NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:17pm On Feb 22, 2016 |
giftiebrown: so na fake news wey fit gv u heart attack u prefer to dey see... no mind am jare, make hin dey see am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:15pm On Feb 22, 2016 |
tobikay01: Na somtin lyk dis person wan dey c fr ds thread fa.... how many of sometin lyk dis u don post for this thread fa?... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:33pm On Feb 22, 2016 |
LogoDWhiz: Chai!
I've missed this house!
Blame it on my phone. It has being misbehaving lately.
How are you all doing?  pressy I dey hail o, hw ur syd? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:30pm On Feb 22, 2016 |
jubrealguy: my brother...... Which way forward for this country sef d only way forward na to dey pray for dis country o, I no bliv in any leader |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:26pm On Feb 22, 2016 |
obajemj: Eeeeeeeeyah, I smell jealousy here,u for talk say u need babe for this city,I for find one for u nw,wetin dm dae use Bello do for Ilorin,anywaiz ur observation has bn noted and d appropriate authority will see to that,enjoy ya stay *hands u emu oguro* guy am not surprise because your signature show imagine you join us January and look at the number of F you are following Miriam19 ( f), PinkBarbie ( f), SomebodysMrs ( f), oluwafirefunmi (f ), Varbie ( f), Magymagz( f), Moyenii (f ), harbeeordun31 (f ), rosalieene (f ), mistyebby( f), missprudence( f), MissOyin (f ), Fraih ( f), Abbie25 (f ), MissEvey ( f), LauraNicky ( f), CandiceJay (f ), SexySapphire (f ), Hmmmm I respect you my guy anyway am waiting for you to connect me as you say but no jealousy here feel free nothing do you bros u dey monitor d guy o, u b CID? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:05pm On Feb 22, 2016 |
nathoneal: Very true... Christianity detest gambling
Proverbs 28:22 - He that hasteth to be rich [hath] an evil eye, and considereth not that poverty shall come upon him. also in Matthew 6:24 - No man can serve two masters: for either he will hate the one, and love the other; or else he will hold to the one, and despise the other. Ye cannot serve God and mammon.
Good Evening... uhh!! uhh!! ride on pastor!! Bur wait o bfor u ride on, na who come hasteth to b poor? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:59pm On Feb 22, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:59pm On Feb 21, 2016 |
BlizzydoDo: my dear, diz husband Fraiser wey I marry no b here ooo, him fit give mi high BP u know av told u several tym dat u shud disregard all dis rumor wey dem dey tell u, den no lyk u o, den won make ur home scatter so dat dem go take ova. pls dont giv dem d chance u know hw much i luv u. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:52pm On Feb 21, 2016 |
hardie14: abi ur wife no go see am ni. blizzydodo come read wetin ur husbu fraiser write ooo. if kbs468 like make he marry 10. make he sha no do selection reach my side. u sha won make sure say make my wife vex leave me so dat u go take over abi. I know she is very wise, she no go take am serious as she don know ur motiff |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:49pm On Feb 21, 2016 |
hardie14: e don enter ooo. so no think am. ko jo rara dat is an abomination |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:48pm On Feb 21, 2016 |
boboLIL: lolss,,, u no de around end naw,,, I for bottle u wela....thank u. Thank u... I trust u bro, u gallant |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:44pm On Feb 21, 2016 |
SC31: Now you no understand abi,no worry na by the time I don report to your wife finish na im you go understand......BTW where fraih? wetin i do wey u won report to my na, oh abi u won tell am say I dey very faithful wit her abi.. nice one. meanwhile fraih has gone to visit one of our uncle in d neighborin city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:37pm On Feb 21, 2016 |
Hernyolar: is Cul out I've been busy so I've not been following the thread...I've only printed my green card I was reffering to d unofficial cul we printed d oda tym |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:33pm On Feb 21, 2016 |
Oyehomie: U kno av neva seen a gal so deep in foptball games like katerine7...she is soo serious...i wonder wat kinda field ur home will be...Chelsea babe.. lol |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:27pm On Feb 21, 2016 |
Shammak: It's verbal i guess
cc bobolil correct man no dey do verbal betting o, u gaz put somtin so dat d bet go dey interestin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:05pm On Feb 21, 2016 |
CROBBOY: Hey brother, Happy Sunday.
