Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,721 members, 7,816,971 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 09:37 PM

Face Me I Face U - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Face Me I Face U (13425 Views)

5 People You’ll Meet In A Face Me I Face You House In Lagos / People You Will Meet When Moving To "Face Me I Face You" / Compilation Of Funny Notes Sent Among "oyibo" "face Me I Face You" Neighbors (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply) (Go Down)

Re: Face Me I Face U by sylve11: 5:57pm On May 20, 2010
Benson and Daniel, should i go off topic? cool
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 6:00pm On May 20, 2010
We nor hold you nah. . but you suppose know the outcome wink
Re: Face Me I Face U by sylve11: 6:05pm On May 20, 2010
remind me cool
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 8:41pm On May 20, 2010
Oga benson n Oga daniel no luk 4 my trouble ere o
Sylv wetin rewoly u
c me i go wunjor sm people o
if u face me i face u wit tripple palava o
Re: Face Me I Face U by gidson12(m): 9:23pm On May 20, 2010
4 the face-me-i-face-u house wey i leave na me, dani and ben be neighbours and na dickele be caretaker, grin grin, our toilet don full, and na Ben with im big belle, shit plenty pass. abeg make una beg dickele make im helep us talk to landlord to dig another hole 4 us grin grin grin, danny don dey save im shit inside im room me na shot put i dey throw grin grin
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 7:48am On May 21, 2010
Thank u gidson *1st tym wey u go mk meaning*
ben n dan don lie 4 ere o,ha oga o, bt u nid nt b ashamed of it now
c dem o dem don dey fight enter baf room,chei wahala dey 4 face me i face u o,
Re: Face Me I Face U by sylve11: 9:22am On May 21, 2010
dirt good evening! cool
Re: Face Me I Face U by Ben13: 9:43am On May 21, 2010
gidson12:

4 the face-me-i-face-u house wey i leave na me, dani and ben be neighbours and na dickele be caretaker, grin grin, our toilet don full, and na Ben with im big belle, poo plenty pass. abeg make una beg dickele make im helep us talk to landlord to dig another hole 4 us grin grin grin, danny don dey save im poo inside im room me na shot put i dey throw grin grin

Liar! cheesy
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 10:45am On May 21, 2010
Sylv u u u u u u u
i go face u lyk buldozer
Re: Face Me I Face U by lysaa(f): 12:20pm On May 21, 2010
dani1luv:

KLAP 4 yasef. . wink
doing it with style. .one hand. tongue ode! enter ya room go sleep. undecided
Re: Face Me I Face U by sylve11: 1:29pm On May 21, 2010
Dyt:

Sylv u u u u u u u
i go face u lyk buldozer


with that ur lepy hands? sad cool
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 3:08pm On May 21, 2010
chai
grin
Re: Face Me I Face U by Ben13: 3:17pm On May 21, 2010
Sylve knows how to make dem gals cry. cheesy
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 5:41pm On May 21, 2010
gidson dem suppose promote you with this ur lying ability. .where me n u 4 face me face you. . .tufiakwa. . tongue

lysaa, ben and sylve fit testify where I dey live,

expect the 1room apartment I rent for ben cool
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 7:29pm On May 21, 2010
Dyt, e be like say you don dey blind small small. Who dey follow you live for face-me-I-face-you
Re: Face Me I Face U by StudioCFR(m): 9:15pm On May 21, 2010
u wan deny abi na form u wan form sey no be face me i slap you, u dey live? angry
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 9:31pm On May 21, 2010
Thank u jare my darling
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 4:52am On May 22, 2010
Studio and Dyt, una two no get respect. angry
Is that how to speak to your landlady? sad sad sad
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 7:30am On May 22, 2010
Sorry o oga madam,very funny landlady my ass,mtchwwwwwwwwww
Re: Face Me I Face U by flexystar(f): 1:06pm On May 22, 2010
diet, u for drawam pass that won.
Re: Face Me I Face U by tanimz(f): 6:21pm On May 22, 2010
Dyt:

Sorry o oga madam,very funny landlady my backside,mtchwwwwwwwwww

Shior, I go soon send you, your husband (Studio) and ya 32 babies packing from my house. undecided undecided undecided
Re: Face Me I Face U by dani1luv: 8:41pm On May 22, 2010
Which lie I dey hia here. .
tanimz nor dey live for face me slap you
My darl. tanimz is living with moi at ma villa cool
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 10:23pm On May 22, 2010
Hey baba biliki u don talk lie
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 11:07pm On May 22, 2010
*calls dyt by her real name*
wat is wrong wit u??!!!
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 11:10pm On May 22, 2010
She hisses in tokyo
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 11:18pm On May 22, 2010
i deserve some respect, u know
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 3:46am On May 23, 2010
Sorry o n pls stop sounding so serious lyk u r one gbin gbin gbin
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 8:21am On May 23, 2010
'one gbin gbin gbin'
stick to d rules, pls.
Do i sound serious?
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 8:22am On May 23, 2010
'one gbin gbin gbin'
stick to d rules, pls.
Do i sound serious?
Re: Face Me I Face U by Dyt(f): 11:25am On May 23, 2010
N wat r d rules? Well u do sound really lyk u live in face me i face u
Re: Face Me I Face U by tayoast(m): 2:00pm On May 23, 2010
d rules says u use known languages.
Wat d hell is gbin gbin gbin(prolly a local parlance in ur neighbourhood).
Me. . .face me n face u?
U DONT KNOW ME!!!
Re: Face Me I Face U by lysaa(f): 4:50pm On May 23, 2010
dani1luv:

gidson dem suppose promote you with this your lying ability. .where me n u 4 face me face you. . .tufiakwa. . tongue

lysaa, ben and sylve fit testify where I dey live,

expect the 1room apartment I rent for ben cool

say wetin? Of course the Lord has been good to u. before na under bridge u dey stay but now na dem dyt compound u dey.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (16) (Reply)

Funny Pictures!!! / Nairaland Whatsapp Group For Jokes, Confession And True Live Stories. / How Public Toilets Are Used In Different States(pic)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.