NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54pm On Mar 11, 2016 |
jayloms: He said a nutty boy is looking for the nutty girl you spoke about. So who d fila be  thanks baba u must be an excellent interpreter |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:52pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: ...twinnie No more boo for me o...i don go back to my single life.... because dah boo can fit too waka upandan ehnn.... Therefor i don return his ring for him bfor him gimme high B.P .... After all na engage we engage no be marriage we do hmm hmmm hmmmm... Just clearing my throat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2: u wan make i release ur throwback pic of 1998 abi. no vex me oo abeg I won see am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Mar 11, 2016 |
BlizzydoDo: na yuu sabi dat 1, fake ke! fate ni! I jus de look all of una ni 4 diz GC sef & e b like say 2 avoid heart attack here, na 4 person 2 de single o hmmm horney dont tell me u re loosing faith in me, dont allow mind poisoners to come btw us, u know my luv for u is immeasurable |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: ... Lolz,.. Bea am so sorry for the tassy wey i giv ur boo.... No vex,..buh carful o, because na new bae him don dey find.. .. As for jubrealguy, i don evn tire for his waka waka,.... No worry, time don reach wey i go fling dah his ring comot from my hand...!!! Make i kno say na single bae i be abah jubrealguy na my person o, temper justice wit mercy o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:26pm On Mar 11, 2016 |
Fraih: Fridge fa? Nothin happened to ur food flask na. Don't stay long outside o, I know its TGIF, But come home asap, got loads of gists we need to catch up with dont worry twinnie, I will be back very early tonyt latest by 3am i dont want to stay long outside, pls help me keep my fud in d flask. I can wait to hear d gist babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:22pm On Mar 11, 2016 |
merikims: abegee fraiser I don marry ooo I know say u don marry, bur d eye wey don sabi person bfor no fit talk sey hin no sabi person again, u sure say dis ur husband go fit giv u all d snake nd d monkey shadow stunt wey u dey enjoy da year, tink am well o, no worry e no go affect ur marriage |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:17pm On Mar 11, 2016 |
iambibi: ..... Olorun ma je!!!!!! lol... Woman can be jealous o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:15pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Please, Uncle Fraiser is available ooo help us help his ministry...
Thanks in advance! lol... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:12pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Imagine a man that takes pleasure in making ladies cry, is he a real man?
Imagine a man that takes pleasure in throwing shade at ladies,is he a real man?
Imagine a man that takes pleasure in calling well brought, well cultured, well structured ladies village girl, is he a real man?
Imagine a man can die because of anything "F" and in skirts/Trousers, is he a real man?
Imagine a man that takes pleasure in destroying other people's house by trying to "snatch" their wives, is he a real man?
My people ,My people; IS THIS MAN IN QUESTION "Fraiser" a real man? hmmm friend me, I can see u re really puting a lot of muscle into dis tin o, never know I can frustrate u lyk dis o, hope u never start to dey piss for body sha, oya calm down make we relate as man to man, wot defines a real man is d ability to put a woman tru an adventure in a relationship, a man who is always bent at pleasing a woman even at is own utmost expense if fake nd ladies dont value dem much, a real man must b in control, a real man must be romantic, he must b affectionate nd emotional at d same tym a real man must b nutty nd carefree ability to put all dis qualities in balance is wot defines a real man otherwise d woman bcom bored. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:54pm On Mar 11, 2016 |
[quote author=iamdynamite post=43682380][/quote]baba no b my fault o, u know I was given freely nd generously I sha give |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:17pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: hehehehe.. We have talented peeps in this city. Proud of you guys..
Don't worry, with your writing skills, you should be able to woo a girl lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:16pm On Mar 11, 2016 |
terrymason: my original chairman! I greet you. i dey greet u pass bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:11pm On Mar 11, 2016 |
mommysgirl: What are you saying sir?? wot I said is still wot am sayin o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:09pm On Mar 11, 2016 |
Chommieblaq: Heeeeekikikikikik mmmmmmhhhhheheh. Fraiser haf finish me oooo(continue crying) DTOBS u see abi, Fraiser I bin think say u be ma paddy, u come disgrace me like this babe am sorry, stop cryin ok, u know I luv u, u shudnt hav fallen for an expired song lyk dat, dat is why i tot u re a village gal, u know a beautiful bae lyk u is suppose to b classy nd trending. *drew her closer to me nd gave her a peck to clean d tears in her cheek. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:04pm On Mar 11, 2016 |
Fraih:
We had a good time strolling the city after a meal of Pounded Yam and Egusi soup. I miss my twinnie no be small. I Love You Fraiser  hmmm its only someone who has d ability to see tru d heart can say how happy i am wen my twinnie says she loves me, d extent to which I miss nd luv u is inexplicable babe, I luv u so much, hope my own pounded yam has been kept in d fridge because am still chillin in town |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:25pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: hehehe.. i sabi dat level..
But then, u will meet som1 who will make you regret your actions..
