₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,148 members, 8,420,559 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 01:30 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:31pm On May 10, 2016
Lvlink:
Ah! Honey I no do anything with them ooo

*Even that one wey get small jingolo, that one wey them dey call fraiser abi na freezer, e dey beg me since make we DO small but I no gree oooo
sup babe u get it wrong dia... I don beg babe for it bur dey beg me to give dem... Just a tryer babe nd u make my bedroom ur PPA
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:26pm On May 10, 2016
okitaiji:
abeg abeg no shout abishaddy name for here oo *whisper to ur ear.. u kno sey travel travel she d do, she even dey syria now dey carry bullet for army so let me enjoy myself small nah* Ahhh baby abishaddy are u back from ur journey? ok go inside i'm comin to meet u soon
so u get my for dis city nd u dey chop dis kyn life, enh enh I don get u b dat, if na me now u go don cast me reach everywia for NL even seu.n sef go don hear... God don catch u...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:22pm On May 10, 2016
okitaiji:
no com abeg till wen CUL ready, make fraiser no hear abt my enjoymnt if not na sand sand he put inside am
abi I never hear ni? Infact i don set to take over d bae from u now, u tink sey na only u sabi enjoy... Mo ma gba babe yen lowo e
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:18pm On May 10, 2016
Lvlink:
I'm still waiting ooo
alryt babe, no quams, u will get to see it wen all d villagers are asleep, I want only ur nyt to see it... So wots up, hw ur day babe?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:15pm On May 10, 2016
SMartins1:
fight ke, me no feet fight you nah... you no just regard me for this city. allow my baby be.




Cc: Lvlnk
Fraiser
lol... No b my fault na, ur babe suogal is willin to go for d best ni o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:52pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:
Go watch Spartacus 4 sitting room joor
spartacus no fit do am jor, make hin go watch pirate, bur wait o, notin dey sweet dan to dey watch live match o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:48pm On May 10, 2016
giftiebrown:
no vex, i dey cum ur aux wit my futa goons. ..No b only okitaiji lyk betta tin

cc. Fraiser nd ayGodsdelight
baba u sure sey dat babe go fit survive my own tin alone talkless of takin anoda two join am... I know wetin I dey talk o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:46pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:
Abegi, na p***y I gat not gun nor knife
lol... Na dat tin wey u get gangan fit do am o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:42pm On May 10, 2016
marvluv:
I trust u too jare, alaye mi to badden gan.....
datz my gal...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:41pm On May 10, 2016
kestare:
And them ladies for her dey hide levels frm men. E nor gel o.

Buh.... #may21 and we will see better levels.
naso baba.. May 21 all d way
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:16pm On May 10, 2016
okitaiji:
we are d witness dey want am... shey u kno say na me b d spokeman of d village
witness is not allowed...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:12pm On May 10, 2016
kestare:
Men I dey cold on code here o.
d cold dey here too o, bois just dey catch cold since
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:10pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:
No worry, d whole village sabi judge too nah
babe judge is not required in wot lvlink nd I are discussin o, we will b d judge of each other
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:09pm On May 10, 2016
marvluv:
infact make u take ogidiga, koboko, agbara, kerewa, wafeku laleyi & co join...no lele..me seff dey there for u..no shaking
yea my babe yaf spoken... Dont worry dear, I will giv it to u just as u wish... Ur satisfaction is my own pleasure babe...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:06pm On May 10, 2016
okitaiji:
fraiser abeg show her here we d villagers wil b the witness to d show
baba we dont witness, we re not talkin about tinx wey require d presence of witness or judge, she nd I will b d witness nd judge of each oda
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:01pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:
Rest ke? No rest until we finish dis journey of pleasure. U can av all da rest u want after we land 4RM planet 100. *quickly grabs a bowl of cold chocolate nd smears it all over ur body* licks nd tickle ur earbuds****hmmmmm tastes yummy ***whispers in ur ear*u taste so gud nd ur bud feels so soft nd tender* nipped ur lips nd run my tongue over*** so glad 2 hear u moan.....sounds melodious 2 ma ear nd I feel lik doing sum dirty tinz 2 u........
am enjoying dis, oya kwantiniu...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:58pm On May 10, 2016
SMartins1:
What's that suppose to mean! are you saying my lady is lying or I'm not good for her... Elder Fraiser be careful
lol.. E never reach to fyt na, na just question I ask na
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:56pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:
Shebi na ma eye..u just no worry....no harms in judging is dier?
lol... U don forget sey no only u dey dis village?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:54pm On May 10, 2016
giftiebrown:
Mato na my guy....haha Jude d tallest, na my guy too
lol... Na dlcf u dey go ba? Or na abk u dey stay?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:23pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:
Nope...its OK 4 us 2 see it too so as 2 b d best judge of it
lol... You won see wetin go give u hypermetropia nd incurable apolo...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:05pm On May 10, 2016
Honeybash where is uuuuuuuuuuuuuuuu?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:03pm On May 10, 2016
Lvlink:
can I see it?





