NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:30pm On Mar 13, 2016 |
chisophia: hello dear, chisophia is single and ready to mingle  lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:14pm On Mar 13, 2016 |
iambibi: ....chaii, i no want dah kind punishment,....... Instead i will sure change and start to come earlier dan bfor... ok better as u don agree to dey come earlier bfor odas, I no won hear anoda story again o, otherwise I go resort to my former punishment |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:05pm On Mar 13, 2016 |
eaglevision: no mind d yeye people,d tin no last 1hour,una don hype them. lol... No worry change go soon reach dia syd too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:52pm On Mar 13, 2016 |
iambibi: oga Fraiser happy sunday o... I no see u for choir sit today, wat happend hmmm happy sunday to u too, na me go lead d joint choir for headquater today, u for don know bur u no dey come practice regularly, infact I never know d kyn punishent wey I go giv u sef for ur regular absence in practise, may be i go giv u 3 days of regular day nd nyt practice in my house |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:48pm On Mar 13, 2016 |
eaglevision: tnx padi mi,it might still b useful.
happy sunday! alryt bro, you are welcom, happy sunday to u too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:40pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Fraiser I know that she is your sister. But me sef no send I must locate my Rebekah this remaining three weeks. I been dey reason to help ur conscience bfor, because e b lyk say I still get som free baes for d city, bur u don dey jump lyk grasscutter, u dey tell me sey u no send abi, no worry continue, I go arrange pharaoh put for wia u dey expect to see rebekah |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:31pm On Mar 13, 2016 |
LogoDWhiz: Sure.. definitely..
I'm looking at a career in networking.. then cloud.. which u all d best bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:30pm On Mar 13, 2016 |
Qutyjoice: Egbon Fraiser, are yu seeing dz? just leave am lyk dat make I dey pretend lyk say I no see am, I go soon arrange dem my eruku make dem go bundle am com. I don dey organise correct beatin for am, hin no know sey I no dey take my sis play |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:25pm On Mar 13, 2016 |
Fraih: [i]Thats it my dear!!! Wherever we thread, we dominate yea naso, its not pride, datz who we are |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:25pm On Mar 13, 2016 |
Fraih: [i]Thats it my dear!!! Wherever we thread, we dominate yea naso, its not pride, datz who we are |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:10pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: if I did not see your husband before NYSC releases our call up letter my dear I go engage & Marry u here by force oh! dat means u want to start watchin ur own film after den don write the END |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:06pm On Mar 13, 2016 |
LogoDWhiz: Yea.. I do..
But I don't like it ohh sorry about dat, dat means u av to major in oda aspect lyk web designing, networkin, cyber security nd d lyks, I did litu programmin in sku wen I was in 200 nd 300L nd I really hav passion for it. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:59pm On Mar 13, 2016 |
Fraih: LoL
Yeah, I am happily married to Shammak.
Yipee!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
#dancing
I love you twinnie!!!! I love you immeasurable my twinnie |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:53pm On Mar 13, 2016 |
Fraih: Yeah, I heard so, But to me, I'm not going to look for job there, ama go create mine. And everything perfect to make that feasible is in Ogun... You were given Ogun? wao dis is awsome, dia is notin lyk been ambitious nd working towards becomin an employer of labour, my litu experience workin under someone immidiately I finished from sku really pissed me off. Babe we are born to b an employer not an employee |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:46pm On Mar 13, 2016 |
LogoDWhiz: I dislike programming like anything
Una dey try I tot u study CSC too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:46pm On Mar 13, 2016 |
LogoDWhiz: I dislike programming like anything
Una dey try I tot u study CSC too |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:30pm On Mar 13, 2016 |
Fraih: Na true o, we suppose go Odo-Esi together sef. Hafa? Shey you don ask Pops dah stuff? lol... Yea infact am asking dem now, nd dey have confirmed it to me... I cant wait to go home wit u babe. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:23pm On Mar 13, 2016 |
Shout out to my el'political friends greatestman, kuchikau and ighravweIG, am really missing all the formal senate announcement nd press release even though my miniterial nomination is still pending in d senate due to activities of my political opponents, shoutout to my amiable vp nd my own personal friend amynu, shout to my ever sure padis abbeyunique2, terrymason, adusco, olaSalo nd forlabibret, its been awhile friends, shoutout to my blood nd my own personal inlaw shammak, I also recognise my wittyman wittyyemi nd my gallant friend brimmie... You guys are d best. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:01pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Thank u boss.. my eyes don clear now. enh enh, u just dey talk, u re welcom |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:58pm On Mar 13, 2016 |
Fraih: Rukkyola a.k.a Rock Yola no fit understand these things you dey try hammer na owke!! I no know, u for don tell me na, rukky ma binu o, babe wen are we going home to visit mom nd dad, dey are really missin dia twins |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:43pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: You are right Mr Fraiser.. My own case don pass natural one. den u av to employ d artificial one den |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:42pm On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: I live u and ur twinnie 4 OYO. Pissi pissi 4 bed like una. Wea una wan get virtues from? only a virtuous woman can easily understand how virtuous my twinnie is.... Dont get it twisted o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:37pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Mr Fraiser but I still dey single for this city sha... I know say u get four sight me don sight chisophia but I no know whether she still dey single for here. baba utilise ur mouth na or better still utilise ur finger, u know wot just call her name, she go answer u, den ask her any question bordering ur mind, u ar a man, so act lyk one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:33pm On Mar 13, 2016 |
eddykisses1: Yes ooo, it is needed and some shots of paraga...spixytinxy no sell all finish before we come o. nor worry paddy, she nor fit sell am finish, den dey always supply her shop directly from d factory, we dont hav anytin to fear about. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:25pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Now I know.. Mr Fraiser I know u have mouth sha pls just help me hold one fine girl for dis city. Me still dey single since last year August wee I joined G city full time. in dat case, I dont tink its my service u need, I tink contactin a prophet for some spiritual checkup will be better |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:21pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: you are talking about her ghost husband. I wan become her real husband.. that is d one dat will b giving her real moni to cook real food. No be ghost food wee Qutyjoice dey cook for Oyehomie here & he dey eat dey lick his mouth. ryt at your back bro, all d best |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:12pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Thank u well well Miss bibi..one more thing abeg.. I know say u b church girl pls just use holy fire cover fraiser eyes for me because if his eyes still dey open e no go gree me sight wella. The guy too get eye for where women dey. I can see peeps really taken my friendliness wit d ladies so serious, me am just catchin fun ni o, feel free to aim ur catapult at any lady u lyk, am not a barrier to anybody |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:07pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Ha! Thank u Mr Fraiser. you are welcom boss, its a free world |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:02pm On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: Chai! Treasure ko. Me dat am bigger than a mountain. No compare me with ur twinnie o for inside ur mind abi, anywayx my twinnie is not as big as a mountain, but her virtures is bigger dan everest, she is treasurable beyond measure |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:00pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: I will tell her my plans when she comes back. I wish u gud luck baba |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:37pm On Mar 13, 2016 |
shoutout to my gorgeous nd most playful padi spixytinxy, miss her so much |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:23pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Nice persons ar jst lyk wind,u never kws wats in their heart,u can only fell their presence n sincerity,don't luk around to find them,jst luk in the mirror.
Happy Sunday to you all especially to Mr president LogoDwhiz and the woman dat I would love to marry in real life Miss spixytinxy. I for throw party here yesterday night but Man City com spoil am. I have finally recovered from the shook. Next week go better. na who tell u say she b miss, just let her husband catch you, you go know say khaki no b leader |