Flexystar's Posts
Nairaland Forum › Flexystar's Profile › Flexystar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
una dey here dey find trouble ![]() |
Efemena_xy: ![]() |
hello ladies and mentlegen |
some of una mouth sharp pass razor. ![]() |
dani1luv:yea moaaan!! express ur self tayo_ast:i know u like stale jokes |
dani, that was nice but wait are minutes, do u just said he sticked those turkey interior parts into his body!! |
chamotex:na wa for some people, see how them they call person name like blind people who are always anxious to know people around them. ![]() |
Spyker:I concur ![]() |
God bless all of you, say amen (please don't joke with it) |
leaving hectar, nothings use to wounded him. Papine how am u. |
hector, what kind of opentological mouth is this, shaybe u have the laughtability of displayring this ur mouth that is suffering from teethomania (lack of teeth). |
atleast him pass u |
see ur teeth like don bonnies. |
is that why u are vexing |
@lysaa n hector, see una wrinkled face like people wey chop raw yam, if una won start to dey like each other make una talk am plain. As for u hector let me reserve my comment 4 another day @ Ben, which one be ur own, wetin dey make u vex?. |
D1KeleVra:find troble u hear, one day trouble go find you. |
sylve11:see blind man wey dey vex |
sighing |
it that all sylve ![]() |
@cnerio, weting be this thing wey u take won block person for here abi u wan show us scenario. |
diet, u for drawam pass that won. |
make una no insult again edon do. |
hon. JP. SAN. Gani never reach there? |
hanibal hecta e be like say ur mouth no get cover. make i no die here 4 laughoo i wonder which kind set of people wey catapillar carry come dump for this nairaland kudo to u allooooooooooo |
na resume him go send him don finish CV ![]() |
by the time scorpion don perform exactly to ur name, minus the 224, and the sensation go open your brain may be u go fit get the joke. |
that was really funny, but waitooo!!! is it only america that someone would wish to mary? if no then WTH is this pix at the bottom of this page? or are they the just wedded italian virgins ![]() |
see this people, na be start this page but now wey i sey make i go piss come back una don talk fullam hero my yansh wetin dey happen here, who are those people still talking |
xyne rice ur talk dey sweet me like rice and beans. that insult na automotic. giam to dem moan. (mind u no bring am come where i dey ooo) |