Just to be convinced!
ohhh datx cul, are u sure u gat d liver to wait wen u see it besides its u dat want to see it not all d vilagers, so it will not b kul if dey see wot dey dont want to see...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:00pm On May 10, 2016
suogal:
lolz yes o, drinking hot pepper soup in this cold weather. come and join me pls as I don't know where ray4000 went to
ohhh babe am comin over... Just give me few minute to dressup, babe stop callin ray wen am wit u, every tin u need to get warm nd smile is fully embedded in me... Just wait for me babe
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:46pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:
I concur ooo.
Actually, I consulted dos Gods nd d oracle say dem talk say mk I no open my mouth talk. Who am I 2 disobey d godshuh
lol... Notin do u babe
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:44pm On May 10, 2016
Lvlink:
SMartins1 seems to be doing a gr8 though!
are u sure he is up to d task? Or u still want to giv it a tryer?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:43pm On May 10, 2016
suogal:
my night was cool, it rained heavily early in the morning which made it quite enjoyable. can I start calling you "Fraiser Mr niceguy"?
ohhh datx great, it was raining here too, we hav a clement weather today unlike bfor wen heat is usually @ rampage.. Yea u can call me dat... I hope u get to know hw nice i am as tym goes on..
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:37pm On May 10, 2016
suogal:
good morning virtuous woman and the noble men in this village. i trust you all had a lovely night rest. special greetings to precious91,fraiser, villagegoat,okitaiji, my ray4000 and all my lovely sisters and to everyone who has put a smile on my face.may you always have reasons to smile. Do have a lovely day.
ohhh datx her suogal my sugar, where have u been, I av missed u lyk miss eliot, hope ur day has been great... Enjoy ur day dear
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:33pm On May 10, 2016
okitaiji:
fraiser abeg call me wen u will go der because na threes**o lvlink d like pass
lol... Make I hear from her first, btw me na 3 in 1 man wen it comes to dat o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:31pm On May 10, 2016
okitaiji:
u kno sey u bcom somtin by either profession or appointment, on women Affair issue u are professionally endowed with it lolz...
lol... Dis one is a scander o, abeg dont implicated me o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:27pm On May 10, 2016
okitaiji:
hmmm i dey smell rat here, fraiser com nd tak what belong to u here, she kno u nd u do too
lol... Na u talk sey make I com take ooo, i no won d situation where by I go com for her o nd u go dey bad belle me o... Btw I hav not recognised laramite bur she knows me...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:23pm On May 10, 2016
kestare:
Men bros morning o.
my surest niga, hw far u na, hw ur syd, hope dis weda no reach ur syd sha?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:22pm On May 10, 2016
marvluv:
hummmnn..can't wait anymore, I beg make it snappy dear cos my body don dey for road...lol
babe pls am sorry I cudnt make it to ur place yet, d potholes in GC airspace is just too much, I will b dia soon, babe am cominnnnnnnn

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 179 pages)