don't have brains Edo people make una nor let them deceive una....all them na the same. |
Politics › Re: PDP Appoints Wike, Chairman Edo National Campaign Council by favour32(m): 7:46pm On Jul 03, 2020 |
kappGODSWILL: mr secret camera,i like all this obaseki supporters sha,u geh money buy secret camera? Abi u wan tell me say pdp no go rig election too, why una naive like dis self? Ppl like u wey dy yarn like dis,election day una go dey houz Wetin PDP wan rig for wey the coast clear? If na usual anticipated landslide wey APC dey talk before,una for nor dey invite, vultures,hyenas,wall geckos,roaches as APC election warlords, make dem come dance for Edo markets and tell Edo people say, Ize-iyamu na their messiah.....abi? Even deaf-mute go talk say na lie! |
Politics › Re: PDP Appoints Wike, Chairman Edo National Campaign Council by favour32(m): 7:27pm On Jul 03, 2020 |
Federal might my foot! Dem for use federal might capture all states of the federation as APC if e easy. The game is about to start on a level playing ground. PDP go "dust" APC! Na everywhere nai we go arrange secret cameras! Make we see how APC want take rig the election or the magomago wey dem wan do with Gandollar the ojzji! |
Fashion › Re: 4 Fashion Must-haves During A Pandemic by favour32(m): 4:21pm On Jul 03, 2020 |
dynicks: This one goes for all weather....NO SHAKING!!
The so-called pandemic sef would be the one to fear the wearer!
Who goes there!?..#wayasay# Village life sweet differently if dem nor table ya matter. |
Politics › Re: Seyi Tinubu, Wife Name Their Son Bolatito Ayyan Tobias Jidenna Akanbi Tinubu by favour32(m): 4:11pm On Jul 03, 2020 |
selfmadeboss: move to a house of 1k a month or squat with somone and share rent. i have lived in a mud house where i paid 500 naira monthly now i live n one of the most expensive estates in VI. stop going for things above u As you advise am, wetin you come take support am to correct e mistake? |
Celebrities › Re: Hushpuppi Wanted In 47 Countries As He Lists Crime Partners - Kemi Olunloyo by favour32(m): 1:42pm On Jul 03, 2020 |
Jaybnjamin: Dude is a lunatic who advertently or inadvertently thinks that shouting and screaming damnn n niggerrr all over nairaland makes him one. Who thinks that all it takes to be a realist and reall niggerrr is by smoking, drinking beer (heineken) And bombing (fraud) Dude is just a dammnnn assssss niggerrrr Hushpuppi wey dey thief people money dey display wealth as if e papa na the richest man for the world....na mumu e be. Damnmmmmm Niggerrrrr, if you still dey bomb,make you lie low make ya mouth nor put you for trouble |
Politics › Re: Masari, Katsina Residents Hold Prayers Against Bandits by favour32(m): 1:27pm On Jul 03, 2020 |
If we knew prayers are going to solve the insecurity problems, therefore, there's no need being there as a governor. |
Politics › Re: Masari, Katsina Residents Hold Prayers Against Bandits by favour32(m): 1:24pm On Jul 03, 2020 |
If na so Isreal dey pray up and down, them for nor dey alive as enemies encircle them. Why blackman wan make food don without fire? |
Celebrities › Re: Hushpuppi Wanted In 47 Countries As He Lists Crime Partners - Kemi Olunloyo by favour32(m): 1:10pm On Jul 03, 2020 |
Jaybnjamin: Small time now, the stoopid moronic damnnn niggerrr shouting guy will run come again with his usual bullocks. Forming realist on top scamming others for a living and feel stupid enough to call it hussle. Stupid enough to even sound biblical by saying God will separate the poor ones and send them to hell,same God that gave instructions to treat others as yourself. I'm a realist myself and won't support fraud and if thats what will stop me from being a real niggeerrrr, then so be it. Shouting danmmm niggerrr all over nairaland doesn't make you one and doesn't make you better hustler. The stupidity is becoming so unbecoming  Smart guy na somebody wey e brain dey optimally functional pass the average person. When you dey do scam and you dey expose yasef by trying to logically justify the scam business....wetin you be@damnmmmmm niggerrrrrr? |