Your printing of CUL is it a recent activity? same to u bro, na dat illegal cul i dey talk o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:56pm On Feb 21, 2016 |
IghravweIG: How much u take print ur coloured Green card? lol.. d normally i take register for d cafe cover everytin o, 1K |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:44pm On Feb 21, 2016 |
boboLIL: no mind am,,they all inherit dis boasting trait from mourinho,, tell am mk e predict everton and psg match... I will bet 10k to his 5k...regards the prediction lol
Meanwhile I won 15k today.... bobolil my gud friend hw far u, e b lyk say I dey hear u mention one 15k, congrats! Wia we dey block? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:39pm On Feb 21, 2016 |
SC31: Den den den,I wi tell for you wetin b dat, I no understand o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:19pm On Feb 21, 2016 |
BlizzydoDo: hmmmmmmmmmmmmmm! my babe hw u doin, I hope u so much enjoy ur day, pls dont mind him o, he intentionally mention u dia to implicate, enemies tryin to cause wahala in our hom again, he never knew our home is now intruder proof |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02pm On Feb 21, 2016 |
jubrealguy: this kind toy wey Buhari just give Fashola........ehn! I no just understand how long e go take before d man outgrow the toy....... How every every na baba I no know say u sef go talk am o, d tin don worst more, na d third day b dis wey we don see wetin dem dey call lyt for my area, even if den go bring am sef, e no dey pass 30 minutes out of 24hrs |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:57pm On Feb 21, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:56pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2: U knw we must accord them some respect. she want me to play with the kids just for today ok o I don hear u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:54pm On Feb 21, 2016 |
katerine7: where them dey, oya na, we are mouthed
cc
kbs468 dis ogogoro really work for una today o, congrats |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision: Eeeeeeeeyah, I smell jealousy here,u for talk say u need babe for this city,I for find one for u nw,wetin dm dae use Bello do for Ilorin,anywaiz ur observation has bn noted and d appropriate authority will see to that,enjoy ya stay *hands u emu oguro* gbayi jor padimi, I no say u no dey carry last for dat kyn make sense reply |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:37pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2: Oya let's go there. but the blues are struggling with this young citizens squad. one would tot blues would be leading by 3 goals margin now u funny o, hw den won take play dat kyn tin nw after d players eyes don lerry wit sepe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision: To ri olorun,y u always on my case nw,I collect ya wife ni?bros na by force I say I no do nw biko. lol... I won help ur mata free of charge now u dey do shakara, wen e happen again, u go dey seek my advice wit money I no go answer u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:31pm On Feb 21, 2016 |
IghravweIG: Lol. U don print ur Green Card. yes o, I don print am o, print cul join, nysc sef don send cun to my phone dos guys just dey giv me vip treatment |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:24pm On Feb 21, 2016 |
Shammak: *enters thread with face covered
Retrieves my goal
*walks out lol... Nawa o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:24pm On Feb 21, 2016 |
Shammak: *enters thread with face covered
Retrieves my goal
*walks out lol... Nawa o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:22pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision: My! Oh! My! I knw u've got me baby,nd I'm gonna tell d whole world abt us,any1 wu cares to listen will listen,anybody wey wan hate,we imprison them dear. oya dey talk am I won listen |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:20pm On Feb 21, 2016 |
habib55: Pls i really need una help...a married female friend of mine made a mistake during registration instead of married d cafe attendant selected single,pls d dar anytin that can be done 2 reverse dz.tnx I tink she can only redeploy after camp, no correction can b made online after submission |