Flexystar's Posts
Nairaland Forum › Flexystar's Profile › Flexystar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
mondob no vex, i wan ask u this question, abi u be stammerer ur post look like one (no offense ) na question only na ask ![]() |
dat was nice |
Dr Cork:WTF Infact there is offense what is that suppose to mean mind ur selfooo or i will mind it 4 u. ![]() |
Terry G, u beta come back to this life because there is no Ginja in heaven or in hell even with the flames of fire. |
studio which dey wey u change name? |
now thats funny i cant just stop laughing. ![]() |
the one wey get K leg dey? |
studio is hard to please. Studio darling how can i please u. |
out of experience comes this story. ![]() |
no mind me dear, wake up lets talk. |
Ofe u no dey sleep, it bed time, go to bed quick. |
beutifull people how una dey? @Okija, no let ur juju wish other peopleoooo. infact no be to beg u too much holy ghost fire dey in abundance. |
abeg dat one na joke or na riddle. ![]() |
na now i no sey some people no get hand work. ![]() |
no mind them, even this one wey dey where glasses if no be woman whether him for know wetin be glasses let alone to wear them. |
pliz spare him |
pliz spare him |
una sabi find trouble wella ![]() |
@ poster, dat was guuud month don end tey tey, oya take kiss for this month always be a faithful wife from ur loving husband stu ![]() |
meehn i roff d way u guys are chatting on this thread |
if him be body guard wetin u be? |
"A man will pay N20 for a N10 item he needs; A woman will pay N10 for a N20 item that she doesn't need". She do pass the seller spiritual Konji. ![]() |
make una fashy that thing, Pride flows in their blood stream and i hate such. haven't they see others like sty plus, the Plantation Boys {i no know for nowooo} how they behave or because dey never Hammer? {who said so make i crack am for head } If one no sing sey him be Igwe the other one go sing sey him be King, abeg i don tire for More blabs from morehit. |
Studio don see una finish e no won talk thats why he dos not want to answer any of you. You guys are simply talking to your selfs in other words ame, . ![]() |
monkey no find but him mama like am. make una leave am jare. |
which one wey Alameisiya talk . |
lysaa: well because u be wi ![]() |
that was nice |
i think nottinwood is more preferable comparing to that pix. |
now that was awesome ![]() |






} If one no sing sey him be Igwe the other one go sing sey him be King, abeg i don tire for More blabs from morehit.