We are humans, it can only work for a short time..... pressy which action b dat? Me just dey play ni o, I b innocent o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:07pm On Mar 11, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:06pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Aa ti ko'fa ni le,ifa ti n se Merikims, LogoDwhiz, iamdynamite...you see? E just dey the guy body,anything in skirt/trouser dey give am problem. wetin concern u wit wetin dey giv me problem, leave me nd my problem alone oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:03pm On Mar 11, 2016 |
chisophia: nope it's not, have been indoor all day. as for pressy , I think what enchanted you must have gotten hold of him too.  wot is dat? No oda person has d capacity to see wot am seeing in u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:02pm On Mar 11, 2016 |
LogoDWhiz: lol..
if u do shakara and she call your bluff nko? forget dat one if she won do anyhow u burst her bubble, no tym, if u won dey polygamous u hav to b a badt, no send anybody guy. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:00pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Na the same way the snake deceived eve in the garden of eden that he is doing to all the ladies in here; o loju kokuro, lol... Guys wit zero scope just dey beef |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:58pm On Mar 11, 2016 |
terrymason: It's summer time! the weather is friendly and the trees are green! @ d far end of fraih street close to fraiser house in Golden city lies a old but lovely apple tree whose fruit are ready to be pluck, under the apple tree terrymason is seated down receiving the cool breeze that's blowing through the cities gate straight down to were his seated!. terry is been boarded from his look , he has never gotten a true love in the city, time is ticking he most present a lady before the president (LogoDWhiz) that over sees the affair of d city.... beside terry their is a golden pen inside a basket which he brought along side... the golden pen it ready to kiss d rose sheet that's is gently place on the soft ground, soon as terry was about to unleash the love quote in his heart in to writings (na so dem pour cold water 4 my head ni dat time I realize say na dream I dey)
NB: mk una nor vex for my story oh! na heat and bordom ni cux d one I dey! my guy I feel dat freestyle u too much |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:55pm On Mar 11, 2016 |
Chommieblaq: Ma head don scatter, chai u don win me finish ma Sugar. common na for which village dem brink u com from sef, I tink say u b tus.h babe ni jor, person sing song wey don fade u dey shout, pple go just dey make u laff sey u b bush gal, oya I command tus.h nd classy spirit into ur life |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:51pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite: ehen,issokay oooooooooo make i kuku bring my canopy come your side now,nothing do me,make we dey roll baba u re always welcom, notin stain u, e go make sense if we gada dey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:48pm On Mar 11, 2016 |
Abbeyunique2: PUNCHLINE my own scope don pass to dey sing upadan o, we dey manufacture am ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:46pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Babe, this guy has no good intention for any lady for this city ooo... His womanising life is a hit,back to back. Don't be deceived! now if I sue u for defamation of character den go dey talk sey I b bad person, now I hav to contact my lawyer immidiately, moyenii where are u? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:44pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: Wetin okunrin do? Hmmmmm, obinrin
LogoDwhiz, na u ooo boss! Shey I don trespass ni?
Fraiser; why you come be like this nah? ...why can't you just leave matter for martyr. for where abi I don leave am ni, me nd u don shook leg for one trouser for dis one o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:42pm On Mar 11, 2016 |
DTOBS: ...put asunder!!!
Now listen; No be me fine pass oh my pretty baby girl still you stand by me even though i make you vex….oh why why you love me like this tell me why baby why i deserve this oh aii baby baby ah…hmm hmm hmm
mo gbo pe kikan kikan ni o kan ju my baby baby no dey kanju even when your friends dey ranju (Fraiser) as we dey good dem dey mon’ ju you still respect my hustle i count on you, u no dey burst my bubble eh girl, there will be no me without you by my side how i want take survive how i want live this life now only god go fit decide na you dey burst my bololo dada….dada yea ah...
Oya take it from here baby oya where is d reference, I go report u for plagiarism, commieblaq com nd see o, hin no even fit compose new nd better lines for special woman lyk u, na old song wey don fade for ear hin dey sing for u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:38pm On Mar 11, 2016 |
Abbie25: Hello citizens of Golden city, how is preparation for camp going  Like I said before I left here for Graceland, take care of the camp before we get there oo.. Missed you guys like kilode.. Alright take care. Off to Graceland.. babe we are missing u too lyk ki lo n sele, hope u re enjoy ursef at graceland my regards to my best friend justified10 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:35pm On Mar 11, 2016 |
iamdynamite: hmmmmmmm fraiser,well done,continu oooooo lol... No tell me say u see am o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:34pm On Mar 11, 2016 |
merikims: fraiser who dey drag Bae with for this city wey no dey fear face?I know sure say d person know who you be at all. well.....let me go and sweep n cook something yummy for my hubby tubby logodwhiz and later wear that sexy gown to serve him his food.*winks no mind DTOBS o, e no just pity himsef, e go soon understand wetin I dey talk. Bur wait o, u won go wear sexy gown serve fud? Abeg no let pressy put pepper for nose o, pity hin condition o, babe can u bliv I still dey remember all dos our luv in tokyo dat yr, I no just no y ur tot no won comot my mind. |