₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,148 members, 8,420,559 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 01:30 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:18pm On May 10, 2016
marvluv:
lols....u are damn funny mehn grin..***I don begin dey pray****
my cutie don mind him jor, naso hin lyk to dey shook mouth for wetin no concern am, if I lyk make I take alomo or bebeoku wetin concern am, no b u get ur tin?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:15pm On May 10, 2016
iamdynamite:
so you go marry all the babes for this city and beyond then.............may the good lord give you strenght to power on tongue
lol... Tanks padi, d God wey giv solomon strenght nd wealth to acheive dat feat will also give me his progeny strenght nd wealth too...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:10pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:
Lobatan......I comment my reserve oooo
lol... Oya I command u by d names of all d gods of dis city to talk jor
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:29pm On May 10, 2016
giftiebrown:
Chisos!!! NYSC DG must c ds...

DS PLOT IS DEDICATED TO berryice....HBD in advnce dear
lol... DG sef no dey carry last
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:14pm On May 10, 2016
giftiebrown:
Haha!! awon eyan Mathew ati Blessing ati dat cute fair alhaja babe....
I finish frm Archy
lol... U sabi mathew? Mato na my realest G na, shey u sabi jude for dpmt?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:27am On May 10, 2016
giftiebrown:
nice..Wat dept did u finish frmhuh cc. Fraiser
I finish from mcb wot about u?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:27am On May 10, 2016
giftiebrown:
nice..Wat dept did u finish frmhuh cc. Fraiser
I finish from mcb wot about u?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:24am On May 10, 2016
Lvlink:
Yes. Like you have also heard, I'm a very bad girl. I take no prisoner, ask SMartins1
ohhh datx kul, I luv bad gals, because am a crazy guy too, nd if u want it bad, I will give it to u raw, if u want it raw, I will giv to u 100% uncensored.... Hw do u feel about dat?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:19am On May 10, 2016
VillageGOAT:
Okitaiji, fraiser, ray4000, primusinterpares and sunnepa17
the bosses,i hail una oo, my hands are up in the sky cheesy
lol.. Baba bewear of celling fan o, ur head dey dia jare... Oya je kowa le
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:17am On May 10, 2016
laramite:
I know u very well is only dat I don't know ur name and ur pic was on ur profile on the first thread. U know me but u don't know am the one. Dat is my pic now.
ok ooo bur am still suprise sha...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:10am On May 10, 2016
MemphisDepay:
no lele na. I go buy 4 bottles of orijin for u
notin do u bro.. U too much
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:08am On May 10, 2016
eaglevision:
chai! but u b guy na,i go add u after u print ur CUL,if to say u b lady i for add u nana lol.
i got u bro,b ready
I trust u...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:04am On May 10, 2016
Sunnepa17:
Lol...morning bro.Ho̶̲̥̅̶̷̩̥̊͡ was ur nite?
naso baba mi, my nyt was dope, am sure urs was great too
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:01am On May 10, 2016
okitaiji:
tnk u i concur , fraiser is now minister for state women Affair but will be impeach soon lol..
me ayam not minister o, Me ayam just a freestyle boi.. Me ayam lyk am lyk dat nd me ayam want it to remain lyk dat...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:30am On May 10, 2016
Lvlink:
I have also hears a lot about you honey. My night was interesting
ohhh datx great, If I shud guess right, pple must have been tellin u dat am d most gentle guy for dis village... So we can roll togeda for village, u dont av anytin to worry about because I tink I av everytin to always make ur day...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:26am On May 10, 2016
okitaiji:
Abeg dnt let fraiser hear this kind of thing if not his body will start to shake lik mogbe nd wil result to vaseline tins lolz.. dnt he wil soon join u dere
lol... @vaslin, me i no know etin dem dey take vaslin do dan to put am for head o, ayam innocent fa, bur u fit tutor me sha, base on sey u babab for dat kyn tin
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:21am On May 10, 2016
laramite:
we meet on the former thread. Am a Futarian even ur department but u don't know me.
waoo datx beautiful, bur wait o, hw did u know me because I dont hav pix on my profile, secondly I admit u re a futarian bur I doubt it if u were in my department if u are d one on ur dp because I cant regonise ur face
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:16am On May 10, 2016
iamdynamite:
sure,,you are the paramount ruler of the kingdom..............kabiyesi ooooooooooooooo..........king solomon of our time
lolsssssss.... If I were to b king solomon, I still av a long wey to go b dat o, oya make I put more effort den...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:14am On May 10, 2016
eaglevision:
padi mi to sure,had issues wif netwk yesterday
we on a cool page nw bro,im sure u grab
lol... Notin do u padi... U gallant
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:13am On May 10, 2016
Precious91:
innocent idibia abi
lol... U gerit...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:09am On May 10, 2016
marvluv:
lol..datz interesting...
I dey feel cold like MOFEDAKU ooooo...na confirm weather for 2 be dis ooooo...chai!!!**just imaging**
awwwww my babe... Pls just wait for me, am coming now to giv u romantic warmth... I will be wit u soon
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:06am On May 10, 2016
MemphisDepay:
we dey distribute am for our whatsapp group. You go like join?
whatsapp group ke? Me I dey fear whatsapp group o, den can kill person wit msg, infact my class watsapp group sef i don quit teytey...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:03am On May 10, 2016
Precious91:
shebi na you
lol... Me na gentle boy o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:00am On May 10, 2016
SMartins1:
eaglevision, you really they see vision. The kind 3D camera wey I dey use watch fraiser, hehehehe...
lol... I go soon send rats make dem go eat d cameral
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:59am On May 10, 2016
okitaiji:
lmao... oh lawd!!! fraiser fraiser fraiser many time did i call u? y are u always lik dis... anywayz giftiebrown i hav met wit evabae nd she said she will pack to my ause today, nd she also told me dat i shud block fraiser face from seein her because his face always mak her dream of huh
lol... Wetin I do now? I just sey make u no go near d babe... Simple... I know why I talk so
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:52am On May 10, 2016
okitaiji:
u no run.. shey na kpekus u d luk for bad guy lolz...
lol... No b me dey luk for kpekus o, I recommend person to u ni
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:50am On May 10, 2016
SMartins1:
Something like that! How you take see the traffic coming in soon? Cos I smell a one ahead?
lol... Baba I don dey see vision of d traffic o, na why I go fit siren for my lambogin b dat so dat I go dey get free movement inside traffic...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:47am On May 10, 2016
eaglevision:
egbon fraiser akiyin o eeeh okitaiji i dae see ur handwork o,u dae try sha smartins1 i greet u janesdman my vision no overlook u o.
baba I dey hail u for here too
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:46am On May 10, 2016
okitaiji:
dat means ray4000 name na sorry because hin loose suogal be dat, but suogal i tink u will nt abandon ray
lol... Let ray4000 kip epp me take care of d bae for now, I blive suogal know where her heart blongs, she knows dat kul guy capable of putin smile on her face every seconds of d day... Wen d tym comes, she will do d needful
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:39am On May 10, 2016
iamdynamite:
lol na we we now.we sabi ourselves now.................the ruler of the women kingdom
lol... Dis new title wey u just give me no b here o... U tink sey I fit for dis title?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:37am On May 10, 2016
okitaiji:
oh lawd have marcy!!! marvluvfraiserlistic indeed
lol... E shock u ba?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:35am On May 10, 2016
Precious91:
Fraiser and girls be like tea and sugar.hian
lol... Abeg no put handcuff for my hand o... Ayam innocent fa

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 179 pages)