Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by flexystar(f): 10:43am On Apr 22, 2010 |
which one blow or slap? |
Jokes Etc › Re: Help Me by flexystar(f): 10:42am On Apr 22, 2010 |
may be no one is fit enough in his location |
Jokes Etc › Re: Help Me by flexystar(f): 7:57pm On Apr 21, 2010 |
some people don play poll so teeeeeey e don come land 4 nl |
|
Jokes Etc › Re: Oh, No! Its A Boy! by flexystar(f): 7:45pm On Apr 21, 2010 |
see dis babe abi as u post comment na so u logout out, see magic  |
Jokes Etc › Re: Random Jokes. . . Copy And Paste Masters Feel Free To Share by flexystar(f): 7:38pm On Apr 21, 2010 |
make una no tell me sey joke don finish 4 una mouth continue to copy and past. |
Jokes Etc › Re: Oh, No! Its A Boy! by flexystar(f): 7:23pm On Apr 21, 2010 |
na kasala birds of d same character |
Jokes Etc › Re: My Private Part. by flexystar(f): 7:22pm On Apr 21, 2010 |
k-strika which one be ur own. By the way are u sure u have a private part |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by flexystar(f): 7:20pm On Apr 21, 2010 |
papine: y b say na goat, ewu, he goat, she goat, mama ang papa goat penty 4 here? hmm To start with, u wey no be goat wetin be penty |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by flexystar(f): 7:01pm On Apr 21, 2010 |
Studio CFR: Local Chimp. u mean chimpanzee  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by flexystar(f): 6:59pm On Apr 21, 2010 |
e dey like sey all of una use close up |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 6:55pm On Apr 21, 2010 |
tanimz: Why do you think im laughing?  because not long ago u where displaying ur 32. |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 6:50pm On Apr 21, 2010 |
d guy mumu carry weight because that one na common sense although no sense is common. |
Jokes Etc › Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by flexystar(f): 6:47pm On Apr 21, 2010 |
nothing daunted, coke is the highest drink of studioCFR |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by flexystar(f): 6:43pm On Apr 21, 2010 |
Studio CFR: im fine, no shaking, thanks  tanimz: I wasnt talking to you.  Studio that ella wey dem give u na automatic |
Jokes Etc › Re: Laf Responsibly by flexystar(f): 2:53pm On Apr 21, 2010 |
who asked? u abi na conscience wey ask u  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 2:47pm On Apr 21, 2010 |
wetin dey make u laugh |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 2:27pm On Apr 21, 2010 |
every body dey claim big boy na who den go be small boy?
@studio, e don tey wey i see u dey offline |
|
Jokes Etc › Re: NAIRALAND SHRINE!! (exclusive for LADIES ONLY) by flexystar(f): 3:18pm On Apr 17, 2010 |
where ur 1st wfe |
Jokes Etc › Re: The Drunk by flexystar(f): 2:10pm On Apr 17, 2010 |
studio vs abbygyal thread no wahala. |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 1:39pm On Apr 17, 2010 |
d mumu thing wey i do wey i no go forget na d day wey light no dey house heat don worry me sotey i no fit sleep but light been dey for afternoon. I come go fridge go carry ice block my brother ask d purpose of the ice block i told him i want to apply it on the bed to make it cool my younger brother don argue with me die sey d block no go good. Under elder level i no answer am afterall na me first born him no go fit decide wetin i go do with that i brake d block spray am on top the bed i first tell my brother to sleep on top my handwork d boy no gree him sey make i first sleep, i slept on d bed but it looked like a morgue i started feeling headache sharp sharp my brother go call my mother, my mother come jack me with my ear my leg no reach ground when she drop me i see stars. my mother carry my brother comot 4 room na only me wey sleep 4 that bed by force. cold plus fear hammar me well well. |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by flexystar(f): 11:57am On Apr 17, 2010 |
nna see pastor!! u fit leave studio go pray for person? as 4 u na blues or hip pop u go sing 4am make him well. bros sorry u go well in Jesus Name. Amen * better person prayer*  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by flexystar(f): 8:25pm On Apr 16, 2010 |
studio gud9it and sleep tight remember u and ur laptop. |
Jokes Etc › Re: NA by flexystar(f): 8:24pm On Apr 16, 2010 |
D.A.V.E: @poster r u one of the chickens no she is the hen that lay the young chicks that is why she is bothered |
Jokes Etc › Re: Laf Responsibly by flexystar(f): 8:23pm On Apr 16, 2010 |
those jokes were automatic keep it up. |
Jokes Etc › Re: Who Be The Maga? by flexystar(f): 5:45pm On Apr 16, 2010 |
studio how for missing u so much lol |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by flexystar(f): 5:34pm On Apr 16, 2010 |
Studio CFR: I dont drink, smoke or womanise, Make i no lie i dey hammer well well sha o, Lol try u hear, but i no won here sey u enter market. |
Jokes Etc › Re: Pregnant Daughter by flexystar(f): 5:31pm On Apr 16, 2010 |
gidson12: What of if the pickin na haemaphrodite ALAKANNI: Recycled like Nigeria's Federal Executive Council. lol una no go kill me 4 nl. |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures And Stories by flexystar(f): 5:02pm On Apr 16, 2010 |
D1KeleVra: these pradas are expensive boy! back off!!!  dat no be lie |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by flexystar(f): 4:40pm On Apr 16, 2010 |
Studio CFR: I'm an Entertainer and not a rapist.
*sips fanta* lbotus: hehehe studio-the-rapist
*sips Agbo*  all the drunkards pliz drink responsibly. |
Jokes Etc › Re: Vengance Is Better Served Cold. by flexystar(f): 3:10pm On Apr 16, 2010 |
me i no sey na only cockroach u fit kill thank God sey u no see Snake, na d snake 4 kill u |