Politics › Re: N700m Fraud: Court To Decide Ize-Iyamu’s Fate Today by favour32(m): 10:32am On Jul 02, 2020 |
Wey all the supporters of Ize-iyamu? Dia mouth don seal. Dem don automatically become deaf-mute! |
Politics › Re: Opunimi Akinkugbe: Buhari Gives Ondo Ambassador Slot To Rivers Indigene by favour32(m): 4:40am On Jul 02, 2020 |
Woman marry una pikin. Dem still dey the marriage She born three children for una son Yet una nor accept her as una own Una wicked o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: West Ham Vs Chelsea - (3 - 2) On 1st July 2020 by favour32(m): 10:12pm On Jul 01, 2020 |
Who has paw paw meem with hand placed on his jaw sitting down? Or the one he drank beer with feelings of excitement? Anyone will do. |
Crime › Re: Police Arrest Kidnapper Anthony Ndubuisi, Uncover Victims Bodies In Septic Tank by favour32(m): 10:31am On Jul 01, 2020 |
Nigeria don damage in recent times. Demons in human flesh full everywhere. Na extremely few compassionate human beings remain FOR NIGERIA. WATCH YA BACK! NA DEMONS DEY COME O! |
Romance › Re: Lady Laments As Fine Boy Who Collected Her Number 3Months Ago Refuses To Woo Her by favour32(m): 3:03am On Jul 01, 2020 |
MainForeigner: The Time interval doesn't correspond with the greetings. So I think this is just attention seeking. Na only fixed time 8:15 pm the greetings dey take place? The story get k leg. |
Politics › Re: Oba Ewuare: I Didn’t Ask Anyone To Insult Buhari, Oshiomhole by favour32(m): 7:10pm On Jun 30, 2020 |
Bighead9: This clearly shows how relevant and powerful Oshiomole is in Benin and Nigeria at large. The Oba is trying to use style to show his loyalty to Oshiomole and APC.
May Oba of Benin live long. God bless President Buhari. God bless Obaseki God bless Oshiomole, God bless Pastor İze Iyamu, God bless Me. |
Politics › Re: NASS Halts Planned Hike In Electricity Tariffs by favour32(m): 10:57pm On Jun 29, 2020 |
Nickymichy: This people are funny ooo...instead of them to be looking for a way to make the light steady... They are thinking about increasing the tariff...nawa ooo . |
Politics › Re: NASS Halts Planned Hike In Electricity Tariffs by favour32(m): 10:56pm On Jun 29, 2020 |
tutudesz: After I don go buy credit full my card already before Dem do their 100% increase . |
Family › Re: Should I Divorce My Wife? by favour32(m): 10:23pm On Jun 29, 2020 |
May be ya wife dey for dark circle. Na snake mouth na dem dey sabi give fék,pig and goat kpekus still dey but those wey dey give abnormal kpekus dey sabi nak but since you say ya wife hate sex, na there controversy dey... Dem sabi give any for dark circle. Find ya way... your life matter nor fight this battle. |
Travel › Re: The Untapped Islands in Akwa Ibom State....photos by favour32(m): 10:03pm On Jun 29, 2020 |
Emmacolinho: I love Akwa Ibom and I hope to visit there someday Nor go the side wey dem dey use strangers do barbecue o? The first alphabet go give you clue. |
Christianity Etc › Re: Photo Of Viper We Killed Behind My Church by favour32(m): 9:05pm On Jun 29, 2020 |
Snake meat dey delicious like some fresh water fish |
TV/Movies › Re: BBNaija Season 5 Starts July 19th, 2020 by favour32(m): 9:02pm On Jun 29, 2020 |
Since wey dem dey watch this show over the years, e make dem get sense? |
Business › Re: Bode Akindele Dies At 88 by favour32(m): 8:31pm On Jun 29, 2020 |
Who thought at glance of BODE.....as Bode George.....with shock waves....but got relieved that a different BODE not "Lagos boy"  |