Fraiser's Posts
Nairaland Forum › Fraiser's Profile › Fraiser's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 179 pages)
tjmc:you dont need to pay d 3K if u want to collect d callup letter in sku bur mind u its only callup letter u will get in sku but not green card. Green card is only for dos dat paid |
Aleora:lol... Alovera... ohh!! Sorry Aleora I no dey scope u o, I don decide say I no go scope any woman again as I don promise my blizzydoDo say I go dey sincere. I just lyk ur name ni nd I no go mind givin dat name to my first child. Bur still on still we can still b partners in progress sha. |
Rukkyola:abeg carry ur mosquito belle comot dis city kiakia, no com dey lay mosquito like egg for here, we say no to malaria. Bur if d malaria no gree leave u, u fit com reason wit me make I giv u treatment |
Rukkyola:how malaria no go help u manage ur body wen ur gbewudani husband sent4rina no fit manage u well |
Rukkyola:yes o, na hin make me love am o, na club wife u won make I marry? Cc blizzydoDo |
doublezero7:bros! Na girls sku u dey? Abeg take am easy for dia o |
merikims:so u fit call logoDwhiz dearie because u won collect somtin abi, women nd all dis una gimmicks ehn |
my people for golden city hw una dey, I greet una o, hmm I hear one news yesterday, d news do me surprise o, I open mouth I no fit close am, flies sef don dey nearly enter my mouth. I hear say JSS2 student giv female corp member belle for osun state, I never hear da kyn tin bfor o, which kyn abuse we go call da one, shey na child abuse or adult abuse. wetin surprise me pass b say i no know say jss2 pikin somtin fit giv woman belle. my advice for all female pcm for dis city b say make una dey vigilant if una don reach ppa, dos sec sku bois no dey smile o |
LogoDWhiz:tanks baba, mo appreciate |
LogoDWhiz:nd me too olofinbm@gmail.com |
SC31:congrats in advance on ur convo |
Sent4rina:ok I don hear sit down for dia |
Sent4rina:abah y u go talk sey I no dey ask of u na, u no dey chek ur mentions? Me na ur real G nw hw I no go ask of u, even though d luv wey u get for me no reach d ground of ur heart. Make dem carry me go adamawa because of sey I resemble civilian JTF abi |
Rukkyola:pls pls pls pls nd pls I can take anytin from u bur i no go open my eye make i dey luk u make u dey talk to MY WOMAN lyk dat. No no no I dont take such *in british accent* pls talk to her wit respect ok... She is an house wife |
SC31:SC31 dear awayu, hw was ur days? Why hav u gotted ur eyes on me? Wot did I did? Is it because I neva fall as u dey giv me eyes? You know am a married man nd u ar a married woman, it wil b a very very bad tin to dey do dat kyn somtin. Pls tink over it ok |
BlizzydoDo:datz my angel |
Rukkyola:no just try get my tym, u know say I get ur size for hand, I go giv u shap shap |
Rukkyola:your luv ke? Wait o una neva fyt, una still dey togeda?, dis my friend try o, hw person go dey live wit woman wey carry anoda man belle |
Rukkyola:na who b dis! Na who b dis! *Ah ah my eyes still clear nw, aneva drink pass 4 botus today* na pregnant woman b dis na, dis gal don carry babalawo belle enter dis city again. |
jubrealguy:lol... |
justified10:nd na true u talk o, abeg shapally go do am may b I go fit use ur influence as my pasi get som contract bfor baba find out, make I don get better money bfor hin find out so dat I go fit dey buy Mr bigs, suya nd kilichi com giv u for kirikiri |
justified10:just let baba catch u, u hav gone!!!? |
topealonso:ohhh datz awsome, we get to catch up in camp, KD wil definitely favour us |
drjoshua2000:you no get pet make u take am wit u? If u know fit go alone |
justified10:u need to take patience jonathan as ur sugar mummy b dat o may b u go fit get patience because of dat |
spixytinxy:why e come b say na only garage u sabi? U don do agbero bfor? |
justified10: |
justified10:why u go dey interrupt for dis kyn critical tym na, me wey I dey one corner dey learn u tink say I no sabi wetin I dey do ni? As I dey here I dey wit jotter nd biro dey put all d scope down, may b I go fit use dem for aleora, oh oh sorry I don marry |
spixytinxy:hw u go take sabi buk, no b wen teacher dey teach for class u go put ur head under table dey rub powder for face. Na only oge u sabi do |
spixytinxy:lol... Na d paraga wey I dey drink dey giv me ispirixu o, abi u know see hw everytin I dey talk dey sense make ni? Dont worry go soon open one paraga joint in dis city in ur name ''madam spixytinxy aka iyalaje paraga joint'' na dia bois go dey chillax for eveni |
rafael122:no wahala u can come wit dem nd pls try pack all d goats in ur street join dem, make u come turn camp to zoo |
habib55:I hav to develop dis luv for KD since I hav been posted dia in my unofficial CUL, though I greatly desire to serve in lagos nd I tried to influence it, but my source in nysc told me dat dia is notin he can do about it again nd I must report in camp in d state I saw in d CUL because dat is wia I wil see eventually wen nysc decide to officially giv us d link, because we hav been deployed already, he said d only option left for me is to redeploy after camp. If dat shud b d case, u know wen d best is not available u hav to make d best use of d available dat is why i hav to develop dis unalloyed luv for KD so dat I can hav a fulfiled service yr over dia. Meanwhile tanks for d info u gave me, I will definitely work on dat because I cant afford to live in an unsocial or too religious environment. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 139 140 141 142 143 144 145 146 147 (of 179 pages)

ekasan gbogbo ile o.......that's how glo have been doing me strong thing since yesterday