₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,335 members, 8,421,398 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 11:30 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:00pm On Mar 10, 2016
merikims:
sorry na error for typing.
better
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57pm On Mar 10, 2016
SC31:
the fact that you dont do it or you haven't seen someone doing it doesn't mean it does not exists......cc fraiser
oboi see dis babe don press p wit dis issue o, na lie jor notin lyk luv, luv wey don die bfor dem born my grandfada, if hin dey craw sef e go don reach heaven
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:45pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:
lol, i go soon sleep self.
do u knw the reason why pharoah didn't believe in moses God, why the jew didn't believe in Jesus at first
or why scientist are atheist?
they all believe if they couldn't see nor touch it, it doesn't exist.
i knw u don't believe in true love, but don't worry love is knocking on ur door soon
see false accusation, na who tell u say I no bliv in tru luv, go ask my blizzydoDo, she go tell u say na me b symbol of luv
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:40pm On Mar 10, 2016
Oyehomie:
Pls hw do dey picture it in films dat can not be in reality o?
inlaw no start argument jor, dat tin wey we dey see for film no fit happen, u nor dey watch yemi my lover film? Shey u get tym to dey chase woman upandan oda iroko tree
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:34pm On Mar 10, 2016
iambibi:
.....jubreal com and see o embarassed
wetin happen, hin go talk say make u no go choir practice again?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:32pm On Mar 10, 2016
wittyemi:
Gbam!!...Ride on brother,be careful of bumpy ride sha..
u re bless bro
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:28pm On Mar 10, 2016
merikims:
una good evening ooo.
logodwhiz Darling sorry for leaving u like that.na now i dey get time for myself too,am sorry love.hope u don whack sha?
fraiser u don open church...clap for itself.I no like ushering job I wan be financial accountant.
so na me be it abi? Nawa oooo, wonder sha never end o, because of say I refuse to marry u now, I don turn it. Ok continu... As per d church no b me open am o, na my inlaw church bur na me b choir master, dat tym wey we still dey, e b lyk say u sabi sing na, come use ur talent for God o, rehearsal dey my house tomoro eveni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:20pm On Mar 10, 2016
iambibi:
....... I donno o.. .. Am also looking for him undecided.... Plz incase u sight
me sef don dey help u luk for my guy o, jubrealguy wia u dey o, ur wife is lukin for u o *I no pray make hin com sef, may b I go help am keep hin wife company dis nyt, dis one wey cold dey*
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:16pm On Mar 10, 2016
Oyehomie:
Ma love life go sweet pass dose ones self belive me...
I trust u inlaw
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:12pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:
u think say the camera go change ur ugliness. if u like use 1m mega pixel camera, u would resemble Bounce of Burkinafaso.
Awon eyan weird MC and sagna.
lol... For ur mind abi, I sorry for ur case, infact I ugly pass baboon sef, if u see me enh u go don run say na how baboon take escape for zoo, I no blame u if u see d kyn crowd wey dey wia reg, if u see person snap u sef wa bemo ni, even if na 100mp cameral
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:07pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:
but first u have to believe. true love does exist
na who tell u dat one no start argument wey u no fit watch finish o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:59pm On Mar 10, 2016
Ellanaire:
Lmfao grin Passport photo shows one's true appearance. U should be proud and embrace it tongue
babe d tin na my false appearance he show o, d mumu guy wey help me do d reg go snap me 32megapixel camera, d tin com dey too heavy to upload, e com dey compress am, nd i no com dey dia, if for say I no I for tell am make hin use small phone jeje, wen d picture com enter enh wen I see am e b lyk say make I dey cry, e compress am d tin com wowo finish, I just dey pray make nysc no bounce me because den fit talk sey no b me dey dia
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:50pm On Mar 10, 2016
samju100:
lolz
when men dey hustle for their life. if u be dangote gan Na how to expand ur business u go dey think not that
baba why na, u no just dey romantic, nawa for u o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:48pm On Mar 10, 2016
DTOBS:
Even if you wan bring the chair Roman Abramovich dey take seat for Stamford bridge cone, no wahala...
lol... Badt guy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:43pm On Mar 10, 2016
Oyehomie:
Inlaw inlaw..which one are u sayin again ni....are we in competition? Me nd ma wife no do any competition ooo...we jst dey roll ni o
lol... My inlaw my inlaw, no mind me jare, d tin won resemble competition for my ogbonge eyes ni jor because dis una luv no b here o, bur I lyk d way u dey take care of my kid sis sha.hope say no b only mouth caring u get sha? Shey u dey do d koko caring welwel
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:35pm On Mar 10, 2016
DTOBS:
Yimmu...

