NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:49pm On Feb 24, 2016 |
Brimmie: Nne, I'm good.. I can see you enjoying yourself fa. You still neva answer my question.. Shey "Jibowu" ni e ni? Na code o!  she no b jibowu o, na jadesola she b |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:40pm On Feb 24, 2016 |
Brimmie: This Thread is Officially a Flirting Zone. SMH!
Abbeyunique2 Okonta99 callMeAlpha adusco nathoneal Kbs468 Fraiser Fraih etc.. All of una nor serious o!  bros dis is golden city, a norma human society nd as u know in any human society all activities go togeda simultaneously be it politics, marriage, sports, business as well as NYSC RELATED MATTERS wish take d lead here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:31pm On Feb 24, 2016 |
Kbs468: No na the first time wey I compile them na him I typed dem one by one. After dat time na addition I dey do to d existing one wey I saved.
But I dey remember the regular monikers wey I dey mention for fewer mentions ni oo. Na if I wan mention everybody na him I dey go to the saved page, highlight it and copy den paste. But again, I go don go through the pages here in Golden City to write down d newer monikers and then begin to update the list by typing all d hand written monikers.
Although since mid January, I never update am except today wey I added like 3 wey just post b4 my post No wonder you ask d question sef because as I dey explain sef, I kon dey remember d stress then  baba u try o, ur position fit u welwel |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:25pm On Feb 24, 2016 |
missprudence: thia Yoruba heavy for me Na... Oga trans ehya sowie about dat, wot I wrote dia is just simple greetins o, d trans is *you are welcome, hope u came in peace* d key word are: kaabo - welcome, alaafia - peace |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:18pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2: HA. *shouting "fraih, shammak, hardie14.. fraiser need deliverance o. no be ojulasan be this o. won ti get paddy mi hmmm ore u no fit understand as u neva experience tru luv bfor. If u talk say u luv ur wife nd pple no dey tell u say she don use juju for u, my friend no b real luv u get o. Mumuliasis is one of d syptoms of true love o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:06pm On Feb 24, 2016 |
Fraih:
Sí, Que está fluyendo por igual vamos a mantenerlo rodando 
my twinnie hope no b say u nd pressy dey plan to go sell us for market sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:03pm On Feb 24, 2016 |
missprudence: fraiser.. . Mr Yoruba lecturer... how u dey my student am fyn o, tank u for d word lecturer wey u use for dia, atleast pple no go dey pokenose for our matter again, den go don know say everytin btw us na lecturer nd student relationship. Pele kaabo se alaafia ni o de? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:59pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2: sorry, just looking out for my paddy fraiser cos i knw he can't handle heartbreak heart brake? Olorun maje, me nd my wife don sign for better for best o, ekuro ni alabaku ewa. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:57pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2: Chai won ti get paddy mi If na my wife get me I pray make she dey get me dey go o, dat my mumu botin wey dey her hand make she dey press am any how, her love don dey kill me lyk beer. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:54pm On Feb 24, 2016 |
spixytinxy: Finally d ban don expire, na wa ooooo. Una good evening oooooo you are welcome o hw was ur jorney bur why u come close shop(madam spixytinxy aka iyalaje paraga joint) u suppose don find sales gal put for dia wey go dey handle market wen u go exile lyk dis, paraga don dey hungry bois for city since yesterday den no see place drink. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:47pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola: so u can fit 2 open ur mouth 2 talk like dat lol... Hw I talk o, nd hw I dey talk bfor bur wait o shey no b say dos plasmodium wey take ur body do bedroom don comot sha, dis one wey ur mouth don sharp lyk blade so |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:42pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola: b4 i talk make i ist ask u ur course of study? dont b surprised if I tell u dat I studied malariology, a new generational course |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:01pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2: ok. if u say so. hope say u neva chop efo riro sha how I go get wife wey she no go dey cook efo riro for me? na my best soup b dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:36pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2: There is always an element of truth in every rumour. dis is a cooked rumour, no truth deh dia |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:33pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz: Fraiser badoo. I see you my nigga.  pressy I dey see u pass o, hw ur day dey go? bur wait o, na dat badoo me no understand, because am a church broda o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:28pm On Feb 24, 2016 |
Fraih: Haaaaa twinnie, Who dey give you this bobo? Dont believe all you hear about your wife. You hear say I approach my hubby shammak as dem dey call him fake prophet? Me just dey look dem. You should trust BlizzydoDo, even me trust her, I dey watch her back for Graceland. alryt twinnie, your encouragement alway find its way into my bone marrow. U are d best sis ever. I trust my wife so much |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:23pm On Feb 24, 2016 |
