NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:07am On Mar 10, 2016 |
where are dis beautiful babes chisophia, cindy222 nd rosalinne can sombody help me tell dem am missing dem here, I dey inside AC bur I dey feel heat because of dia absence, wot about my very own bolagabriella, somebodysMrs nd missprudence its been a while I saw dem too, my company is craving for dia absence. I cant forget our very own big mamas in d house missoyin, mschubby nd missevey,it seems dey hav forgoten us here, My regards go to my own personal person terrymason, its been awhile too. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:57am On Mar 10, 2016 |
happy birthday to my padi of eternity wittyemi, may God bless ur new age. Hope say u don make arrangy for spixytinxy shop |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:52am On Mar 10, 2016 |
Qutyjoice: O ga o....Epele ti yin......Ewo no dey go spixytinxy shop again, that babe no sure rara. wetin spixytinxy do o, dat babe sure pass sure bet o, I dey feel her lyk jamb form, mo se ti babe yen mehn, I go dey always dey on her matter |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:46am On Mar 10, 2016 |
iambibi: Good morning everyone!!! Hope we all had a blissful night? gudmorin dorlin, hw was our nyt |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:45am On Mar 10, 2016 |
iamdynamite: am sorry i used that word,just got to hyper about the whole issue. lol... Take am easy o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:12am On Mar 10, 2016 |
Chommieblaq: Hahaha hahaha hahaha abi, good morning, aw u dey. smillin... Chommie babe, am fyn jor, hw u doin its been awhile, av missed u so much here bur decide to b silent wit my thoughts so dat I wont b under fire again, I am convinced a perfect nyt nd drimx compliment ur perfect beauty |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:06am On Mar 10, 2016 |
Rukkyola: @Dtobs dat was helpful. Question: wat colour of waist pouch ar we expected 2 take along? Wil any colour suffice? Cc logodwhiz,kbs468 or 419,stainlinks or stainlink,fraih,fraiser,spixytinxy,iambibi,sc31,crobboy,dapaiks,my sent4rina et al I tink rainbow collour will do |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:04am On Mar 10, 2016 |
drjoshua2000: Earlier I informed this amazing rum of how a lady embarrassed me when I try to ask her out because she was in an NYSC batch higher than ours, though she'll pass out next month. Ladies I moved on like a man and continued my search day and night with all sense of determination and day before yesterday it paid off, a prettier lady, 24yrs old who have served and is currently working said a Big YES. To any guy or gal hustling for anything, don't give up. It's not over until you win. Help me celebrate and i'll probably throw a party soonest when we get to know ourselves. lol... Baba u too funny o, abeg na how many cows we go kill |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:01am On Mar 10, 2016 |
Rukkyola: lol! I slept well.my nyt was beautiful yea babe gud to hear dat, hope I made ur drimx as usual |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:59am On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2: Turn down for what! ama turn up pa. But the issue now nah iyalaje that snitches on us dont worry about spixytinxy, uno she nd I understand oursefs wella, I go settle scores wit her |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54am On Mar 10, 2016 |
Qutyjoice: Brother leave that n face yur wife jawie. hmmm beautiful sis Its only my wife dat can tell u how much I luv nd care for her, I adore my wife lyk an angle, I worship her lyk goddess nd I value her lyk diamond, but my life wil not b complete if its only me nd my wife, u know a complete man must leave a complete lyf, dia shud b tym to socialise wit friends too, I cant afford not to live my life to d fullest babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:56am On Mar 10, 2016 |
dejiconde: Oga fraiser u no dey sleep abi u b kerosene baba I don sleep bfor 10pm yesterday o, I no dey take my sleep joke o, I just wake up dis morni com see say pages don full ground dont even know wia to start from sef, gudmorni, hw ur nyt padi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53am On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2: Gbayi padie you gallant baba, I won organise small turnup for spixytinxy shop dis nyt nd I don make arrangement for babes, shey u go show abi u too don turn wife imposed born again, am very sure eaglevision go dey dia, da one na confirm sure boi, a correct man suppose sabi hw e go take balance marriage wit social gathering wit padis u know |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:47am On Mar 10, 2016 |
Rukkyola: u go knw buk b dat o.so u sef folo read edet live in calaba.hu tel u say u no go teach upandan? Bera go start to dey read.i fit borrow u my textbooks,i get queen primier too. me sef no know say na dis my generation u go sku o, I tink say na dat period wen dem dey read alawiye u go sku, u know u b ancient woman na, if nysc lyk dos pikin make dem no put me for sec sku o, my own girls abduction go pass bokoharam own btw gudmorni hw ur nyt |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:32am On Mar 10, 2016 |
boboLIL: So una still de act dis nollywood movie fr here.. Okay lol... Actor don plenty o, nd d funniest tin b say almost everybody acting d same role loveydovey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:21am On Mar 10, 2016 |
Ellanaire: I know right  ehya tank God you know |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:18am On Mar 10, 2016 |
boboLIL: This is my story....
I was sick.( I'm aalryt now)...in my sick bed,, one of my nephews( the one wey fall frm 3-storey building and survive) dipped my swt and sexy phone in a bucket full of warm water that I wanted to use and bath...I didn't know how long my sexy phone has bin in that water... When I finally decided to bath ,,, mehn I was shocked seeing my sexy phone in that water swimming freely....I asked the lil boy who did dis... He proudly said 'uncle I'm the one'. I wish I had strength dah time ' I for carry am troway frm our flat mk I see how he go take survive dis one' lols....I felt bad. I decided to subscribe my other phone since the other one has spoilt just to keep carrying people of God along...after subscription., My stup1d best friend logged in here and insulted somebody's religion with my acc which violated one of nairaland's rules and in the process I got boring one week ban... I'm glad it has expired... I'm here now, right now...lol....I keep visiting dis thread as a visitor... it was really painful mehn... I can't wish you that... Saw y'all mentions... Greet every soul in here from head to tail...young and old.... Missed y'all for real..