I trust my omo Iya, she is courteous and well mannered. She was brought up in a godly home.
Missoyin, am I lying?
how da one com take concern wetin we dey talk now? Ok make she go do sister den o as den don brot her up in a godly home
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:31pm On Mar 10, 2016
Oyehomie:
Cos u av nt seen it, dat doesn't make it unreal guy....d fact dat u kno it does not exist is actually a prove dat it does... Fake tells u dere's original
inlaw e nor dey, som of dos tinx wey dos guys dey do no fit happen, film go everly b film
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:26pm On Mar 10, 2016
DTOBS:
First of all, I don't think this will be the best place for you to get answer(s) to that question. But let me try a little to help.
I think camp registration is the gateway to having NYSC ID which will be used throughout the service year.
Moreover, I don't know how the reg is been done at the camp ('cause we've not been there) but i want to believe and convincingly say to you that it should not be an online thing.
Kbs468 and LogoDwhiz, please add ya own and let's help a brother!
abeg o I get one question o, hope no b say na d passport wey upload during registration nysc go extract take do our ID card nd discharge certificate, d passport wey dey my green card na error o, e worst die
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:21pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:
*squeezing face
that sounds like canibalism
lol... No be u talk say na any meat u dey chop
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:18pm On Mar 10, 2016
samju100:
it can only happen in films not in real life.
all those niga love story Na only for film things not real. check ur environment have u see such
lol... Baba na true o, I remember dos films wey dem go dey pursue demsefs under flower... Na where dat tym day?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:14pm On Mar 10, 2016
iambibi where is jubrealguy? Qutujoice nd oyehomie don start o, una don dey lag behind o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:10pm On Mar 10, 2016
samju100:
too much of Nigerian films Na problem o
lol
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:57pm On Mar 10, 2016
iambibi:
lol.... Ooh...i hear grin
pls try to com earlier dan oda members so dat i wil induce to u d annointin to sing lyk nightingale
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:52pm On Mar 10, 2016
DTOBS:
Faint if you want to faint, you can even enter coma for all I care...she is a no go area for you!, She is my sister....
#BackOff
chai... Why u won turn ursef to ogun follow come na, cant I miss somone again nd because of dis tin wey u talk now, I go plant d seed of her luv for my heart make hin dey grow small small
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:47pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:
LOL miolegba laye eh kojo
pls let ur wife use her talent in my rehearsal o, nd let her use her talent for God too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Mar 10, 2016
Abbeyunique2:
Vege what! lol. i love to eat all type of meat except pork.
u dey eat monkey too?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:42pm On Mar 10, 2016
Fraih:
What is that happening in our church? What am I seeing!!! The devil is an unbeliever!! shocked


Indeed Aye ti wonu ijo, ijo ti wonu aye cry
abah twinnie wetin u dey talk na, hope say no b ur twinnie b d aye wey don wonu ijo sha
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:40pm On Mar 10, 2016
wittyemi:
Thank you bro Fraiser, may the Lord do to you all that you want to do for our choirs and more; can I hear the thunderous AMEN!!. All we need is Sweet Melody that can put us in the mood of




















































WORSHIP .

Thank you.
na hin me too dey giv o, d melody wey go ginger spirit
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:37pm On Mar 10, 2016
LogoDWhiz:
grin

Don't worry.. the dss will visit you soon enough tongue
lol... I b metuh o, den no fit take me do anytin
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
u don warn dey jump oooo
iyen emi na, emi lo n pe ni oya yen o, e b lyk say u won chop cain abi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:32pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
e yapian sef
ori e wa n be jor, omo to talenu
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:30pm On Mar 10, 2016
spixytinxy:
come do wetin, for shammak nd fraih church, abeg count me out ooooo
oh see u, I know say u dey fear d power of anointin, bur dont worry, I go get special councelling session for u, I will take u as my project

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 101 102 103 104 105 106 107 108 109 (of 179 pages)