Flexystar's Posts
Nairaland Forum › Flexystar's Profile › Flexystar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 15 pages)
black abi na dark is beuty. |
Guy wetin dey do u sef ![]() Funny pix na ontop statement because nothing if funny about that pix it is IRRITATING PIX better still DIGUSTING PIX wuld be a wonderfull name as a topic. Take not and plis learn to improve in comic pix |
girl take it slow before u go wound person ribs. ![]() |
@Poster u wey be Godmother u teach am how to cook. |
@ Poster Lol u real survey dis one before u proof. ![]() |
A class rep was been ordered by d principal of d school to collect an amount of N100 hundred from any student who is caught speaking Pidgin English. during classprep a student who could not speak good English wanted to ease himself and there was no way he could say dat, he endured for a long time till he could take it no more he went to the class rep guess what he said "take, i won piss" he accompanied the statement with the N100 fine. |
LOL nothing does u no shakement. |
@Poster, if dis clown/jokers tell u dat ur joke if boring dat means u have failed joke examination whoefully. ![]() |
as for my girlfriend if u see her ur d***ck will erect for d rest of its life REASON: When u remember her ![]() |
dat was a bunch of nonsense lol do not mention my father in dis case, cus he is a cute guy if u see him u will send ur mother after him REASON: To have a half brother as handsome as he is. |
make it faster pliz. |
abeg dis one na jokes or na fact or na amebo tori4town i witherooooooo |
Q: how do u call a don with an ugly face A: Don Faszy |
u talk or u no talk u are all of the above |
wonders shall never cease which kind fight dey go on here |
which side wey alamaseiya and obasanjo dey . |
lol u better put ur head inside sharp sharp make dem no catch u if dem catch u na visa u go take comot. |
Ben-10:set ur ears very well. |
@ poster are u a sex addict dat all your stories and jokes are centered around SEX ![]() |
or elowo |
na waho na only here i de hear say rape na better thing, wonders shall never cease is nairaland. |
dani wat kind of pics is dat on ur profile? |
famboy u too much nothing does u. |
dani1luv:Famboy no vex but i no understand u. |
lwkm |
:Dno shakement baby, nothing does u. keep it up |
dis woman wey dey for d bottom of dis page reasemble tytylayor ![]() |
no be batman, dat na ontop statement, na batwoman |
@poster i no blame u sha |
eno even end there, during secondary school days 11, 11 na wahala. |




.