This is my story.... you are welcom back bro, tank God ur health is retored |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:10am On Mar 10, 2016 |
BlizzydoDo: no yuu are not, not after everytin Fraiser said. Neva d less I'll b here jez observing yuu guys oooo make una continuu wao wot a virtuous woman u re, I dont need to carry microphone or loud speaker bfor d whole world know am married to d best nd virtuous woman God has ever created, a woman dat is not filled wit jealousy, a woman dat does not crave for inordinate attention, a woman who knows how to make her husband happy at d right tym, you re not lyk oda women in GC who tear dia husband cloth on d street just because of seein dem wit oda women not mindin if she is business partner or relatives, inruders tryin to poison ur here wit aproko, bur u refuse to be distracted from ur luv, I just hope iambibi can learn from u, you re indeed a symbol of emulation for oda women. Now I tink SC31, spixytinxy nd odas will stop doin aproko to my wife. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:43am On Mar 10, 2016 |
Abbeyunique2: lol. it's the uefa champions league. all other talk nah later thing baba I gbadun u jor, na u b real MAN |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:11am On Mar 10, 2016 |
kuchikau: ....same here. Thanks u re welcom bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:09pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: ... E dey pain u?  wetin u better let make I no put am for ur body make u too no go vex sleep o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:02pm On Mar 09, 2016 |
Rukkyola: i pity al ov us.by d tym doz coconut head students start bombarding us wit questions na dat tym una go realise d value of dis precious wey una sopoz u use dey read but una dey waste 4 nairaland.if person ask una question wey una no fit ansa during service,real OYO go b una case! Make i go cari my ali and simbi textbook dey read. na who tell u say I won follow una dey teach upandan. no b only ali nd simbi, na edet live in calaba |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:59pm On Mar 09, 2016 |
DTOBS: Where is my chommieblaq Please if anybody see her around,tell her am not going to eat nor sleep until she comes back home!!! better hunger never waya ur stomach ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:58pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy: alakoba ni e oooo. God forbid u dey dia dey wyn ursef, I know wetin i go do |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:57pm On Mar 09, 2016 |
Rukkyola: pi tcho so.u don kolo b dat.i no knw d meaning ov dat 1.araso! u sef don pemen, shebi u dey form korean ni |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:55pm On Mar 09, 2016 |
spixytinxy: fraiser se u well so, which style abeg oooooo, oya c ur paraga, no worry abt moni na free lol... dat our snake nd d monkey shadow na, u won dey deny me again, owke u dey fear for ur husband abi, dont worry he's aware already |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:51pm On Mar 09, 2016 |
DTOBS: Ale ke...God forbid, when am not Fraiser!!! only a man wit gud managerial skills is capable of doin dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:14pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: jubreal plz jst leav me alone........ U kno am still angry with u.. *walks away* abah wetin nw, which one b papus sef, anyway na my guy cause am sha, wen da one too go dey behave lyk person wey never see woman bfor |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Mar 09, 2016 |
jubrealguy: just sharraaap and gerarahia.........u think say i fit countbd number of times wey i waka go madam spixytinxy shop alone....in d days of blizzydodo but dat one no b issue now **whispering** u supoz understand na, d babe sef neva gbori duro mak she gbori duro first, u sabi me na....o mo mi daadaa padi forget dat one, no dey act lyk say if u don lose one woman, e don finish for u b dat, she go dey take u for granted, jara e nw, ki lo n se e, u b sure boi na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:01pm On Mar 09, 2016 |
iambibi: him no dey do paraga again, abi na by force!!! Shey because u no get bae wey go change u, u wan begin dey vex for jubreal ni?.... Oya its ok...... Dnt say dat again o I see dis I laff, change ko, changer ni, If I marry all d church sisters for dis city, den no fit change my ways, I cant afford to leave a second of dull moment, under d disguise of marriage, me na die-in-d-wool turn up guy, I no get tym for longtin, I leave my lyf to d fullest babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:53pm On Mar 09, 2016 |
Shammak: Fraih baby mi, mo miss e like "insert simcard" Gbasibe 
Gbogbo PCMs ninu building, kilon pop.. How Una dey
cc IgravweIG, justified10, Fraiser, abbeyunique2, merikims, LogoDWhiz, fash23, kbs468, Oyehomie, qutyjoyce, rukkyola, iambibi, hardie14, village goat, kuchikau, blizzydoDo, katerime7, harmony22, missoyin, bolagabriella, stephano100, slazzyK, jubrealguy, bobolil, spicytinxy, somebodysmrs, Dtobs et al., 2016 datz my correct inlaw of all tym, Baba I don miss u tire, hw was d prayer mountain? U re welcom bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Mar 09, 2016 |
LogoDWhiz: Geekchic16..
Good evening dear..
It will be my pleasure if you could reply my comment and let's get to know you..
I like your name too..
I want to be a geek like dem kbs..fraiser..abbeyuniqe..jubrealguy..crobboy..jayloms..dtobs.wittyemi..oyehomie and many more of this city.. pressy I see u o, I tink say na d files wey boku for ur table u suppose dey treat now bur na diff duty post I dey see u |