NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:13pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS: Jesus....:oKbs468 must see this!!! no worry baba, I husband about d kurukere wey dey btw us, bur hin no fit talk, I don hold am to ransome |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:06pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS: You get am Baje... lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:03pm On Mar 10, 2016 |
wittyemi: why are you trying to pollute the holy mind of our newly anointed choir master of the most high,Haba!!! How shall you explain the process that shall make our holly choirs have a bow leg,shall you not know that Brother Fraiser shall help them increase in their sonorous voices in the holly of hollies? Our dear bro Fraiser is made of incorruptible seed. Pls master choir, sorry, choir master Fraiser; help us keep the ladies in the spirit n let the music play on.... lol... Witty help me tell her o, infact I go put som of d music play by ladies in som of d individual choir meetins on tape so dat we can b playin dem durin church service on sundays, i want congregation to feel d power of anointin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:58pm On Mar 10, 2016 |
iambibi: .... Fraih and Shammak com and c ur church ooooooo!!!!! ... .Chaaiiii * shaking head and spits on d ground**... Dis one don rottyyyyy finish ... babe why u dey call d prophet attention na, U know he is my inlaw nd I dont him in wahala, dont worry we will iron out our differnces in rehearsal dis eveni, just make sure are puntual because I will not condone lateness |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: c dis one oooo, once him tru wit choir unit na to enter ushering unit ooo lol... No koblise me o, am still in choir for now |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:51pm On Mar 10, 2016 |
MissOyin: M ere. Thanks for mentioning me. I see u missed moi. Missd ya too wao am happy u re back, av missed u lyk I want to fainted |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:48pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2: Throwing a lion in a herd of sheep. #sippingorijin beckytee kuku dey ushering unit lol... Am now a gud shelpard now o, all d sheeps are safe wit me bajebaje, u go soon dey here dia testimony for church, wait o, no tell me say na ushering beckytee dey o, upon da her angelic voice, I go see to her matter urgently, she has to b transfered com choir |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:43pm On Mar 10, 2016 |
DTOBS: Why do u have to take aproko work join paraga selling...
Oya customer dey wait for you... no dey talk to my own spixytinxy lyk dat o, Ma ba ki ese bo sokoto kan o. Where are my gallant KD buddies ABB1 nd Tope alonso, hope say no b yanrinya keep dem away sha, make dem no finish all d yarinya bfor I com o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:38pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: Hehehe, after d rehearsal for ur room dose of dem wey get straight legs go get by force bow leg because of dem d melodious song wey una go sing lol... U really got me laffin, abah na mouth person dey take sing na, no b leg, so wetin won cause d sudden kebu |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:33pm On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2: OperationdontkillourVillageGoat lol... I know say u be vegetarian |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:32pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: lol, dat y I like u, u can sabi reason wit me, na to kill villagegoat oooo, thank God say kitchen dey here, where to cook am no go b problem you know why I lyk u? U dey always dey part of my reasoning, na asun we go take am do o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:28pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: kosi wahala, catfish dey oooo bt ori malu na paraga ooooo u mean say u get cat fish? U no just dey updated, na dog fish dey do am now, mind u hope say dat gal wey dey help me massage my beard if I dey drink dey around. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:24pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: iyen Emi na, e b like say dem d witches wey dey ur village don dey drum for ur head forget da one jor, omo mi ni e lojokojo, u my babe lo n je be |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:22pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: shut up joor, wetin ologogoro like u sabi lol... I pity u just continue, den don dey help u build ur shop for hell fire, na for dia u go sell yafunyafun |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:18pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: c dis one ooooo, u no dey fear abi fear for wetin, why u won dey dull my spirit na, if u vex me I go collect u patapata for ur husband hand o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:16pm On Mar 10, 2016 |
hardie14: abeg postpone am
dem no dey catch late comer for nysc.
no leave iyawo osingi stranded days into her wedding ooo.
and ensure IV reach us here.
