Flexystar's Posts
Nairaland Forum › Flexystar's Profile › Flexystar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 15 pages)
those jokes a kinda funny i love them lol keep it coming. |
its nice to see u smile once again |
@poster that was nice lol GET THIS One day a stranger came into a village he could not remember the address of where he was going luckily he saw an Indigene and he was sharpening the last blunt machete this is what went on between them Stranger: Sir pliz do u know the way to chief Mattew's house? Indigene: I don't know Stranger: Sir pliz there is two roads here and i can't remember d exact road i was told to follow Indigene: Then take any where u want to like Stranger: Sir pliz i dont understand what u said With hungry wey don wire d bros na so d bros provoke carry one of the sharpest machete pursue d stranger, d stranger with fright ran to a direction he never knew Indigene: Them madam 4 ur head that road wey u choose na me choose am 4 u. |
crazy international news. |
na dis math don tumble personooooo but no all woman be trouble na. |
@will spark, wetin consine that pic with wetin d poster dey yarn abeg carry that ur pic go find one thread givam |
d guy has gone round d twist. |
i dont get it, what does this suppose to mean? ![]() |
na by force to laff i no see any thing u say make i laugh infact dis poster is lazy as well as d joke, must i browse first before i laff eeehhhh what is this ![]() |
@ Sylve, abi na which one u dey @ ike, see how dis one dey shine eye |
hey u close ur mouth |
yeeeeeeeeeeeeeeees i know it First of all hmmmmmmmmmm copy d pics u want to send then past it at eeeeeeeeehhhhmmmmmmm HONESTLY I HAVE FORGOTTEN!!!!! someone please help her |
studio no spoil innocent people for dis nairalandooooooooooo |
kunbee u too dey frown kilo shele |
na now him one cut d cud wen d pikin still dey convalescent stage meeeeeeeeeeeen d guy no be better father. |
guy u are truly exposed. |
cumon guys wetin una no fit understand even primary pupil fit grab the joke within a second all those nunber of securities can't save a life @poster, no mind then i feel the joke its nice @diet, if na studio43 wey post am u for laugh fall from ur chair. |
i believe ur girlfirend is the malaria. |
how round, is it round ur computer or ur office? okay hold my hands |
Studio43 & Madam Diet Thread. Make una carry go. |
what if i do not know her that means u have said nothing. |
WafiJoe:Guy u gat to explain thy self better as for moi i do not understand. |
then shut up. |
i wont talk much because the poster already has stated that he or she does not know where the guy in question is based he is even guessing so i cant tell or comment any more about this story. |
rickie4us:i no understand u abi u no know alanta oya tell teaser make him dance alanta 4 u. |
Kudos guy those where hilarious. that preacher stuff got me tumbling off my chair LWKM ![]() d preacher don forget say them no dey praise the lord any how on top him horse. |
[/quote][quote author=Ben-10 link=topic=410712.msg5678795#msg5678795 date=1268402245]The man's problem doesn't lye only on poverty.Bros na true talk u talk sooooooooooo if that kind of man never craze may be him done mad infact na psychia case |
Ben see u, na u first comment on dis topic dat is to say u open this topic to view blowing skirts naghty guy. |
u wey dey call person lysad wetin u be Abee. |
now baby u look very handsome with dat wrinkles on ur face |
@poster we need something funny so pliz make it funny or u dash person d space. ![]() |

