Flexystar's Posts
Nairaland Forum › Flexystar's Profile › Flexystar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
Nairalanders: Dani we want to make Ben 10 d only moderator Dani 1 luv: I cant hear from this side. |
i wonder how Ben took it when he saw it may be he may grin but he wont say it. |
Kunbee:a pot calling a kettle black na u wey no like woman |
Nairalanders: Dani we want to make Ben 10 d only moderator Dani 1 luv: I cant hear from this side. |
its safer if u leave dis house ![]() |
Basket mouth crosses everything concerning 9ja but i go die him target if no be james ibori na Obj everytime he is on stage |
lol dis is so sweeeeeeeeeeeeeet lwkm |
@ poster, what do u mean by this, i belive u r going insane if u r not already insane. |
kai if dis could be d result of ur student dat means urs is worst. |
romsky:no be d same advise u 4 give ur pikin talk true |
u are d cost its better u change ur name cause all of them wants to be queen. ![]() |
some people have not gone to the farm before thats why they do not know how corn leaves look like |
u can have a girl/boyfreind and not sex partner |
Ben ur jokes don dey dry gradualy |
nice joke ![]() |
Peharps there should be Judas and not the Iscarrot |
Peharps there should Judas and no the Iscarrot |
that was okay as far as he did not add a loud n terrific sneeze finking no body heard. |
meeeeeeeeeeeeehn dat was nice time up am sure dey where browsing their god dam ass. |
baybbootz:I like that question so much it wants to make me fall of my chair Spyker:See your teeth, nwa-aba u one to clain brothership over Obama wey reach Ghana but no one enter nigeria make him identity no corrupt. |
Script writer: scooby alias scoobydoo l |
yeaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa What are beutiful ladies @ poster, guy where did u get this chiks Infact all d gentlemen in this house pick ur Cendarella, to safe time let me do if 4 u guys. The one in red: Ben 10 The one in lace white: Romade The one in plain white: Sylve 11 THEN The one in blue: For all the Studios in d house i believe she can handle that ![]() |
Ben-10:Bad pikin see ya mouth so na person breast u won suck so I no blame u wat d eyes sees it reports to d brain. if i dey lie why u no feel d sensation of sulking d rest b/cos wetin i see no be kiss. |
u see dat lady no chop before she go operation make una no mistalk wetin una see b/cos na only person wey no chop nai leg no strong for ground. |
dis na original photocopy i no go doubt if another fake photocopy dey come for road sef@ poster, u na counterfeit better still a pirate while captain pomade na original, full stop i no know whether coma dey dis one if e dey make una tell me. |
who one commit suicide, i get robe here better still poison or preferable buffer solution. |
studio43:Stale nd stinking studio43 mmchewwwwwwwwwwwwwwwwwwwww i wonder wetin u won chew sef may be na ur tongue, waka pass from here jare |
u see ur life, na u ask question come dey find d credit ma, but na u promise us credit abi u dey fear make we no get d answer. As for ur number na NTM u dey use nothing does u my brother |
jaguda:nothing does u bros no shakement, keep it coming. |
studio which one u dey funnypix or d new moderator. |
na waooooo dis one wey dis guy don know all d myth surrounding bra i wonder whether u de sellam sef. |