BlizzydoDo: oga hu don collect mi 4 Graceland? hmmm babe don mind him ok, u know he's my friend we will get to solve dat within ourselves |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Fraiser(m): 4:09pm On Feb 24, 2016 |
BlizzydoDo: haba! take t easy on mi o, I'm innocent fa...na justified10 plan b diz oo I trust u my babe, nobody wil set u up ok? because I wil neva bliv dem, I will neva doubt ur faithfulness |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:00pm On Feb 24, 2016 |
BlizzydoDo: Wetin I do na  justified10 tell me say u don almost follow anoda man go for graceland bur I no bliv am sha, na d reason wey make talk say I go hear from u b dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:45pm On Feb 24, 2016 |
Qutyjoice: I'm Joy, finished from Ajayi Crowther university......New here and I'm happy to be here......Cheers all you are weliweli come, hope d plane dat carried u from nigeria to dis city didnt run into potholes |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:42pm On Feb 24, 2016 |
Fraih: Fraiser dear, I see you
Gracias
i see u too dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:37pm On Feb 24, 2016 |
Abbeyunique2: lol fraiser, Iya alaje oniparaga got me laughing. ** i dey gallant as long as it is a non alcoholic whiskey no wahala we gada dey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Fraiser(m): 3:34pm On Feb 24, 2016 |
kapable75: woooh really! Then i think we have a common "issue". That is the embolded broda we can neva hav a common issue, try solve ur issue within ursef. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:29pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola: i laff! Na 4 ur fud i go ist lay egg no wori if u lay am ontop my fud no wahala in as much u no lay am on my body *she no know say d tin wey dey cause malaria no fit survive ontop fud* |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:23pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola: jesus! Na hu b gbewudani? Beta no allow me do juju wey go turn u 2 gbewudani.wea dchiefpriest abi chiefololade? u no fit turn me to gbewudani o I no b ur husband nd I trust blizzydoDo say she no go turn me to gbewudami because she no dey luk outside |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Fraiser(m): 3:14pm On Feb 24, 2016 |
kapable75: hello sir! I heard u shouting at the top of ur voice. I hope there's no problem bros I no get issue wit u o, na my wife blizzydoDo I dey follow talk. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:08pm On Feb 24, 2016 |
Sent4rina: you dey envy awa luv abi.
Buh wait o, she(rukkyola) say she no want u abi na byforce. Nawa 4u o my friend! me sef no want am o, abi how I go dey want my friends wife, I no b person lyk dat na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:06pm On Feb 24, 2016 |
justified10: lol..blizzy wey dem don collect finish for Graceland..u no know anything hmm my gud friend na tru u talk o, I don see am for mysef, tanks for d info bur I still no won blive am until I hear her own side of d story cc blizzydoDo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Fraiser(m): 3:00pm On Feb 24, 2016 |
BlizzydoDo: ma nite was fine, datz cool hmmm so d info wey I hear say den don almost collect u for my hand for graceland na true. This is second heartbrake from u o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:35pm On Feb 24, 2016 |
Where are dis beautiful babes bolagabriella, missprudence, merikims nd somebodysMrs d church gal, somebody should help me tell dem am missing dem here. Its been awhile I saw my inlaw shammak too, why is d official assignment taking him so much. What about spixytinxy I hear say she dey nairaland prison yesterday, hope dem don free am. I hope rukkyola has gotten better from d malaria wey dey follow am shook leg for inside one trouser, if she never get better make I go giv am home treatment. If anybody help me see sent4rina make hin tell am say I dey greet am o. Abbeyunique2 wia u dey? Shapally com make we com cancle dis botus wey dey here. Make terrymason try leave dat site wia hin dey carry headpan com rest small. Shout out to missoyin d horney gal, missevey nd msschubby dia brake lyt don dim for here. Shoutout to my G wit eaglevision bur neva see wife for dis city oh sorry e b lyk say e don dey prepare for marriage sef, make I no forget justified10 nd jubrealguy, I dey hail una o. Make I quickly doff my cap to pressy LogoDwhiz nd kbs468 una weldone o. Enh enh make I com sitdan wit confidence lyk obama greet my twinnie fraih nd my one nd only angel blizzydoDo, both of u are d best. Oya make I go chill small for madam spixytinxy aka iyalaje paraga joint |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:04pm On Feb 24, 2016 |
justified10: hmmmmm...fraiser,ok..kontinu. God we c us. padi mi wetin I do again o, u know if blizzydoDo my God sent wife see dis one, she go miss interprete am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:51pm On Feb 24, 2016 |
Oyehomie: ......,When I was in primary school, I never knew the Nigerian national anthem was in English language. Back then, it used to be like: Araiz oh compamshown Najeriya skolobey Tusa awa fadaslan witlo an sley anfe Dale bo of awahirosfa Shaleba vi inveh Tusa tusa awa mayt Worle shobon in frido Pisan yuniti" Hehehe, don't laugh at me, I know u also sang it like that. I thank God for what I am today How many sang it like this too?...... Don't yab me o lol... Na e b say u dey sing am in ijaw or urhobo accent |