NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:21pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2: lol. sorry ko. better come and learn language for ma side. 8-10pm so u no even b experience teacher, na midnyt class dey make sense pass, d buk go just dey enter brain direct |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:15pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite: hmmmmmmmm,i no trust you oooooo ,your record no too good for this city ooooo  yeh! No tell me say pple don give u bad information about me o, oga o, bur seriously if u can pitch ur tent wit me u go know say I b gud man o. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:12pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: I pity that your head make e no come remove. I don't know why you people can't just commot eye for another person property... Well, my Sweetie has made her choice and she is staying with the man that her heart loves! Enemy of good things, holy ghost fireeeeeee commieblaq come nd see o, a gorgeous woman lyk u is being reffered to as property, na only slave I know say dem dey call property o, babe do u tink dis man can make d special woman in u visible to d whole world? Do u tink dis man has d qualities to make u smile nd feel happy. Dont allow a man to force himsef on u by showin pity face o. Pounder on dis nd make d right choice |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:05pm On Mar 11, 2016 |
mommysgirl: Lol... nutty girl, see you.... When is yours?? who is dat nutty girl? One nutty boi here is lookin for a nutty gal o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:00pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: e b like sey my sent4rina don loss 4 dis our golden city.i no c am again.ur wife dey abi she don loss? enh enh u just dey reason now, wen I dey tell u say sent4rina no fit carry ur load, u no won listen, special woman lyk u needs to be taken care of by a special hand, u sef just imagine am as u sabi play lyk dis, u no just reason hw much e go make sense if me nd u dey do all dos bojuboju nd yemi my lover play under coconut tree |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:54pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: i hear u! Sha no cari HIV reach my side if u don catch am nor worry, u dont hav anytin to fear about, u re always safe wit me medically, financially, spiritually nd romantically |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:52pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:
,lol na brotherly feelings i get,i know wan make them rough handle my twinnie. abah y na, na gently me dey do my own tin o, I no dey rough handle |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:50pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: Sure na..
Na to just manage the jealous ones lol... Some jealous woman dey para o, den fit pour hot water for ur body so if u won do polygamy u must sabi shakara lyk say u go scatter everywia, na lie everytin na still scope |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:44pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: it is not ur conSIGN.even if e sey make i slip 4 nside cupboard,i go slip.AMEBO! ehya pele o, me just dey reason say fyn gal lyk u no suppose dey wrong hand ni o, pele sogbo, ur eyes go soon open |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:42pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: rainbow pouch ba.na OYO u and fraiser dey oyo ko, ibadan ni, me wey I dey jolly for Akure now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:39pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: beta no rely on dat chiefpriest.person wey him HIV don pass AIDS. i piry u forget da one jor, dchiefpriest sabi bajbaje, I trust am die |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:41pm On Mar 11, 2016 |
Greg007: This group done slow down sha. The time I been dey follow am d tin dey run like usia bolt lol... E b lyk say men don dey hustle for camp money now o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:39pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: ... Twinnie am here o!!!!!! *smiling *...... Dnt mind dah Fraiser guy!! kai woman get wayo o, see hw she talk lyk say anytin neva happen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:37pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite:
which kain rehearsal be that.i no want rough play ooooo lol... Baba shey u dey harbour feelins for ur twinnie ni? Why u com dey feel jealous for her na, u go accept ur fate for dat bro zone wey u dey ni o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:34pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: ehn na.
tinz wey i dey see for this city ehn..
Polygamous life just dey sweet me lol... Pressy hw no understand wetin u dey see o, shey u get d mind to bear women wahala sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:28pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: olodo.shut up ori yor e, u for let me mention dem na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:27pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: if u lyk no stop till u catch HIV or til HIV catch u,OYO IS UR CASE! hiv ke? Wit all dis odechi wey full my body, I just collect 201 incision from dchiefpriest yesterday |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:25pm On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:24pm On Mar 11, 2016 |
chisophia: my day so far has been smooth. yours? my day has been funfilled, hope d sun is not waving is hot hand at u sha, I dont want any tin to stain dat shining skin of urs, btw why pressy dey call u na? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:20pm On Mar 11, 2016 |
Greg007: Its been long I posted here. I'm not even sure any body know me. Any way I dey greet the house o. baba we dey greet u too, welcom bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:19pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: scatter wetin, me dey try to save my felo woman ni ooo by doin Gbeborun? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:17pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: na by force? I no want.my sent4rina don go wrk since morning.i go sidan 4 dis house til he comes bak.I am not goin anywea.Eshee... hw far u, hope say sent4rina never start to dey put ur fud under carpet sha, because I hear say na under rug e dey put money for u now, no kyn husband wey we no go see for dis city. Wen dey tell dem make dem follow man wey sabi treat woman lyk angel, den go dey shout one man one woman upadan. Very soon hin go dey tell u say make u go sleep for inside cage |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:08pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Enemy of good things if I be enemy of gud tin I no go dey on chommieblaq matter na, u don forget say if blacksmith don dey hit iron for one point e get wetin he won bring com out? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:04pm On Mar 11, 2016 |
Rukkyola: i sabi book o,make i tel somtin.i knw rain water,river water,pure water even though d water no pure,tap water,well water and piss water.u unko? na all d water wey u sabi b dat nd u come dey talk sey u sabi book, if i start to dey mention water for u en, hmm make i no just mention dem |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:59pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: walahi ur head I no correct iyen emi na, iya e n posi, make I first go fyd correct koboko buy |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:54pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: Mk I hear word joor if u won here word go use ear piece na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:50pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: So Mr Fraiser even has a wife in this city and yet all the okpekes and the orentes for here no dey gbadun because of his womanising nature.  lol... See false accusation o, na me no let orente gbadun abi na dem d orentes dey gbadun mi, anyway no worry If I don beat solomon record I go stop. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:45pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: fire go burn u oooo I get fire extinguisher for body, oya talk anoda one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:44pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: gentle indeed, na church blizzydodo tk dey boju for u leave da one jor, I trust my wife so tey I fit even use my dis tin bet sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:42pm On Mar 11, 2016 |
spixytinxy: y u go b my mate, u no fit b my mate cos I senior u me self know say u b ancient woman, awon eyan aye stone age, e pele ma |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:37pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite: were is my twinnie.ni bo lon lo she dey do rehearsal wit me for here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:33pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Kbs468 ke, noooo ooooo... But wait ooo,shey it's wrong for me to show my heartfelt feelings to my sweet chommieblaq ni...? I just dey shake my head for u, shey u go fit manage heart break lyk dis now, because hammer go soon land for ur heart o, no drag dis bae wit me o |