Jokes Etc › Re: Obama And Sarkorzy Dey Look Woman Yash by flexystar(f): 1:44pm On Apr 15, 2010 |
immitation no dey waste time to show see how ur picture small. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by flexystar(f): 12:27pm On Apr 15, 2010 |
see u, 4 ur mind now u don see house help. |
Jokes Etc › Re: They Laugh When Monkeys Do It, But When A Man Does It He Get : Slap Bang Wallop by flexystar(f): 12:00pm On Apr 15, 2010 |
wetin happen eeehhn, as e keep hand there na bad thing. after all is better than to mate a mad woman aby una no dey see mad woman wey no get husband but belle don prostrate 4 front. |
Jokes Etc › Re: Dirty Mind! by flexystar(f): 11:54am On Apr 15, 2010 |
i no see joke 4 hereoooooooooo |
Jokes Etc › Re: The Unfaithful Cock by flexystar(f): 8:16pm On Apr 14, 2010 |
Kunbee coolu temper haba!!! |
Jokes Etc › Re: Things Fall Apart by flexystar(f): 8:12pm On Apr 14, 2010 |
no warry yar sef na odumodu (Pet Odochie) wey write am |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 6:46pm On Apr 14, 2010 |
papine: @sylve11 i don dey feel your mumunity. it's getting out of hand, no worry u go jus mumu 4 50yrs, i think!!! u wil b ok because a fool at 40 na mumu forever u sef add 10 more years for am u sef no good |
Jokes Etc › Re: Drogba Came From Bantu B4 He Started Playing Foot Ball (picture) ! by flexystar(f): 3:24pm On Apr 12, 2010 |
what is the meaning of this @poster: i dont like this to be forthright. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Trading Centre [Usernames For Sale!] by flexystar(f): 2:36pm On Apr 12, 2010 |
specify the studio cuz u are studio or are u priceless |
Jokes Etc › Re: Six Die Trying To Save Chicken by flexystar(f): 1:27pm On Apr 12, 2010 |
e bey like say we get plenty thomasies 4 dis house. but waitooooo, infact if this story na true make i use my yansh break kanel. |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by flexystar(f): 1:21pm On Apr 12, 2010 |
ayourbamie rapist |
Jokes Etc › Re: Why I Gave My Elder Brother A Heavy Knock On The Head At Night? by flexystar(f): 1:12pm On Apr 12, 2010 |
u should be glad he saved u from eating such food. |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by flexystar(f): 5:52pm On Apr 06, 2010 |
sylve11: una don start again bah?  Which one be bah, who u dey give that kind threating, see u and ur eyeglass life malawi police abeg commot 4 pass make i road |
Jokes Etc › Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by flexystar(f): 8:15pm On Apr 05, 2010 |
u don dey vex again who be dat scum wey make u vex? |
Jokes Etc › Re: I Need Honda Accord Euro by flexystar(f): 8:13pm On Apr 05, 2010 |
abeg bros no vex i won ask u one question
u from Housa? |
Jokes Etc › Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by flexystar(f): 8:11pm On Apr 05, 2010 |
chris wetin dey make u laff |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by flexystar(f): 8:08pm On Apr 05, 2010 |
no mine nam jare na amebo talk dey scratch him mouth |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by flexystar(f): 8:06pm On Apr 05, 2010 |
see all of una face like dried stock fish except dat of kunbee lol to u dear. |
Jokes Etc › Re: Love Miss Road by flexystar(f): 7:48pm On Apr 05, 2010 |
love dey shark some people head abeg make una no woundoooo |
Jokes Etc › Re: Save The World by flexystar(f): 7:37pm On Apr 05, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: The Eternal Riddle by flexystar(f): 7:25pm On Apr 05, 2010 |
studio43: Nonsense! Kudos, lol |
Jokes Etc › Re: New Pastor by flexystar(f): 7:20pm On Apr 05, 2010 |
studio, u sef u no dey sleep, what says the time u lousy boy u no know sey its bed time. na your type wey your leg dey rooted to the ground with your system. |
Jokes Etc › Re: The Origin Of The White Wedding Dress. by flexystar(f): 3:36pm On Apr 02, 2010 |
CuteAngel: What is happening with the moderators, my number of post are decreasing instead of increasing. LOL THAT WAS NICE |
Jokes Etc › Re: Please Dont Open. . . . . . . Abeg by flexystar(f): 3:29pm On Apr 02, 2010 |
Kunbee: Oya give me Kunbee: Oya give me LOT OF LOVE |
Jokes Etc › Re: Women = Problems by flexystar(f): 8:25pm On Mar 30, 2010 |
abeg men get their own problem jare |
Jokes Etc › Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by flexystar(f): 8:23pm On Mar 30, 2010 |
dis time around wetin him go do  |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by flexystar(f): 6:30pm On Mar 30, 2010 |
Kunbee: Oponu ni e  please dear, explain dis atleast now dat u are in a good mood |
Jokes Etc › Re: Deliver Us From Akpan by flexystar(f): 6:28pm On Mar 30, 2010 |
which day wey u start to answer atkin? |
Jokes Etc › Re: Heavens Ugliest Women by flexystar(f): 6:12pm On Mar 30, 2010 |
so the guys na extra ordinary d wowos |
Jokes Etc › Re: Smart Kids~~~ by flexystar(f): 6:06pm On Mar 30, 2010 |
amebo made by dani junior |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by flexystar(f): 5:48pm On Mar 30, 2010 |
what nairaland has put together let no
member put assunder. |