congrats in advance
next person. I know say na for dis kyn tin women muscle dey strong |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:13pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: no problem my customer daada o ta lenu jor omo mi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:12pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: lol, liquor yapian for ground hope say my favorite dey? U know am na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:10pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: Haaa, fraiser choir master ke, which kind song him dey teach una see u na dia make u sit down, just come church on sunday, u go dey convince to see d presentation of my ladies, u will see how awsome I am at choir mastering, infact I don dey do roaster for joint nd individual rehearsal sef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:05pm On Mar 10, 2016 |
Joseph1988:
Agba Joseph Davis Cross River State Biochemistry you are welcom bro, feel free to relate, to fyt, to yab, to lov, to appreciate nd to respect anybody, we are all one family |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:02pm On Mar 10, 2016 |
wittyemi: The number one free spirited personality in GC. Boss of life I m grateful. All way leads to madam Spixytinxy's home of liquor,bring person wey go back you go house incase u start to use head waka ooo; Ale yi ma badt gan... baba I must confess I feel so honoured wit ur complimentary adjective, u re indeed a personality to celebrate on dis august occation of ur birthday, na today I go show u say drink no dey kill botu, wa je gbese laleyi menh |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:54pm On Mar 10, 2016 |
kuchikau: ...
I am humbled by these words of yours.
I shall not forget to enlist in the armed forces of:
Her Royal Majesty, QEEN ELIZABETH XII (ENGLAND)
I really want to be like you TOO.
I admire your PHOBIA and strength.
THANKYOU
Kuchikau (Deputy President of the senate) am so much impreesed by your visions nd your determination to accompanish your missions but I must confess, with the emphasy you laid on d word phobia, I have to resort to my oxford advanced learners dictionay but I could not get a convincing nd satisfactory meaning to d word phobia as used in dis context, It would be my pleasure if u can expatiate more on dis. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:45pm On Mar 10, 2016 |
LogoDWhiz: My security dey intact..
I don't even know where it till happen.
We might jet out of the country..  tank God say I don plant my spyin chip on ur wife body wen we still dey roll, even if d video no clear, d audio is enof |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:43pm On Mar 10, 2016 |
iambibi: lolz... Abiii...... Toh... she don kuku succeed drag me and Qutyjoice, enter choir, chuk merikims for ushering and now Fraiser b d new choir master,....  yea God is wonderful, I can see dat a lot of beautiful babes trouping in to d choir now, since bro fraiser has been ordained d new choir master, my annointin always flows wen am in d company of beautiful ladies, kai church members will start enjoin gud presentantion soon wen I start d evenin rehearsal in my bedroom |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:37pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: ahn ahn, Y I tie villagegoat down, bikonu is goat not for chau ni abi dem dey use goat as pet ni lol... If person won take goat do pet sef, e go b beautiful goat not villagegoat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:32pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: wa gbayi my customer daada, one ori malu for u babe my teeth no gree me shop meat dis days o, I no know wetin do am, na fish I won dey chop now, eja tutu lo le se |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:30pm On Mar 10, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:28pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: c bad belle, jesu mi o ni gba fun eee wetin concern jesu wit d kyn market wey u dey sell, abi na satan u won talk |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:24pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: fraiser se ori e pe sha, blizzydodo warn ur oga oooo na true I dey tell u o, no dey do amebo for my wife, afterall I no dey tell ur husband d crinklecrankle wey dey go on btw us, infact I for don arrange boys make dem com scatter dat ur shop if no b d hotter dan fire luv wey I get for u. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:31pm On Mar 10, 2016 |
spixytinxy: I don tie am down, i wan use am for pepper soup lol... Abeg reserve d tongue for me |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:30pm On Mar 10, 2016 |
LogoDWhiz: Hehehe 
No be so o..we neva do anything sef..
Till dis nite na dis nyt d tin go happen? Make I sharpally go set cctv for ur room, so dat I go fit dey enjoy d action film for my house |